Reasons Why Police & Military Shave Their Beards - Politics (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Reasons Why Police & Military Shave Their Beards (71572 Views)
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by charlsecy(m): 6:53am On Apr 08, 2016 |
agongajoseph:Maybe close shaving was not the convention back then. |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 6:59am On Apr 08, 2016 |
Lawmosh: [color=#006600][/color]Oga no vex abeg. Although wm not in dalet but with the way u enter me am afraid to even identify my batallion. Anyway if worse come to worse I will deactivate dz account. Abeg which batallion u dey and how many bars are u carrying |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by Epatty(f): 9:02am On Apr 08, 2016 |
Pls hu is ds lalasticlala or wat is it? |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by Lawmosh(m): 10:29am On Apr 08, 2016 |
greatbrian:Don't worry, just MANAGE!!! Gain GAS!!.... Don't bother to delete this account cos I have gotten all I need. Just PM me, this is public. |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:04pm On Apr 08, 2016 |
blazetitov: ..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis ..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... : : ..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... ..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : ?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:06pm On Apr 08, 2016 |
blazetitov: Wicked guy. Wetin dem do you??[/quote] ..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis ..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... : : ..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... ..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : ?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by blazetitov: 3:10pm On Apr 08, 2016 |
drmikeadams: ![]() Those guys can be crazy. They came into the estate where i reside, bump into a drinking joint and asked all the guys to stretch forth their palms. Lol and behold, they started sniffing guys' palms/fingers oo with their nostrils. They said they were raiding Igbo sellers and smokers. After their 'forensic investigation', they apologized and went back into their pick-up truck wey don nearly turn to jalopy, then zoomed off. |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by kingambrose(m): 3:17pm On Apr 08, 2016 |
Loool thats funny sha |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:45pm On Apr 08, 2016 |
blazetitov: .those guys Na commedians... |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 6:17pm On Apr 08, 2016 |
Lawmosh:Abeg how many bars are u hanging ........ And wh batallion u dey |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by calaharry: 9:25pm On Apr 08, 2016 |
...TO LOOK YOUTHFUL AND AGILE |
| Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 1:32pm On Apr 11, 2016 |
Lawmosh:On one condition sir. I wont get jobbed. And u won't work on me. And sorry for giving u condition sir |
Police, Military Shoot-out In Yobe • The Nigeria Police, Military & Paramilitary Choir Wish You A Merry Christmas • Kadilo Barina-Kabari Vowed To Never Shave Beards In Rivers Finally Cuts It Off • 2 • 3 • 4
Jonathan Latest Message On Facebook And People's Reactions • President Buhari Visits His Farm In Daura Wearing Snickers And Khaftan (Photos) • Mutari Dauda Is Dead! Buhari's Nephew Dies
[color=#006600][/color]