Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,345 members, 7,864,634 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 10:25 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2203) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3435604 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2200) (2201) (2202) (2203) (2204) (2205) (2206) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:25pm On Apr 17, 2016
jubrealguy:
oya....see as spirit of chilling dey descend on me small small...... emi chilling ti gbe mi wo. So wats good, ur husband wan chop ooo
..lolz... Everything is good. Oya tell me for my ear, wetin you wan chop oo? Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:25pm On Apr 17, 2016
iambibi:
bia.. Rukkyola.. I no see my brother Phyno Fino!! Warapen?.. And wetin Chris Brown dey find there? Bera replace that
Chris Brown with my Phyno o!!
U no c and lots more 4 d post? phyno go come na. Oya c d rest. I no fit list dem all.

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:27pm On Apr 17, 2016
girlyesosae:

Sure
Okay dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:27pm On Apr 17, 2016
spixytinxy:
haaaa, aye oooooo wat is my defence sori offence, se is it cos I tu ur husband asiri
How you go tu hin asiri, wey no dey ur hand before! tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:28pm On Apr 17, 2016
Fraih:

Terry!!! Here I am, send me.
Your dp! Wow! Nicey! cool

....About that, i'll attend to it Asap.
that guy is our neighbour! Lolx..
Thanks 4 the compliment, I didn't get ur full writeup
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:29pm On Apr 17, 2016
Aghans:

see packaging.
give me d time, u kw say i no dey mis dis kind tin na. Babe tel ur Sent4rina mak E b nite party
Na 10pm 2moro o. My sent4rina don already agree. Hope sey na vvip ticket u go demand 4.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:29pm On Apr 17, 2016
Rukkyola:

U no c and lots more 4 d post? phyno go come na. Oya c d rest. I no fit list dem all.
No be small something o... Ontop naming ceremony.
If you wan do buyday for dem nko?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:31pm On Apr 17, 2016
Rukkyola:

U no c and lots more 4 d post? phyno go come na. Oya c d rest. I no fit list dem all.
Na so!!! Yaaaga!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Apr 17, 2016
Fraih:

No be small something o... Ontop naming ceremony.
If you wan do buyday for dem nko?
grin... Na Awilo logomba we go call!!

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:33pm On Apr 17, 2016
Fraih:

How you go tu hin asiri, wey no dey ur hand before! tongue
e dey my hand, my owo osi at dat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:34pm On Apr 17, 2016
wittyemi:
Baba i greet u Orientationally (camp on my mind). Hmmmmm,na born-ing pikin ceremony b dat no be naming ceremony again oo...

But you dey see her recent naming I.V? Wey shey go invite star boys them n she come Bleep up go dey put price,na free she go do that show last last,she think say her pikin na Tiwa Savage own way don be mtn ambassador on first day @ life..
Instead ov u to just talk sey u no get money, so dat I go pity u dash u IP ticket, u dey miss yarn. In short I don vex, I no go allow u enter gate whether u buy ticket or not. Dat ur friend wey u dey report me 2 go carry take away come 4 u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:36pm On Apr 17, 2016
Fraih:

No be small something o... Ontop naming ceremony.
If you wan do buyday for dem nko?
My children are very precious o. Dea byday go b 4 on top sea 4 abroad. Hope sey u dey come naming sha.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:37pm On Apr 17, 2016
late night chatting! this is called club chat.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41pm On Apr 17, 2016
iambibi:
..lolz... Everything is good. Oya tell me for my ear, wetin you wan chop oo? Lol
oya na.......Tuwo go make sense, abi wetin u think
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:42pm On Apr 17, 2016
spixytinxy:
b fast abt dat, cos awon temi ni tarmac gan bo ni ojo yen, nd na paso nd osupa dem dey like ooo
Congratulations o. My sent4rina don help u give some Fuji musicians call o. Them talk sey dem go show o. So u self better show

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:42pm On Apr 17, 2016
iambibi:
grin... Na Awilo logomba we go call!!
LoL cheesy cheesy

Rukkyola:

My children are very precious o. Dea byday go b 4 on top sea 4 abroad. Hope sey u dey come naming sha.
After you don gimme 'Agbele' yesterday when I asked about them undecided
Better tell me Sorry now.


spixytinxy:
e dey my hand, my owo osi at dat
undecided undecided
Oh, I grab....
That asiri wey you get na outdated one tongue


terrymason:
that guy is our neighbour! Lolx..
Thanks 4 the compliment, I didn't get ur full writeup
Alright smiley
I'm saying you will hear from me Soon.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:46pm On Apr 17, 2016
Fraih:




I'm saying you will hear from me Soon. [/i]
okay i grab hows the service preparation?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:47pm On Apr 17, 2016
Fraih:




I'm saying you will hear from me Soon. [/i]
okay i grab[size=14pt] hows the service preparation[/size]?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:48pm On Apr 17, 2016
Rukkyola:

Instead ov u to just talk sey u no get money, so dat I go pity u dash u IP ticket, u dey miss yarn. In short I don vex, I no go allow u enter gate whether u buy ticket or not. Dat ur friend wey u dey report me 2 go carry take away come 4 u.
Choi!! Rukkyola gba eyin get mi. Well as an igbo man,i ll just wait when you release the video of your ceremony I ll buy plenty copies for myself,friends and family. If I attend your ceremony finish,which money I go use flex for camp? Abego!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:50pm On Apr 17, 2016
terrymason:
okay i grab hows the service preparation?
cool
Been really occupied with stuffs lately, Service has been off my mind, But will start my preps as soon as CUL is out.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:53pm On Apr 17, 2016
Fraih:

cool
Been really occupied with stuffs lately, Service has been off my mind, But will start my preps as soon as CUL is out.
same here! am even use to it.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:54pm On Apr 17, 2016
jubrealguy:
oya na.......Tuwo go make sense, abi wetin u think
.. No na Masa go make sense, lolz.. Abi hw you see am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:56pm On Apr 17, 2016
@ fraih
Oya no vex.
*gives her an apology hug*
I was just playing ni fa. Make sure u come o & bring dat ur husband 2.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:00am On Apr 18, 2016
Pour cold water on my face just to remove the sleep.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:01am On Apr 18, 2016
terrymason:
late night chatting! this is called club chat.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:01am On Apr 18, 2016
wittyemi:
Choi!! Rukkyola gba eyin get mi. Well as an igbo man,i ll just wait when you release the video of your ceremony I ll buy plenty copies for myself,friends and family. If I attend your ceremony finish,which money I go use flex for camp? Abego!!!
Chai!! I know sey dis one wey u talk now no reach ur mind. Make i sha pity u. Oya carry ur ear come.
*whispering*
I go steal one ticket 4 u wey u go take enter. Just make sure sey u come early, u hear?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:04am On Apr 18, 2016
spixytinxy:
I miss u to ooo bt na ur moni I miss pass, mk iambibi go chill ooo, Sunday was great n urs
lol.....my money now no be for public use oo, awa ti jara wa....... Sunday was great.....barca lost, athletico won..... i guess we are H A P P Y
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:05am On Apr 18, 2016
girlyesosae:


Well I really don't know. Pros of studying in Malay for me is that I get 2 degrees both in Accounting. However, I can choose to present which ever one I want. If i studied in Scotland ill only get the scot degree. Also the fees are cheaper in Malaysia as well as cost of living.

Academically I think Malay is harder. You can have maximum 6 courses in a semester. Most times 4 or 5. Short semesters 2 or 3. Each course can have group assignment with presentation, individual assignment with presentation, test then final exam! It can get bad. However you have everything you need to make your As. You just gotta work! Asians dont play. Lol. And faculty staff from Abertay come and do routine checks and they also send our scores and exam papers to them to mark and verify.

In terms of job opportunities after school I cant really say either way. Biggest challenge is that your a foreigner and ull need a work permit. However I did my IT at Schlumberger's Business Division and I also got some other offers.

Im basically speaking on Malay coz thats what im familiar with.
That's a nice one, have actually been intending to go their for a study but don't know much about Malaysia.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:05am On Apr 18, 2016
iambibi:
.. No na Masa go make sense, lolz.. Abi hw you see am
dat one sef dey okay, how was work today, abi u no b journalist again ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:06am On Apr 18, 2016
Rukkyola:

After you don gimme 'Agbele' yesterday when I asked about them undecided
Better tell me Sorry now.

Oya no vex.
*gives her an apology hug*
I was just playing ni fa. Make sure u come o & bring dat ur husband 2.
.. Rukky what of Naija baddest rapper VIC-O grin lmao... Warapen? Abi him too expensive?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:06am On Apr 18, 2016
iambibi:

Hi cutie @iambibi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:06am On Apr 18, 2016
iambibi:
am i safe with this question smiley.... hope have not gotten into
trouble
?

(1) (2) (3) ... (2200) (2201) (2202) (2203) (2204) (2205) (2206) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.