Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,444 members, 7,850,554 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 02:35 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2063) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3423588 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2060) (2061) (2062) (2063) (2064) (2065) (2066) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:08pm On Apr 05, 2016
Abbeyunique2:

U wey get colour blindness. how u take sabi who dem resemble.
Abbey, ur matter don dey tire me. Better no allow me visit dchiefpriest 4 u. I go just tell am make he help me find 1 juju do u wey go make u dey piss 4 bed. Even that ur mouth wey u dey use talk rubbish go swell up no worry. Na me & u 4 dis city.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:11pm On Apr 05, 2016
Sunnepa17:


Lovely prodigal hubby quotes
lol...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:15pm On Apr 05, 2016
Sunnepa17:



Same here, my padi of lyf, celebrity gbogbo omoge ni goldencity..ℓ̊ gallant oo.

Oya blizzydoDo (•͡.̮ •͡ ) ♍ƺ in camera.
lol... Na ur mentorship I still dey follow o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:16pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
why u dey ask wetin she dey do wit her husband? Na only u won born pikin? U don forget sey u too don do am wit sent4rina, na dat ur belle b d evidence nd dis triplet... Anyway I never ready to congratulate u o
Lol! Abeg what I do na. Congratulate me na. U wey b my sent4rina padi. Na u suppoz ist congratulate me na.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:17pm On Apr 05, 2016
Rukkyola:

Abbey, ur matter don dey tire me. Better no allow me visit dchiefpriest 4 u. I go just tell am make he help me find 1 juju do u wey go make u dey piss 4 bed. Even that ur mouth wey u dey use talk rubbish go swell up no worry. Na me & u 4 dis city.


My friend chillax, ℓ̊ will handle ɦɨʍ, ur go ahead tone with mine will do d wrk,,,yhu sef will pity wen am half through wif ɦɨʍ
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:17pm On Apr 05, 2016
BlizzydoDo:
oya Fraiser prove 2 mi yuu are a gud man & give her Sent4rina bak
Thank you jare. Hope u have reconciled with ur hubby.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:18pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
lol...

Smile
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18pm On Apr 05, 2016
Abbeyunique2:

in as much as say i go dey there. no lele
lol... U no trust ur guy again?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:20pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
lol... Na ur mentorship I still dey follow o


Lmao, mentorship khe... oju kan lada mi maa ni ooo, ada to ba ni oju meji, oti di ida niyen
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:23pm On Apr 05, 2016
Rukkyola:
Thank you jare. Hope u have reconciled with ur hubby.

Wrkin on dat Iya ibeta.....sure D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ will
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:23pm On Apr 05, 2016
Sunnepa17:



Chaii.....**In Hausa tongue**Daga ina ka
zo? or ina ka zo daga?...Wani gari kafai
to?.....zo, yhu no sabi ♍ƺ bah, Fraih nd Fraiser cum talk 2 ur guy ooo bfur ℓ̊ show ɦɨʍ wu ℓ̊ b coz mi o ni gba ɖɨs tym
baba temper justice wit mercy o.... Abbeyunique2 so ara e o, o fe mo agba legbon abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:26pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
lmao... Kai u made me bliv dat d lion will always b d king of d jungle no matter d restiveness of tiger... D mouth wey snail take yab god, he com use am rub ground for hin front... Now dat u have done d normal tin, now dat u hav said d hidden truth at d bottom of ur heart nd redeem my image for my wife, I have no doubt dan to shower my grace upon u... U are hereby forgiven from d bottom of my heart nd all your wrong deeds forgotten. I hereby welcom u into my world wit open arms... We will now bcom d five nd six we used to be... Accept my condolence... Oh sorry congratulations for d birth of ur triplet... I will send dia name soon... Sent4rina will b back in d shortest of tym.
Ah! Condolence ke! Sha, thank you.
Looking forward 2 c my sent4rina.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:28pm On Apr 05, 2016
All this children. How una take dey get fuel to power una phone.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:30pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
lol... Yes we are now five nd six again as usual... No more fyt... *singing* ore la o ma se, ore la o mase, awa o ni ja mo o, ore la so mase..... Hw d babies dey do... Infact I buy pongila com giv dem
***singing along with him, and dancing 2 his song***
My babies are cool o. But which one b pongila again? Hope sey no b poison.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:30pm On Apr 05, 2016
LogoDWhiz:

my dear. I'm still atwork o.
Some paperworks that need to be signed and reviewed.
u nko?
sup Bae.I missed you like kilode.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31pm On Apr 05, 2016
BlizzydoDo my dearling wife, I can see u re still very much annoyed because of dos mention over dia, dey really got me scared o...lol... Babe you hav always be d understandin wife hav known since our courtship days, pls I need still need dat understin nd tolerance now, you know I dia not carry woman com meet u for house, trust me babe, u dont need to be fear, our luv na shoking ok... I luv u babe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:33pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
baba temper justice wit mercy o.... Abbeyunique2 so ara e o, o fe mo agba legbon abi


Motigbo but mi o gba only if he cum my barracks 2 apologize 2 ♍ƺ den ℓ̊ will temper justice wif mercy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:36pm On Apr 05, 2016
BlizzydoDo:
oya Fraiser prove 2 mi yuu are a gud man & give her Sent4rina bak
babe I don already release sent4rina o, you know i still need to Behind him up bfor comin to d city, if hin carry dat hin dirty gampack beard enter small children fit dey run for am, hin dey barbar shop now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SomebodysMrs(f): 9:41pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
somebodysMrs na you b dis? D eyes wey see u don old o, dat sombody no even allow u visit GC again













My dear as NYSC has decided to remain indecisive, I've channeled my attention to my somebody
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 9:42pm On Apr 05, 2016
drjoshua2000:
All this children. How una take dey get fuel to power una phone.

You don finish from your ROMANCE/ SEXUALITY/ PORNOGRAPHIC Nairaland section

If those patients for Mortuary don arouse your libido, and your Vaseline don finish, just tell me, I fit introduce you to one MAD WOMAN for my area were you fit carry dey help yourself.

WHEN YOU DON TALK YOUR NONSENSE FINISH, YOU FIT GO BACK TO YOUR SEXUALITY SECTION.

*HISS*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:42pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
your husband na dull man, hin no sabi carry hin wife go chill na, na y i won dey help am b dat, shey u get? As per dat MC job I no go lie u, my price don high o, nd you know events plenty on my neck, she must rukkyola must book me down lyk six days ahead normally na 4 months ahead bur rukky na my person... So tell her dat
.. Lolz....na jubreal u dey call dull abiundecided... Ok.o... As for Rukkyola naming... Sins your price don high.. Me i go do am free for her.. No worry ur sef den
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:43pm On Apr 05, 2016
stainlink:

I am here to have u in my life, please rukkyola will you please be mine and forget sent4Rina?
Feeeeeeeeeeeemmmmmmmmmmmiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii ooo
My people, Abbeyunique2 has summoned Femi into this city o.
Am sorry I can not be urs sir. Alakoba! U wanto kobami.
It seems u don't know there are so many amebos in this city.
U know i love u both in reality & in GC but i love my sent4rina more.He is the father ov my children.
Am sorry, I can't be yours o. I wanto b a woman of virtue in dis city. The amebos, especially Abbey would relay everything 2 my sent4rina if I should say yes 2 u.
So pls try and understand me u hear.
Eshey!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:48pm On Apr 05, 2016
Rukkyola:
Thank you jare. Hope u have reconciled with ur hubby.
not yet
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:49pm On Apr 05, 2016
iambibi:
.. Alryt tnks dear.. Ur a darling... Buh tell dah ur olofof brother dat He Needs JESUS!!. Haba! .. Anyways hw we go use do with rukky naming... Shey na ankara, abi shedda, abi na copion lace we go nack? . Lol
Lol! Na native bomshort I want make una wear come o. Or mini skirt. Make una sew am fine fine o. I get one tailor wey I go introduce una 2. He sabi sew cloth well well.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:50pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
babe I don already release sent4rina o, you know i still need to Behind him up bfor comin to d city, if hin carry dat hin dirty gampack beard enter small children fit dey run for am, hin dey barbar shop now
gud job weldon
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:55pm On Apr 05, 2016
LogoDWhiz:


Well. Sorry about that. But I think rukky should be held accountable.


Just don't insinuate anything again
Ur excellency sir, what I do again? Is it 2 much 4 u 2 congratulate me on my children's birth as d president ov dis city?
Y u wan come start false accusations 4 my head again?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:59pm On Apr 05, 2016
BlizzydoDo:
not yet
. Okkkkkaayy..... U dey wait make we use Rukky's triplet as sacrifice to the gods, bfor you reconcile with your hubby abi?.......Ehn blizzy?cry.. Oya plz goan forgive him ..cry... Wen you finish forgive am, come join me for kitchen make we kill dis villagegoat..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stainlink(m): 9:59pm On Apr 05, 2016
Rukkyola:

Feeeeeeeeeeeemmmmmmmmmmmiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii ooo
My people, Abbeyunique2 has summoned Femi into this city o.
Am sorry I can not be urs sir. Alakoba! U wanto kobami.
It seems u don't know there are so many amebos in this city.
U know i love u both in reality & in GC but i love my sent4rina more.He is the father ov my children.
Am sorry, I can't be yours o. I wanto b a woman of virtue in dis city. The amebos, especially Abbey would relay everything 2 my sent4rina if I should say yes 2 u.
So pls try and understand me u hear.
Eshey!

Please na. OK I am ready to go on a debate with sent4rina just to have u. Please don't say NO. I WILL DO WHAT EVER IT TAKES TO WIN YOU OVER. forget amebo, they are there to watch us glow. grin
Rukkyola:

Feeeeeeeeeeeemmmmmmmmmmmiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii ooo
My people, Abbeyunique2 has summoned Femi into this city o.
Am sorry I can not be urs sir. Alakoba! U wanto kobami.
It seems u don't know there are so many amebos in this city.
U know i love u both in reality & in GC but i love my sent4rina more.He is the father ov my children.
Am sorry, I can't be yours o. I wanto b a woman of virtue in dis city. The amebos, especially Abbey would relay everything 2 my sent4rina if I should say yes 2 u.
So pls try and understand me u hear.
Eshey!

Please na. OK I am ready to go on a debate with sent4rina just to have u. Please don't say NO. I WILL DO WHAT EVER IT TAKES TO WIN YOU OVER. forget amebo, they are there to watch us glow.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:03pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
your husband na dull man, hin no sabi carry hin wife go chill na, na y i won dey help am b dat, shey u get? As per dat MC job I no go lie u, my price don high o, nd you know events plenty on my neck, she must rukkyola must book me down lyk six days ahead normally na 4 months ahead bur rukky na my person... So tell her dat
Ah! 4 months ahead ke! U are big celebrity o. Na now I know ur value.
Thanks 4 considering me as ur friend & making it possible 4 me 2 appoint u as my MC.
But hope sey u go do discount 4 me na, as I b ur friend's wife.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:07pm On Apr 05, 2016
Rukkyola:

Lol! Na native bomshort I want make una wear come o. Or mini skirt. Make una sew am fine fine o. I get one tailor wey I go introduce una 2. He sabi sew cloth well well.
... Rukky, me? Your children godmother? To wear bomshot? lipsrsealed... Y naa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:07pm On Apr 05, 2016
Abbeyunique2:

wanna diversify ni jare
Nicey! That's not bad you know cool
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:10pm On Apr 05, 2016
Sunnepa17:



My friend chillax, ℓ̊ will handle ɦɨʍ, ur go ahead tone with mine will do d wrk,,,yhu sef will pity wen am half through wif ɦɨʍ
Thank God I have got ur back. Abbeyunique2. Hope sey u don hear. If u like urself better no cross my lane.

(1) (2) (3) ... (2060) (2061) (2062) (2063) (2064) (2065) (2066) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.