Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,066 members, 7,849,316 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 06:30 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2068) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3422465 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2065) (2066) (2067) (2068) (2069) (2070) (2071) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:02am On Apr 06, 2016
iambibi:
..lol even the seconds are toooooo precious to us ma dear!! Na our babies we dey talk abt here o...
Na wa o. I wish u good luck. Make I come peep 4 una house 2day?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:05am On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Na wa o. I wish u good luck. Make I come peep 4 una house 2day?
.. U wan peep unto wetin na... Na new style u wan learn abi na wetin.... Bera no peep anytin o... Go take care of my godson and daughters
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 1:07am On Apr 06, 2016
iambibi:
. CROBBOY you are really angry ocry..... Oya its ok.. Jst Calm down!!

[size=15pt]People need to learn how to talk, and sometimes we have to teach them the HARD WAY![/size]
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:07am On Apr 06, 2016
jubrealguy:
me don't want stress for u oo, make we no carry person load for head carry our own for nylon bag
Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:09am On Apr 06, 2016
Rukkyola:

We no fit do am without the papa o. & me I must give my pikins name on the 8th day ov dea delivery. Na 2 go borrow papa 4 my children naming go b my only choice if my sent4rina no gree return o b4 the D-day o
borrow bi ti bawo, we go shift am ni oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:10am On Apr 06, 2016
iambibi:
.. U wan peep unto wetin na... Na new style u wan learn abi na wetin.... Bera no peep anytin o... Go take care of my godson and daughters
Na true o. I don forget sey I get responsibilities 4 house. I no go come peep again. Make una enjoy una self
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:11am On Apr 06, 2016
CROBBOY:

[size=15pt]People need to learn how to talk, and sometimes we have to teach them the HARD WAY![/size]
.. Alryt dear.. I get you!! .... Oya no dey use those ur big big fonts dey reply me..... I no like am! angry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:12am On Apr 06, 2016
iambibi:
.. Babe na only me and you remain for this city o... Sleep don dey catch me o.... Oya gudnite... See key... Lock the gate... Swit dreamz!
Me self don dey sleep small 4 here. Make I go breastfeed my children. Goodnight & sweet dreams 2 u 3
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:12am On Apr 06, 2016
iambibi:
.. Babe na only me and you remain for this city o... Sleep don dey catch me o.... Oya gudnite... See key... Lock the gate... Swit dreamz!
My arewa is going to bed, oya chop kiss..... goodnight, sweet dreams
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:14am On Apr 06, 2016
jubrealguy:
My arewa is going to bed, oya chop kiss..... goodnight, sweet dreams
. Kiss chopped! Gudnite dear..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:15am On Apr 06, 2016
jubrealguy:
borrow bi ti bawo, we go shift am ni oooo
If 2 sey na until after one year he plan 2 return unko? Na wetin I go come dey call my children b4 he return. Baby rubber?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 1:17am On Apr 06, 2016
Goodnyte Jubrealguy, goodnyt crobboy, good nyt 2 d 4 guest n ghost mode.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:26am On Apr 06, 2016
CROBBOY:


Did you hear him address us here as CHILDREN and poor folks What was he insinuating

1. That he is more matured than everyone here
2. Or that he is more responsible than everyone here
3. Or that everyone here are poor folks who cannot afford Internet Subscription independently

[size=16pt]If that was amusing to you it wasn't to me. I am ready to HUG A TRANSFORMER if anyone [b]including you my guy is willing to take and continue in that path. PERIOD! [/size][/b]
lol......missed the CHILDREN and POOR FOLKS part, about "INCLUDING YOU MY GUY" u don't need to spell dat to my face, if i were to be honest with you, I'll tell u it's not about being factual but about posing a threat to our friendship..dah kinda feeling like u don't care abt the friendship in d 1st place............u and I know I as a person in this city can never say such cos i can like to play from now till tomorrow, so I feel bad, honestly...... I do.

Buh no shii, we all good bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:26am On Apr 06, 2016
hu am i seeing? Could that be eaglevision?... The guy don regain his health o.. Wow.... We tnk God! Oya come and continue your watchman duty make we see if you don strong well well.. ... The City jst dey without any security.... Buh Tnk God ur back...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:27am On Apr 06, 2016
Rukkyola:
Goodnyte Jubrealguy, goodnyt crobboy, good nyt 2 d 4 guest n ghost mode.
Good night lav....greet awon ibeta for me ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 1:31am On Apr 06, 2016
jubrealguy:
lol......missed the CHILDREN and POOR FOLKS part, about bolded, u don't need to spell dat to my face, if i were to be honest with you, I'll tell u it's not about being factual but about posing a threat to our friendship..dah kinda feeling like u don't care abt the friendship in d 1st place............u and I know I as a person in this city can never say such cos i can like to play from now till tomorrow, so I feel bad, honestly...... I do.

Buh no shii, we all good bro

Much Apologies Brother.

Nothing there was aimed at you. Nor dey take Panadol for another man head o!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 1:32am On Apr 06, 2016
iambibi:
.. Alryt dear.. I get you!! .... Oya no dey use those ur big big fonts dey reply me..... I no like am! angry

For your mind grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:33am On Apr 06, 2016
CROBBOY:


Much Apologies Brother.

Nothing there was aimed at you. Nor dey take Panadol for another man head o!
lol....as headache run catch me nko...... honestly, me no know say d guy talk dat kind thing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 1:39am On Apr 06, 2016
Rukkyola:
Goodnyte Jubrealguy, goodnyt crobboy, good nyt 2 d 4 guest n ghost mode.

Good night dear!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:47am On Apr 06, 2016
Fraih:

LoL cheesy
Side crush wink
cheesy cheesy....Lol

My Hot "Side CrushChick"

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:51am On Apr 06, 2016
Rukkyola:

The stream u are 2 join will b decided by NYSC. U will get to know which stream u fall into when d call up letter is ready.
Get confirmations 4rm d gurus.
Cc; LogoDWhiz, crobboy, kbs468, Dtobs et al.
Rukky+Ola, you've answered pooshboot correctly.

Moreover, someone can decide to dump stream 1 and go with stream 2,if you re not comfortable with it. But note that if as a stream 1 pcm, u decided to go with stream 2,you will be required to go reprint ur CUL as this will b bearing a new camp date, and new state of deployment.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:52am On Apr 06, 2016
Good morning great people of golden city.

Hope we all had a perfect night!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:14am On Apr 06, 2016
amodu:
Spixytinxy, where are you ooooo
I yam here, how is missoyin nd d twins
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:16am On Apr 06, 2016
Fraiser:
lol... Baba I don arrive, na d trailer wey I hire carry dis my one ghana must go no waka fast for road... Tank God For d journey mercy... Abeg where spixytinxy dey make I first hold my conscience wit one bottles of regal... Dis heat too much
paraga no go kukuma kill u, me don sha go learn new skills for mixing paraga
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:21am On Apr 06, 2016
CROBBOY:


Spixytinxy really experienced losses during the compulsory leave of our Golden City Citizens.

Would you care for mamma-put from iambibi
crobboy if I slap I ehn, who told u so, me I went for paraga mixture conference ni ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:21am On Apr 06, 2016
BlizzydoDo gud mawning, se u r vexing for me ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:23am On Apr 06, 2016
Fraiser:
na wetin fit spixytinxy b dat, she go dey dere me, she go dey watch mouth on me... She dey undermine my influence for dis city... I go make sure dat her shop liquidate. Wait o.. U just mention iambibi mamma-put, I no fit chop her fud o... I never chop her fud her luv won scatter my head...if I chop her fud her luv go scatter my brain join... Happy sunday bro
shut up ur mouth dere, bad belle oshi, God pass all of una
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SomebodysMrs(f): 6:25am On Apr 06, 2016
jubrealguy:
oya somebody over NYSC





Yes o....goodmorning
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:26am On Apr 06, 2016
biotechshola:
Good morning!

Hardie14 ife mi,eni bi okan mi, stop acting in oblivion.


My absence here is not without your knowledge.


BTW, now i knw my real and fake paddies, i wont mention moniker...ko ma roo kikikik lokan yin..


Spixytinxy, i dey miss u die.

Cc
Adunnilwo
I miss u like kilode, how is u nd hardie14? Hope u dey njoy ur wife sha oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:27am On Apr 06, 2016
Fraiser:
Abeg na who sabi ikorodu make hin help us look for spixytinxy our paraga seller o, we dey miss her for here... Na beg i dey beg o, ikorodu peepz in d city
wetin happen, se I lost ni, abeg me go learn how to mix paraga for one conference ni ooooo bt I yam bk now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SomebodysMrs(f): 6:27am On Apr 06, 2016
Fraiser:
ehya datz gud bur me am jealous o







Don't be o! You sha know I've been seeing your escapades here with emm ladies abi. Ekaro o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 6:32am On Apr 06, 2016
spixytinxy:
BlizzydoDo gud mawning, se u r vexing for me ni
OMG swt heart I yaf missed yuu taya, vex ke! not @ all o.... Where av yuu bin all diz while?

(1) (2) (3) ... (2065) (2066) (2067) (2068) (2069) (2070) (2071) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.