NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (202) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3164686 Views)
1 2 3 ... 199 200 201 202 203 204 205 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:57pm On Mar 23, 2016 |
chumaster:Exactly! As I don wear d Mr B'16 crown now and Abbie25 too come officially turn ma Miss, make Justified10 park well abeg! *spreads tentacles* Spixytinxy, wer ur package dey? Come serve everyone with alomo and bullet abeg! U fit dash Justified10 fanta bottle cork sha! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:57pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:I pirry u...u dey put mouth for dat kind gutter... u go taste sumtin...we neva get clinic for GL o. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:00pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:that guy dey press ur head so that u go smell ur yarsh u say u dey find wetin? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:00pm On Mar 23, 2016 |
yorme:tor.. thank God say na ur miss, na ma Mrs. lobatan. una get different offices, we get d same master bedroom... kilokan mi. ma threat is dat crespo boy and ma Abbie don assure me say no shaking. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:01pm On Mar 23, 2016 |
justified10:
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:04pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25 i've not gotten ur thoughts on this matter o!
FOOD OR LOVE? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:04pm On Mar 23, 2016 |
[quote author=Dottune post=44051424][/quote]Allen avenue kor, Maryland ni. if u lyk no carry ur nose commmot. . what's ma own. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:06pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:06pm On Mar 23, 2016 |
justified10:because she give u that half yes u don dey form james bond abi |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:08pm On Mar 23, 2016 |
yorme:bullet ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:08pm On Mar 23, 2016 |
justified10:After "office things" n she returns home late at night... so tired to "do" nko?... every night fa! Na we na. Shebi u no wan make I assist ni? *tongue out* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:09pm On Mar 23, 2016 |
Goodnight
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:10pm On Mar 23, 2016 |
chumaster:You no want? Odaa...make she serve u Don Simon mixed with paraga instead? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:10pm On Mar 23, 2016 |
chumaster:You no want? Odaa...make she serve u Don Simon mixed with paraga instead? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:11pm On Mar 23, 2016 |
good evening gracelanders, I want to officially notify citizens on those I plan to appoint as part of information committee.. here are their names ; Chumaster kapable75 manus17 Franceswasky (feel free to ask questions if u are lost) NOTE: u av the right to reject the offer if u feel u won't be able to work in d committee (I don't expect to c any rejection tho). kindly reply this mention (latest by friday) and state if u are interested or not. thank u. JUSTIFIED Minister Of Information |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:12pm On Mar 23, 2016 |
Franceswiskey...abi it's Franceswasky...coman settle fight ooo. See blood everywer! Kapable75, Justified10 and your newly acquired boo haf been sharing blood ontop of u oh! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:12pm On Mar 23, 2016 |
yorme:una get different offices na. in fact, she operates from my room. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:13pm On Mar 23, 2016 |
kapable75:I no form James bond...e small. I dey form SPARTACUS |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:16pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Don simon will do, I no need any concotion. Na em dey intoxicate pass |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Manus17(m): 11:48pm On Mar 23, 2016 |
justified10:Lol... see my boss ooh.. Ok... I'm in.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:49pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:Lol. Dude. U wan empty ur gallery on top our head? Lol. [size=30pt]Hello guys[/size]. Whats up? How's the wait going. See as our fate just dey some kain ppl hand. SMH. Pls. Is there any skilled web developer in the haus ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:51pm On Mar 23, 2016 |
Justified10 chumaster Manus17 Abbie25 Yorme And odaz dt were online a few mins ago. I dey hail o. How e dey be? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:51pm On Mar 23, 2016 |
ChuxMyk:lol. That's ma expertise (web dev). Any show? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:53pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Not really bro. I just need advice. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:53pm On Mar 23, 2016 |
ChuxMyk:Y u dey always show for odd tym na? I dey suspect u oh! Looking for members wey u go carry go that ur meeting abi? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:54pm On Mar 23, 2016 |
ChuxMyk:Aii... bring it on! Or u prefer private chat? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:54pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Dyu av any websites up and running, if yes. How did u go a t hosting? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:55pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Lol. Yesso. Buh na only female members we need. Men don too much. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 11:56pm On Mar 23, 2016 |
yorme:Its ur call bro. Im cool here tho |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:56pm On Mar 23, 2016 |
ChuxMyk:Lol and e never even near quarter small. No mind those jealous boys In case you need Digital marketing or social media marketing services holla at me ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:57pm On Mar 23, 2016 |
ChuxMyk:Yep. I use foreign or Nigerian hosts. Depends on the kinda project. Whogohost.com n smartweb.com.ng r my most preferred Nigerian hosts while hostwinds.com is the foreign I use. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:58pm On Mar 23, 2016 |
ChuxMyk:Walahi, u go wait tire! U fit carry Abbie25 sha... jus pray say make justified10 no cash u |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)


