NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (199) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3124706 Views)
1 2 3 ... 196 197 198 199 200 201 202 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:06pm On Mar 23, 2016 |
yorme:I love it when a man is very observant. ![]() Laughing gas ko, crying stove ni ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:08pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:fyn swty, I no lyk as u dey vex for here, abeg stop giving dem d medicine oh, |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:10pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:u eh... U can just fine trouble. I like u that way sha. It is just like o b4 all these ur crush come carry 2x2 plank dey pursue me. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:11pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:Ayam blushing brown at that "observant" part oh! *covers face* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:11pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:hmmm, I too jealous, in fact mk I do announcement, if dottune, drop his number here, mk nobody try collect am, or else !!!, swty u can now drop it |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:11pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:Lolz. Not them o. Just one person called justified10 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:12pm On Mar 23, 2016 |
yorme:tanx dearie, if I say mk u add me, I no knw hw dottune go feel, he is a jealous type |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:14pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:abi, no worry , next tym I go call u, tanx for ur concern |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:14pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky: Same thing dey do me, I just dey DAY DREAM of you |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:14pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:*adjusts side mirror* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:16pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:Yes o yorme I'm a jealous type, you no go like make I give you E-Punch. Sweety Franceswasky don't mind him o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:16pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:kapable na front mirror u go soon adjust |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:17pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:u're always welcome. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:17pm On Mar 23, 2016*. Modified: 10:55am On Aug 17, 2019 |
franceswasky:... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:18pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:hahahahaha ![]() Just kontinu!! Na so e dey always start |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:18pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:oohhh, dat so swt of u |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:20pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:U wey i know? U smart pass that level na. Na to tickle the jealousy of him fa! *whispers* Oya, coman do d wasky thing in ma life na |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:23pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Yorme I go soon serve you some kind E-Punch o, which one is she should come and do the wasky thing? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:25pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:ehn ehn..tor. make kraspo no pass him boundary o.no dey folo him chat for nyt o..cos na dat tym emotion dey build. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:26pm On Mar 23, 2016 |
yorme:lol, covers face and walk away, mk I leave u and dottune |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:30pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:same here o...hope u are fine.. as u call me dear, e com b lyk u talk say u go marry me... yorme, warn ursef o..I dey c u and abbie25...guy, farabale o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:30pm On Mar 23, 2016 |
justified10:justified so ur matter wit Abbie don blind u, u no cum notice me abi |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:35pm On Mar 23, 2016 |
I have a kweshon for ya all |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:36pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:over notice dey worry me. u Neva c ma letter? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:37pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:Chai, neva knew u are d Rebekah of our time fa! U wanto turn two brothers against each other! Sopona, god of thunder no go gree! Dottune, coman carry ur babe oh...i dey fear una, plus including ur life-sucking e-punch fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:37pm On Mar 23, 2016 |
justified10:Don't worry.. No jealous too much.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:37pm On Mar 23, 2016 |
justified10:lol, u so funny, I for say u no notice me nah |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:39pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25:I will reduce my jealousy... ayam happy o.. ![]() ruthobaz ow u dehy? c ma abbie don coprate |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:40pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:This one wey u dey adjust side mirror anyhow... Let dottune cash u oh. D guy huge no be here...e be like say na goliath family him come from. Come imagine say d guy dash u one punch! Ehnehn...u wan ask kweshion |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:42pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:42pm On Mar 23, 2016 |
franceswasky:I no dey unnotice fine girl lyk u na.. u dey wonder how I know abi? ehm, I get inner eye |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:42pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Lmao! Better o |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)


Same thing dey do me, I just dey DAY DREAM of you

