NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2203) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4070662 Views)
1 2 3 ... 2200 2201 2202 2203 2204 2205 2206 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:25pm On Apr 17, 2016 |
jubrealguy:..lolz... Everything is good. Oya tell me for my ear, wetin you wan chop oo? Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:25pm On Apr 17, 2016 |
iambibi:U no c and lots more 4 d post? phyno go come na. Oya c d rest. I no fit list dem all.
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:27pm On Apr 17, 2016 |
girlyesosae:Okay dear |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:27pm On Apr 17, 2016 |
spixytinxy:How you go tu hin asiri, wey no dey ur hand before! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:28pm On Apr 17, 2016 |
Fraih:that guy is our neighbour! Lolx.. Thanks 4 the compliment, I didn't get ur full writeup |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:29pm On Apr 17, 2016 |
Aghans:Na 10pm 2moro o. My sent4rina don already agree. Hope sey na vvip ticket u go demand 4. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:29pm On Apr 17, 2016 |
Rukkyola:No be small something o... Ontop naming ceremony. If you wan do buyday for dem nko? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:31pm On Apr 17, 2016 |
Rukkyola:Na so!!! Yaaaga!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Apr 17, 2016 |
Fraih: ... Na Awilo logomba we go call!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:33pm On Apr 17, 2016 |
Fraih:e dey my hand, my owo osi at dat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:34pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi:Instead ov u to just talk sey u no get money, so dat I go pity u dash u IP ticket, u dey miss yarn. In short I don vex, I no go allow u enter gate whether u buy ticket or not. Dat ur friend wey u dey report me 2 go carry take away come 4 u. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:36pm On Apr 17, 2016 |
Fraih:My children are very precious o. Dea byday go b 4 on top sea 4 abroad. Hope sey u dey come naming sha. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:37pm On Apr 17, 2016 |
late night chatting! this is called club chat. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41pm On Apr 17, 2016 |
iambibi:oya na.......Tuwo go make sense, abi wetin u think |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:42pm On Apr 17, 2016 |
spixytinxy:Congratulations o. My sent4rina don help u give some Fuji musicians call o. Them talk sey dem go show o. So u self better show
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:42pm On Apr 17, 2016 |
iambibi:LoL Rukkyola:After you don gimme 'Agbele' yesterday when I asked about them Better tell me Sorry now. spixytinxy: Oh, I grab.... That asiri wey you get na outdated one ![]() terrymason:Alright I'm saying you will hear from me Soon. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:46pm On Apr 17, 2016 |
Fraih:okay i grab hows the service preparation? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:47pm On Apr 17, 2016 |
Fraih:okay i grab[size=14pt] hows the service preparation[/size]? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:48pm On Apr 17, 2016 |
Rukkyola:Choi!! Rukkyola gba eyin get mi. Well as an igbo man,i ll just wait when you release the video of your ceremony I ll buy plenty copies for myself,friends and family. If I attend your ceremony finish,which money I go use flex for camp? Abego!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:50pm On Apr 17, 2016 |
terrymason: ![]() Been really occupied with stuffs lately, Service has been off my mind, But will start my preps as soon as CUL is out. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:53pm On Apr 17, 2016 |
Fraih:same here! am even use to it. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:54pm On Apr 17, 2016 |
jubrealguy:.. No na Masa go make sense, lolz.. Abi hw you see am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:56pm On Apr 17, 2016 |
@ fraih Oya no vex. *gives her an apology hug* I was just playing ni fa. Make sure u come o & bring dat ur husband 2. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:00am On Apr 18, 2016 |
Pour cold water on my face just to remove the sleep. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:01am On Apr 18, 2016 |
terrymason: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:01am On Apr 18, 2016 |
wittyemi:Chai!! I know sey dis one wey u talk now no reach ur mind. Make i sha pity u. Oya carry ur ear come. *whispering* I go steal one ticket 4 u wey u go take enter. Just make sure sey u come early, u hear? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:04am On Apr 18, 2016 |
spixytinxy:lol.....my money now no be for public use oo, awa ti jara wa....... Sunday was great.....barca lost, athletico won..... i guess we are H A P P Y |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:05am On Apr 18, 2016 |
girlyesosae:That's a nice one, have actually been intending to go their for a study but don't know much about Malaysia. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:05am On Apr 18, 2016 |
iambibi:dat one sef dey okay, how was work today, abi u no b journalist again ni? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:06am On Apr 18, 2016 |
Rukkyola:.. Rukky what of Naija baddest rapper VIC-O lmao... Warapen? Abi him too expensive? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:06am On Apr 18, 2016 |
iambibi:Hi cutie @iambibi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:06am On Apr 18, 2016 |
iambibi:am i safe with this question smiley.... hope have not gotten into trouble? |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)

... Na Awilo logomba we go call!!