NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (243) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3136438 Views)
1 2 3 ... 240 241 242 243 244 245 246 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:30am On Apr 06, 2016 |
justified10:u can so give empty promise eh! If u just talk say u go dey much around, i go just envisage the opposite. How u dey? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:37am On Apr 06, 2016 |
kapable75:c dis kapable...empty promise kor, full assurance ni no b today I just mention am? and as I don mention am today, ayam here to stay ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:42am On Apr 06, 2016 |
justified10:lion king! Chai! U that said the same thing few days back. Toh make i just dey look u. Wetin u get for your boy? I'll be glad if we go spixytinxy shop go see whats she's up to after the paraga mixing conference lol. Or what do u think? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:48am On Apr 06, 2016 |
kapable75:I dont do paraga, na y I no dey go ha shop.. too many paraga addicts dey dia, ma fanta sef dey smell paraga if I take am for ha shop. think of somewhere else and call ruthobaz along, I wanna flex with ma vp |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:55am On Apr 06, 2016 |
justified10:shebi u want make pressy use fanta bottle burst your belle. Vee-pee self no go gree go self at the first place. But if u insist that u wont be going to her shop, i can still tell spixytinxy to send u one of her girls to come hang out with you. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:59am On Apr 06, 2016 |
kapable75:I dont do girls...I'm a married man.. no spoil ma good name o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:03am On Apr 06, 2016 |
justified10:oga abeg, our vee-pee ruthobaz na man? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:14am On Apr 06, 2016 |
kapable75:she is my VP, I just want to carry her go chop fish..she no b random babes wey spinxy dey share up.and down |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 11:16am On Apr 06, 2016 |
justified10:ehn ehn, justified10 u Bleep up, u wey suppose to dry advocate for my shop. Kapable75 bone justified10 jare, expecting u |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:21am On Apr 06, 2016 |
spixytinxy:no worry! I go show diz evening. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:23am On Apr 06, 2016 |
justified10:so wetin u mean now be say random babe no dey chop fish ba. Kontinu dey hide for one finger. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 11:23am On Apr 06, 2016 |
justified10:shut up joor, pretender oshi, kapable75 no mind am |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:42am On Apr 06, 2016 |
spixytinxy:haba spixytinxy, have u guys meet b4? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:46pm On Apr 06, 2016 |
justified10:Take small shayo... u go sabi road. In fact, u go reach quick quick! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:50pm On Apr 06, 2016 |
spixytinxy:Mtchewwwww! Carry ya kaya comot jor! I no dey do again! Abbie25, ayam fyn oo! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:51pm On Apr 06, 2016 |
Dreamcome2ru:Hehehe! Na spixy cause am na! Besides, correct paraga is ma calling! *tongue out* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:01pm On Apr 06, 2016 |
Where are the Unilag students.. Please somebody should confirm this rumor o. Hope it's not April fool sha! Morning all for those going with batch B the list is out confirm your name @ d Nysc office 4th floor senate building someone just help me to confirm mine and make sure u keep monitoring ur name till it get to DSA because some names were missing from batch A during transfer to dsa's office #copied Can someone comfirm this? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:36pm On Apr 06, 2016 |
Abbie25:My dear,that's just it jare,we can't comment on all issues,but really that's just what's on my mind,anyway,it's not over you can still say something about it. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:37pm On Apr 06, 2016 |
yorme:Calling?lols,badt guy. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 3:40pm On Apr 06, 2016 |
Dreamcome2ru: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 3:42pm On Apr 06, 2016 |
Dreamcome2ru:Hehehehe I've been to London to see the queen. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:40pm On Apr 06, 2016 |
StarryV:Chai! Those who do this girl like this no try fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:59pm On Apr 06, 2016 |
yorme:quick quick? na quickie? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 6:01pm On Apr 06, 2016 |
justified10:Me no sabi wetin u mean oh! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 6:04pm On Apr 06, 2016 |
yorme:no b u talk am? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 6:43pm On Apr 06, 2016 |
Unilag don dey compile Batch B list sha. Unbelievable. Make I go check my name too. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 6:45pm On Apr 06, 2016 |
yorme:I didnt even get ur point. Mtcheeeew. I wasn't even talking to u. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 6:48pm On Apr 06, 2016 |
StarryV:Tor! I talk am fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 7:03pm On Apr 06, 2016 |
chumaster:Lol. Yesso. We no get choice. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:04pm On Apr 06, 2016 |
StarryV:**falls from christmas tree** sister no be fight na. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 7:32pm On Apr 06, 2016 |
kapable75:stil expecting u |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by spixytinxy(f): 7:38pm On Apr 06, 2016 |
kapable75:yes na |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
