₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,189 members, 8,420,729 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:13 AM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2184) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4065377 Views)

1 2 3 ... 2181 2182 2183 2184 2185 2186 2187 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:52pm On Apr 16, 2016
Smellymouth:
You for allow me na grin..infact, lemme make I go again!!
Up Bestie! Yea......We won(Dancing Shoki) abi make we beat Rukkyola like this?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:55pm On Apr 16, 2016
sirguy542:
My man why you dey sip origin with straw...Glass don finish for market?
na Smellymouth teach mi o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:56pm On Apr 16, 2016
iambibi:
Neighbour moimoi? undecided..... Bet whycry
Wetin una want make I do as villagegoat dey prove stubborn 4 me? If una provoke me now with una lack of contentment, I go just change am 4rm moinmoin to akara.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:57pm On Apr 16, 2016
sirguy542:
Rukky abeg no vex...wetin dey dey call woman wee marry more than one man?
Na marry- marry dem dey call am.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:57pm On Apr 16, 2016
sirguy542:
Aunty pls don't flog me..I promise I won't make noise in the class again..
Better....Oya go and sleep
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:57pm On Apr 16, 2016
sirguy542:
No b indirect na direct..Oya tell me who fine pass my precious Cynnny for G-city? even iambibi wee dey papara anyhow no reach her.
i wear earpiece oo i no hear anytin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:57pm On Apr 16, 2016
tuffpivot:
na Smellymouth teach mi o
You and smellymouth are very funny..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Smellymouth: 10:58pm On Apr 16, 2016
tuffpivot:
na Smellymouth teach mi o
grin

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:00pm On Apr 16, 2016
iambibi:
.. Lolz.... I no mind at all at all o!! ! So carry on!!! (winks)
Coz you understand grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:00pm On Apr 16, 2016
Rukkyola:
Na marry- marry dem dey call am.
OK..so u be marry-marry nah?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:00pm On Apr 16, 2016
iambibi:
boo... boo.. Where have you been? undecided
juzz on the mountain top watching the whole drama from uptop, seeing d whole brimmie and sirguy542 drama. Nawa oo, no respect again sef......guess u r good, how did your day go?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Smellymouth: 11:01pm On Apr 16, 2016
Qutyjoice:
Up Bestie! Yea......We won(Dancing Shoki) abi make we beat Rukkyola like this?
Make we leave Rukkyola first...

Chaii!!! Happiness don make me hold Qutyjoice like this ::: grin

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:01pm On Apr 16, 2016
tuffpivot:
i wear earpiece oo i no hear anytin
Lol..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:01pm On Apr 16, 2016
Qutyjoice.......eyan mi, i sight u frm far oo, how u dey
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:04pm On Apr 16, 2016
Rukkyola:
I was just jejely passing my thing ni o. Then I heard ur man discussing under mango tree with marvluv. I didn't hear their conversations n detail. But one particular statement caught my attention, which was ' Marvluv, I love u so much & I want u 2 b my wife'.
I quickly vanished away 4rm them b4 I would be tagged amebo. That was all I heard o.

As 4 d omugwo, Iambibi is already n charge ov dat. Thanks a lot, I appreciate.
.. *dancing like Patience Ozokwo and singing in igbo dialect*....lolz..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:05pm On Apr 16, 2016
jubrealguy:
juzz on the mountain top watching the whole drama from uptop, seeing d whole brimmie and sirguy542 drama. Nawa oo, no respect again sef......guess u r good, how did your day go?
Abeg no dey leave this your fine wife dey comot anyhow... if to say me and Smellymouth no dey na kidnap brimmie for kidnap her..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Smellymouth: 11:05pm On Apr 16, 2016
iambibi:
.. Lolz... grin... Bring your shoe, Oya go!! Since i dey hold you, and you no wan gree!!..
Na wa for u sef oo grin
U nor know wen I dey joke? U want make them punch my eyes like this? cheesy

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Smellymouth: 11:08pm On Apr 16, 2016
sirguy542:
Abeg no dey leave this your fine wife dey comot anyhow... if to say me and Smellymouth no dey na kidnap brimmie for kidnap her..
Na truth sirguy542 dey talk oo
jubrealguy :: grin

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:11pm On Apr 16, 2016
jubrealguy:
SC31.....wats up na, how v u been?
I'm kicking,you?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:12pm On Apr 16, 2016
Cynnny this whole city is just boring without you. Sorry guys I have got to go....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:13pm On Apr 16, 2016
Smellymouth:
Na wa for u sef oo grin
U nor know wen I dey joke? U want make them punch my eyes like this? cheesy
lolz..... Hu fit try am??... When you are the Alalga 1....in fact *kneels down* oya bless me!! grin.. Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:15pm On Apr 16, 2016
jubrealguy:
juzz on the mountain top watching the whole drama from uptop, seeing d whole brimmie and sirguy542 drama. Nawa oo, no respect again sef......guess u r good, how did your day go?
.. Dont mind them.... Hw are you...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:15pm On Apr 16, 2016
Qutyjoice:
Better....Oya go and sleep
Oya now..see you tomorrow...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Smellymouth: 11:17pm On Apr 16, 2016
iambibi:
lolz..... Hu fit try am??... When you are the Alalga 1....in fact *kneels down* oya bless me!! grin.. Lol
You shall be posted to the state of your choice!
Your union with jubrealguy shall be fruitful!!
I prophesy wealth into ur life and marital blessings!

7 Halleluyah!! grin

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:17pm On Apr 16, 2016
Smellymouth:
Na truth sirguy542 dey talk oo
jubrealguy :: grin
I dey see everything na buh dah sirguy542 sef na crook, person wey dey say my wife no fine.....e run see my big chest cum start d story by 'fine wife', juzz leave dat brimmie for me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:19pm On Apr 16, 2016
iambibi see you tomorrow...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:20pm On Apr 16, 2016
iambibi:
.. Dont mind them.... Hw are you...
I'm fine, dey said one person dey try kidnap u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:24pm On Apr 16, 2016
SC31:
I'm kicking,you?
how u na, how's camp preparation? I have my certificate, statement of result, one NYSC photocard like that from my department, guess for identification and i also av my school ID Card...... m guessing u av the same docs too, so the question is are u taking everything along with u to camp?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:24pm On Apr 16, 2016
jubrealguy:
I dey see everything na buh dah sirguy542 sef na crook, person wey dey say my wife no fine.....e run see my big chest cum start d story by 'fine wife', juzz leave dat brimmie for me
All those things that you saw up there are just typographical errors... let me just tell you the truth. iambibi fine like fresh apple..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:29pm On Apr 16, 2016
Make una go sleep oh!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by marvluv(f): 11:29pm On Apr 16, 2016
[quote author=Rukkyola post=44769208]I was just jejely passing my thing ni o. Then I heard ur man discussing under mango tree with marvluv. I didn't hear their conversations n detail. But one particular statement caught my attention, which was ' Marvluv, I love u so much & I want u 2 b my wife'.
I quickly vanished away 4rm them b4 I would be tagged amebo. That was all I heard o.

As 4 d omugwo, Iambibi is already n charge ov dat. Thanks a lot, I appreciate.[/quote
lols..Amebo..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by marvluv(f): 11:31pm On Apr 16, 2016
Rukkyola:
I was just jejely passing my thing ni o. Then I heard ur man discussing under mango tree with marvluv. I didn't hear their conversations n detail. But one particular statement caught my attention, which was ' Marvluv, I love u so much & I want u 2 b my wife'.
I quickly vanished away 4rm them b4 I would be tagged amebo. That was all I heard o.

As 4 d omugwo, Iambibi is already n charge ov dat. Thanks a lot, I appreciate.
Lolss...amebo!!
1 2 3 ... 2181 2182 2183 2184 2185 2186 2187 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)