Humility Na Him Be Washing Of Feet - Christianity Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Christianity Etc › Humility Na Him Be Washing Of Feet (537 Views)
1 Reply
| Humility Na Him Be Washing Of Feet by PidginPriest(op): 11:08pm On Mar 24, 2016 |
Jesus wash him paddy dem leg come tell us mek we do same. All of us suppose comot eye from too much power we de show, try come low serve even d person wey small pass for we eyes. #holyweek #goodthursday
|
| Re: Humility Na Him Be Washing Of Feet by Ubenedictus(m): 8:40pm On Mar 27, 2016 |
PidginPriest:hmmm |
Blood Flows From A Woman's Eyes, Feet, Head In Church In Enugu • Before & After Photos Of Prophet Elvis Mbonye Whose Members Kissed His Feet • I Would Slap Any Religious Person Doing Washing Of Feet • 2 • 3 • 4
Music: Frank Edwards Ft Don Moen - Ka Anyi Bulie • Pls I Need An Ans.... Atheist/religious Peeps • Worship With Us At Christ Embassy Online Church