Police Use Chain To Secure Their Gen For Inside Station. - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Police Use Chain To Secure Their Gen For Inside Station. (702 Views)
| Police Use Chain To Secure Their Gen For Inside Station. by leksy07(op): 7:17pm On Mar 30, 2016 |
Police use chain to secure their gen for inside station. Ur own property dey miss & u dey go report..... My brother you are on your own
|
| Re: Police Use Chain To Secure Their Gen For Inside Station. by Dan42(m): 7:32pm On Mar 30, 2016 |
leksy07:Lol... Shey if their Gen. Lost nah who dem go report give? |
| Re: Police Use Chain To Secure Their Gen For Inside Station. by leksy07(op): 7:35pm On Mar 30, 2016 |
Dan42:Dem go rport to nigeria army |
| Re: Police Use Chain To Secure Their Gen For Inside Station. by Nelkoko: 8:16pm On Mar 30, 2016 |
See d chain like buhari leg |
| Re: Police Use Chain To Secure Their Gen For Inside Station. by anetuno(m): 8:51pm On Mar 30, 2016 |
And no be say na better chain sef ![]() |
2019: Buhari Turns To Oyo In Move To Secure South-west Votes • Police Use Helium For #changebeginswithme Campaign(photo) • Hilarious Picture Of A Police Station Using A Chain To Secure Their Generator • 2 • 3 • 4
Change • He Makes A Call Because Of You And Me..pics • Nigeria Must Be Broken Into Pieces
