Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) - Events (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Events › Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) (56875 Views)
| Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by Nobody: 10:45pm On Apr 09, 2016 |
kinglekan:O sha mo nao ![]() |
| Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by kinglekan: 10:52pm On Apr 09, 2016 |
BumBae: Yeeepaa!!! Singing *God of miracle na my papa oo...*. If you change your mind ehnn, we go too fight.. ![]() |
| Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by Nobody: 10:53pm On Apr 09, 2016 |
kinglekan:How can i change it u no trust me abi ![]() |
| Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by kinglekan: 10:55pm On Apr 09, 2016 |
BumBae: Una wey be init, una dey change mind quick quick oo. I trust you na everly, but onto that thing i go be like Thomas till e happen. ![]() |
| Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by Nobody: 10:58pm On Apr 09, 2016 |
kinglekan:Lolz joor ma pa mi ![]() Innit ![]() |
| Re: Man Sits On A Chair Placed On Bottles (photo) by kinglekan: 11:10pm On Apr 09, 2016 |
BumBae: Hehheheh.. i can't fit to kee u na, abi na the opposite sef go happen..lol. chaiii make i go dey rehearse down. I go turn mario ontop that place. ![]() Oi ![]() |
Wholesale Price For Chair And Table Covers, Plastic Chairs And Tables • Tyronn Lue, Head Coach Of The Cleveland Cavaliers, Sits Down With Nbatv's Dennis • Promo On Chairfary Chair @ 300 Naira Per Each • 2 • 3 • 4
Bride Chases Groom Who Cancelled Wedding Minutes Before Saying I Do - Video • "Let Him Come & Sleep With People Wives Again" - Facebook User Blasts Dead Man • Nigerian Lady Shares Photos From Her Simple Wedding Ceremony

