NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2101) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4066234 Views)
1 2 3 ... 2098 2099 2100 2101 2102 2103 2104 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by walexitouk(m): 10:33pm On Apr 09, 2016 |
[quote author=eaglevision post=44556831]shiooor! u no even get liver,see as u dae shake like say dem go kee u. Mo ti gbo. Ask your colleague Fraiser to put more light. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Apr 09, 2016 |
Rukkyola:rukky I tink sey u don stop to dey drink regal na, wetin b dis again, why u lyk to dey get me into wahala lyk dis, u lyk make I dey explain everyday abi or u want make my wife vex divorce me so dat I go come replace ur missin husband... Take ur tym o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:34pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision:Replaceable!!! You and I know you dont mean that. ![]() Bribe ke!! Lol. You asking me how I have been means you have actually forgiven me I've been very good. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:35pm On Apr 09, 2016 |
* Runs with full force to hug my one nd only fruity darling*
iambibi is here
iambibi is here
iambibi is here hooooooooiray!!!!! im short of words mehn |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:36pm On Apr 09, 2016 |
Rukkyola I saw ur nysc related questions o, I go answer dem tomoro because I still need to do more research in order to clear ur doubt sey I no b olodo wey u call me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:37pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision:Lol..my brother there's nothing here on earth that can stop the power of love not even death remember what the Bible said( LOVE IS AS STRONG AS DEATH) |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by marvluv(f): 10:39pm On Apr 09, 2016 |
sirguy542:dat was d states God showed me in ma dream...I believe he has a reason 4 giving me d states |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:43pm On Apr 09, 2016 |
Fraih:im still searching for ur replacement,for ur left mind like that u hav been forgiven abi.i no go talk,i get gist for u sha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 10:43pm On Apr 09, 2016 |
StarryV... SlazzyK... Could it be what I'm thinking ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:44pm On Apr 09, 2016 |
Fraiser:lol no bother i don enta wafftown already ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:46pm On Apr 09, 2016 |
marvluv:That was exactly the same states I chose but the only difference is that God revealed the states to you while mine was divinely inspired... but my dear is revelation & inspiration the samething? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:46pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision:LoL ![]() You like Gulder Ultimate search abi ![]() Gist Oya, here I am. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:46pm On Apr 09, 2016 |
marvluv:look at u,i havnt done anytin ur already saying im a darling,thats just a tip of the iceberg na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:46pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision:oga eaglevision... I'm nt a newbie infact i'm nt a bie... Good evening sir.... I knw u're an oldbie sha ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:49pm On Apr 09, 2016 |
Fraih:lol! if no be ma Bpe wey u be,i for reply u wela,i no give u gist again nt until u bribe me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by marvluv(f): 10:49pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision:wow! interesting indeed |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:50pm On Apr 09, 2016 |
SlazzyK:see you Mr dreama....pls don't start now to think to avoid high blood pressure.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50pm On Apr 09, 2016 |
sirguy542:lol... U re gettin it right son... Nice punchlines... Continuu I dey watch ur back |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:51pm On Apr 09, 2016 |
tuffpivot:i was referring to marvluv not u now,reduce ur intake of garri ekiti,its bad for vision.hehe |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 10:53pm On Apr 09, 2016 |
sirguy542:Lol High blood pressure fa... Cant you see the obvious? Even our names are in sync. Cc: StarryV |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:54pm On Apr 09, 2016 |
Fraiser:u dae fall my hand sey u knw? ani ka pawopo ka ba omo wi,o tun fun ni pon gi la |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:56pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision: Lemme even hear what you want now as Bribe. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:56pm On Apr 09, 2016 |
marvluv:very very interesting my dear,hw u feeling now nd wha else do u need? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:57pm On Apr 09, 2016 |
Fraiser:Thank you my lovely father for your backup... Father pls one eagle wee dey put vision wan use his reagge spoil my own blues & me no like am at all .pls my lovely father help me warn him oh! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:57pm On Apr 09, 2016 |
eaglevision:owkk sir so wot shud i take?? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:58pm On Apr 09, 2016 |
marvluv:babe click on quote to reply directly on someone post not d reply botton ok |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:00pm On Apr 09, 2016 |
Fraiser:Dem jubrealguyy and dat guy wey dey puff weed don influence her |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:01pm On Apr 09, 2016 |
Fraih:too many gbeboruns dae here,gimme the bribe for yonder u suppose knw now?wait sef b like say i don make u do u turn for one f ya decision,thats 30% bribe.but that melodious sonorous smtin na d bribe. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:01pm On Apr 09, 2016 |
Where is my sweetheart merikims? I don miss u fa. This weather is damn cold . I think I need an alternative o Body no b firewood.. Application form should be out soon. .. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:02pm On Apr 09, 2016 |
SlazzyK:my guy it's just the double R there and the Y dey confuse you.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:02pm On Apr 09, 2016 |
sirguy542:*passing by* |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:03pm On Apr 09, 2016 |
SomebodysMrs:hmmmmmmmmmm |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4



