NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (259) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3143014 Views)
1 2 3 ... 256 257 258 259 260 261 262 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 10:43pm On Apr 08, 2016 |
Dreamcome2ru:My day was ok honey. Buh i kinda missed you. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:45pm On Apr 08, 2016 |
ChuxMyk:the mods are scared that I will replace dem...lol. or maybe dem wan love my Abbie by force. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 10:46pm On Apr 08, 2016 |
justified19:Lol. Mk dem know say Abbie25 na no go area o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:48pm On Apr 08, 2016 |
StarryV:hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:49pm On Apr 08, 2016 |
ChuxMyk:dem knw na..na y dem dey vex b dat. d mods sef just b lyk ghosts, dem no dey contribute anything for d site pass make dem ban. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ChuxMyk(m): 10:56pm On Apr 08, 2016 |
justified19:Lol. Now I see y they ban you. ;DDYou no dey hide mouth for them |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:02pm On Apr 08, 2016 |
ChuxMyk:when dem no dey Feed me.. abi crazyman yokiti who una EPP? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by drered(m): 11:05pm On Apr 08, 2016 |
@Dreamcome2ru @iyke1989 Thanks guys. (Y) |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:07pm On Apr 08, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:10pm On Apr 08, 2016 |
ChuxMyk:I feel for ya, bro! Abi make we buy ntel sim for u? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 11:23pm On Apr 08, 2016 |
justified19:Ogini?? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by deb26(f): 11:42pm On Apr 08, 2016 |
iyke1989:For batch b, no be today ooo. I suggest you find a job if you don't have any because I doubt if it's going to be soon |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Manus17(m): 12:29am On Apr 09, 2016 |
good morning GraceLander... *sharply close gate* waiting for the guy that often troll @ night... wanna shoot em leg with my triple barrel AK 47... ...have a good night rest... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 12:29am On Apr 09, 2016 |
yorme:Na you and Dreamcome2ru know wetin una dey talk oh! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:07am On Apr 09, 2016 |
Manus17:hu offend yhu? y u wan shoot me for leg join dz hard economy? u wan gimme medical pass wen nysc timetable neva show.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Manus17(m): 1:08am On Apr 09, 2016 |
Tracer:so nah you... ![]() hmmm... nah yorme go give judgement for here... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:12am On Apr 09, 2016 |
best time to stroll by..... i bind evry manus in d building..... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Manus17(m): 1:15am On Apr 09, 2016 |
Tracer:It can't work here... enjoy your sleep nightcrawler... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:26am On Apr 09, 2016 |
StarryV:I dey feel ur love o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:40am On Apr 09, 2016*. Modified: 7:59am On Apr 09, 2016 |
ChuxMyk:its alright bro...u can have her back...damn!..I told her it couldn't work between us last night...so u can dig up a 10 ft trench and bury the hatchet u've bought to decapitate me ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:45am On Apr 09, 2016 |
deb26:lol...already on DAT dear....this nysc scheme don tire person..make them scrap am, they no gree |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 8:18am On Apr 09, 2016 |
iyke1989:like seriously?? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:24am On Apr 09, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:25am On Apr 09, 2016 |
justified19:That's how it ought to be nah,it's the toast of the republic. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:28am On Apr 09, 2016 |
ruthobaz:Mrs Greycious,oh i mean my VP,talk ke?me ehn,i no dh gossip o. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:29am On Apr 09, 2016 |
drered:Brother,you're welcome. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 8:30am On Apr 09, 2016 |
StarryV:Yes na....abi wetin u think?...to me, its a "one-year- delay- in- progress" |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:31am On Apr 09, 2016 |
justified19:No problem,expecting you to do justice to that real soon. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 8:32am On Apr 09, 2016 |
Dreeamcometru....how was your night na? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:41am On Apr 09, 2016 |
iyke1989:Bro,my night was cool o,with my bae beside me,am on top of the world,but that your spelling ehn"Dreeamcometru" |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 8:58am On Apr 09, 2016 |
Dreamcome2ru:lol....no vex, auto spelling dey fear to correct ur name |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 9:07am On Apr 09, 2016 |
Dreamcome2ru:Thanks love |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)

