To Any Girl Dating My Future Husband - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › To Any Girl Dating My Future Husband (3688 Views)
| To Any Girl Dating My Future Husband by flawlessT(op): 10:50am On Jun 19, 2015 |
To any girl dating my future husband....... Please take it easy on him. Even when he is shouting "you must chop my money!"No mind am,na small pikin de worry am!!!.....Na beg I dey beg una ma fellow nairalanders ![]() |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by ifeoluwasegun(m): 10:56am On Jun 19, 2015 |
Hey, na your type pastors dey always preach to and reminding of that bible verse which says: GOD LOVES A CHEERFUL GIVER... And hey, there's love in sharing! |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by rawpadgin(m): 11:18am On Jun 19, 2015 |
@ this age u still looking for ur ”future husband" ![]() |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by Blizzyblinkzy(f): 11:26am On Jun 19, 2015 |
U knw whether d gal wey dey date ur future hubby dey nairaland? The best tin na 4 u 2 use microphone dey announce am d whole 36 states cos u no no where him dey or where una go jam |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by Nobody: 11:15am On Sep 20, 2015 |
![]() |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by Nobody: 10:54pm On Sep 21, 2015 |
flawlessT:na to help me beg my babe say I wan rest. shuo. make una help me beg am I wan go gbegbe. make she sleep. werin dey happen sef |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by Nobody: 11:07pm On Sep 21, 2015 |
flawlessT: |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by RichieF27: 2:28am On Oct 15, 2015 |
Funny post ...I have one good news for you flawlessT: |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by gbens2000(m): 10:44am On Apr 13, 2016 |
flawlessT:u are lucky he is still single and quoting u nw ![]() |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by flawlessT(op): 2:30pm On Apr 13, 2016 |
gbens2000:Hahahahahahaha,iffa hear |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by gbens2000(m): 2:38pm On Apr 13, 2016 |
flawlessT:no fear I will take good care of you,my future cocobutter ![]() |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by Nobody: 2:13pm On Apr 20, 2016 |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by flawlessT(op): 3:22pm On Apr 20, 2016 |
SaintHephzibah:Lol,i hear |
| Re: To Any Girl Dating My Future Husband by Tabbaz1: 2:52am On Mar 09, 2017 |
flawlessT: ![]()
|
Letter To My Future Husband (you Need To Read This) LOL • How Can You Snub Your Future Husband!? • 2 • 3 • 4
Breaking News: MMM Is Finally Back! Hurray! • When ADIDAS Finally Employed An IGBO Man ! • Funny Picture/video (gif) On Korede Bello's Godwin
