NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2186) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4127745 Views)
1 2 3 ... 2183 2184 2185 2186 2187 2188 2189 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:24am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot:Dey there dey dull..na only this week you get for this thread.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:25am On Apr 17, 2016 |
Darey00:nd y wud i do dat?? I luv d way i type mixing both pidgin nd english.. Buh u shud nt look down on pipo cuz u feel ur methods re superior... If u meet mi in person u might b surprised @ how ghud i use ur language "ENGLISH". |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:27am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:i no get d kind mind wen una get na.... I don high abi i go develop am... Oboi e no work.. I jux weak like over ripe plantain wen dem fry |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chemicalT(m): 12:28am On Apr 17, 2016 |
Good morning and Happy Sunday to my Christian brothers n sisters....
to our Muslim friends. ...... salam alelkun.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:29am On Apr 17, 2016 |
crobboy,jubrealguy,tobikay01,sunnepa17,tuffpivot,labienyce,iambibi,darey00,jaybiz007,sirguy542, see the people when go first see cul.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:30am On Apr 17, 2016 |
Darey00:Lol....You can still catch one this remaining one week if you are interested.... fine fine babes still plenty for G-city. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:32am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:i no get issue oo only wetin i dey try tel d guy on code b day 'no b every tin wen pipo do wen we no like we go correct dem 4 sumtyms u gat let tins slide'... Buh darey no get d code. I' m ghud sha.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 12:33am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot:I was being sarcastic. Me no dey claim english man oga,no put mouth for matter wey i no call u to,na wetin me wan clear u be that. 6 people quoted me and i couldn't start replying them one after the other. Hope you get me now |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:33am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot:my man I don't like this again... just settle with him pls .. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:35am On Apr 17, 2016 |
iambibi:have a wonderful night beautiful |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 12:35am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:Oga i don give up jare. Make i resume my forecasting. if i carry better bar enter camp now na all the babes i go control |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:37am On Apr 17, 2016 |
terrymason:ma nigga..... na so ooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:38am On Apr 17, 2016 |
Darey00:so u still dey d street naim u dey speak English like BUBU pa.?? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:38am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot:I understands you perfectly...just quote him & say something nice to him...Remember this is our last week here oh! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by labienyce(m): 12:39am On Apr 17, 2016 |
terrymason:LOL |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:39am On Apr 17, 2016 |
jubrealguy:and you too dear!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:41am On Apr 17, 2016 |
Fraiser:terry full ground here! whats good? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:41am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:owkk sir |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:41am On Apr 17, 2016 |
Darey00:lol..what kind of forecasting are you doing? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 12:41am On Apr 17, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:43am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot:Oya..swallow all your pride now...tell him make una b friend |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:44am On Apr 17, 2016 |
Darey00:sirguy542 said i shud say sumtin sweet 2 u. Ehmmm . . . . . SUGAR |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:44am On Apr 17, 2016 |
Ona no dey sleep? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 12:44am On Apr 17, 2016 |
terrymason: ![]() Na him make you come turn our committee of CUL expectant Leader abi ![]() But you dey hurry o, that is you wan start today dey REFRESH NYSC site for your browser until Wednesday ![]() You na 'badt guyz' ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:47am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot:My brother if u no get mind beta find who go borrow you...Na Frasier borrow me the one wee I use. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 12:50am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:Bet9ja.. abi u get sure odds? lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:50am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:lol... Wen u use ur own finish i go borrow am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:51am On Apr 17, 2016 |
CROBBOY:nor be small thing! na game keep me up till now |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:52am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot:Lol..sugar ke...I no dey oh! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:52am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:My brother, wetin man go do |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:56am On Apr 17, 2016 |
sirguy542:Shebi i 4 say GLUCOSE? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 12:57am On Apr 17, 2016 |
tuffpivot, bizzarely,everytime i try to quote you, i keep getting re-directed. Me i be street too oh,but i just like coded things... and SUGAR?! U no try at all oh |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 5 guest(s)


