NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2080) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4076578 Views)
1 2 3 ... 2077 2078 2079 2080 2081 2082 2083 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yaso(m): 2:04pm On Apr 07, 2016 |
With all dese boredom and after waiting helplessly for camp to open, you now found out that you are going with stream 2; what would you do?? Me I go just go village go stay with grandma cos see finis h don too much for house. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:05pm On Apr 07, 2016 |
jubrealguy:. The triplets are doing very fine. I am beginning 2 think that my sent4rina has fled out of out of this country ooo. D guy just lemme run go. If no b because of d love wey I get 4 am, I 4 don re-marry since. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:11pm On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:Rukkyola is in soup oooo. This one wey all of una just dey lie put 4 my head. So u mean him self don dey follow lie sey he top something. OYO IS HIS CASE O when Iambibi hears this. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:13pm On Apr 07, 2016 |
okitaiji:Boss, OYO IS OUR CASE O. Sorry u hear. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:19pm On Apr 07, 2016 |
shuaibbs:if u see me when i dey campaign for APC dat year, u go think say na millions dem carry give me....... now my friends just dey mock me.....buhari fit be OLODO bt his opponent was not any better jare.....All they did was gave us two wrongs to choose from |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by girlyesosae(f): 2:22pm On Apr 07, 2016 |
CROBBOY:Loool. I knew it would seem that way. I didnt mean he shouldn't travel at all. I was just kind off looking at priorities. To me as a spectator it seems that is what they (him and his team) are must concerned about. Sha by fire by force this country must be great. #OneNigeria |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:23pm On Apr 07, 2016 |
yaso:Hehe...Stream 2 ke! God forbid bad thing. Daz d baddest thing, sorry d worst thing that can ever happen. Make I better start fasting & prayers na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:23pm On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:e joor oo, me mo top anything oo......lol. ayam loyal to my wife ooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 2:31pm On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:ok na, make I begin start to dey talk |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 2:41pm On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:I have done something with respect to that. Check your mail and reply me. Have Fun Dear! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:42pm On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:lolz... Ohh i go begin talk toh... As for quarrel.... no quarrels atol sir,....... D only tin be say, thay don KIDNAP our neighbour husband, Sent4rina.... And his wife jst drop triplet faa.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 2:42pm On Apr 07, 2016 |
yaso:Nice thought brother. As for me, I have been preparing myself in expectation of either of them. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 2:44pm On Apr 07, 2016 |
girlyesosae:Yes! Nigerian can be great again. That is where you and I come in. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:45pm On Apr 07, 2016 |
jubrealguy:... Awwww, and ayam loyal to my husband..... Luv u plenty plenty honey.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:10pm On Apr 07, 2016 |
iambibi:trust u plenty dear, hope d day is making brain |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:11pm On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:Sweetheart, I can imagine your ordeal and am sure many here share your situation! It is abysmal ! It is appalling !! It is totally unacceptable !!! But find solace in the fact that it will all be over one day, and you'll look back only to smile at all this brouhaha... #Cheers |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:21pm On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:My brother, what an excellent write up... Well done sire |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:23pm On Apr 07, 2016 |
My my people my people ... How are you all doing? Hmmmmm......it is well.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chinweukamaka(f): 3:26pm On Apr 07, 2016 |
Hello GC,hope u r all hving a 1derful day.i want to say a BIG THANK YOU to all of you for your buffday wishes to my daughter,may d gud lord bless and keep you all and grant you your heart desires AMEN |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:35pm On Apr 07, 2016 |
yaso:lolz....awwww... Yaso wants to stay with grandma!! Lolz, no worry, By the time village witches pursue the hell out of your life, nobody go advice you to run go hide for township!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 3:45pm On Apr 07, 2016 |
CROBBOY: Me? CROBBOY, Me? CROBBOY:I Tell you! That was a Bunch Rukkyola. I can imagine what you go through... *** Oyehomie, I see You. Good one from you. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by okitaiji(m): 4:43pm On Apr 07, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:00pm On Apr 07, 2016 |
CROBBOY:Thanks. I got d mail. I have replied u already. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:11pm On Apr 07, 2016 |
yaso:Lols, dat stream 2 thought cross my mind 2day o.... I jus end up say God 4bid |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:11pm On Apr 07, 2016 |
shuaibbs:Thanks dear. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kbemanuel: 5:19pm On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:U jst dey dey wake up abi Wen person name na sent- 4rina, d guy na 4rina na He don travel go foreign land |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kbemanuel: 5:34pm On Apr 07, 2016 |
A photographer in ondo state camp told me he received a call frm camp that he shld start preparing 4 camp scheduled 4 27th of dis month...... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:46pm On Apr 07, 2016 |
iambibi:e b lyk say, hin never ready to marry jare, as hin dey fear to write punchlines |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:48pm On Apr 07, 2016 |
sabatok:lol.... Mehn guys dey vex o, na still d change till 2019 o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:50pm On Apr 07, 2016 |
SomebodysMrs:somebodysMrs somebodysMrs I dey anser u na... Hw has been ur day? nd how is my rival somebody doin today |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:01pm On Apr 07, 2016 |
Qutyjoice:lol... Den dey arrest malaria o, na dongoyaro herb b malaria police, as per d oyinbo wey i dey talk, no b for rituals o, no kobalise ur broda o, u know wall get ears, i just one use d fyn oyinbo do house maid for my wife ni. If u won go see mama for weekend abeg tell me because I get one peruvian hair I won send give her make mama dey luk gud for village nd no forget tell her sey I dey com wit my wife blizzydoDo next week to com greet dem for village make dem prepare dat my favourite egusi soup wit isapa for ground nd flexible poundedyam |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:05pm On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:hope sey u dey show your husband sent4rina som of d skills u learn from d biology tutorial dat yr sha |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
You don dey learn how to dey wind person like Fraiser and Fraih abi

