Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,324 members, 7,836,390 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 06:53 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2222) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3403544 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2219) (2220) (2221) (2222) (2223) (2224) (2225) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:41pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
lolz, na u cause am na.....see d kind eruku artist u invite, all of them wan come see. whizkid, na y na........dem neva kno say gate fee dey, u sef gan......u no get PRO ni?
I no get PRO o. Make una no worry, the artistes are already on their way. I go give them the opportunity to snap pictures with super stars.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:42pm On Apr 18, 2016
spixytinxy:
haaaaa oko mi don't mind him ooooo, av u forgotten he is always drunk ni, alakoba ni omo fraiser u
abah u don forget sey u talk sey make I no dey drink if we won go block for where we dey block ni, because u no lyk d odour of sepe wen we dey play... So everytin wey dey happen dey clear to me welwel...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:42pm On Apr 18, 2016
larrytorch:


Pls, stop using dat word 'confirmed' when you are still seeking for verification from sum1. It is actually misleading. Thanks for the info though

He is actually quoting someone..

Read it again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:44pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:

Lol. this one wey una dey use sweetie and darling for una self so, GC still dey part of Nigeria o #14years
I tire for DTOBS o, as I see d darlin my heart cut small o... Na hin won make me pull hin leg small make I know wetin hin dey up to..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 5:44pm On Apr 18, 2016
2221…........................ona dy vex ooo ah swear down!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:44pm On Apr 18, 2016
larrytorch:


Pls, stop using dat word 'confirmed' when you are still seeking for verification from sum1. It is actually misleading. Thanks for the info though
recheck the comment again, u will see "how true is the above statement". saw the stament on facebook and i decided to get clarifications.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:45pm On Apr 18, 2016
larrytorch:


Pls, stop using dat word 'confirmed' when you are still seeking for verification from sum1. It is actually misleading. Thanks for the info though

He is actually quoting someone..

kindly read the post again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:46pm On Apr 18, 2016
Alhassanu:
Good afternoon good people of God.

It's been a long while. Sure I've missed a lot.
Respect to everyone here, those I've known and the new people.
More importantly,
Kbs468
BlizzydoDo
Logodwhiz
Rukkyola
Friah (Niger corper)
Sent4rina
Fraiser
Dtobs
And many others
I no fit spell una Monikas correctly Sha.
My friendship. Where have u been since all this while now.
Today is a very wonderful day o. Am sure u are aware of the party that will be happening here 2nyt daz y u showed up among other visitors.
Hope u brought goodies along with u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:46pm On Apr 18, 2016
walexitouk:



How I wish your company can also arrange for your passenger the NYSC screening committee to screen your passenger shap shap immediately they get to camp; I for just relaze dey take my #Alomo for one corner. Loll

Happy new week my people of GC

CC:
DTOBS Fraiser Rukkyola Amodu Kbs468 Fairlyusedpant Merikims LogoDWhiz Merikims
walex I see u my man, I wish u a blissful week full of gudnews bro...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by larrytorch(m): 5:47pm On Apr 18, 2016
LogoDWhiz:

He is actually quoting someone..
Read it again
oh ! make the guy no vex. Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:47pm On Apr 18, 2016
waiting for #2222 before i log off
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:49pm On Apr 18, 2016
larrytorch:


oh ! make the guy no vex. Thanks

lol.. i guess he is not
uwc

cc: abbeyunique2

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:49pm On Apr 18, 2016
FolabiBret:
Eyin temi, iba yin o, iba olorun! Awa tun ti de o, werin don happen in my absence ke! Nor vex say I just *evaporate*, I bin jand ni jare. I don come back now.
Cc:
DTobs;
AbbeyUnique;
Fraiser;
Wittyemi;
Kbs468
EagleVision
Olasalo;
Jubrealguy;
Et al.
folabi baba ki lo n sele, ur head dey dia my G, abeg no tell anybody o... U talk sey u jand, hope u brought goodies for ur padi from sudan sha?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by larrytorch(m): 5:50pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:

recheck the comment again, u will see "how true is the above statement". saw the stament on facebook and i decided to get clarifications.

I'm sorry abt dat bro ! My bad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 5:52pm On Apr 18, 2016
PEZMAN:


I dey baba...na which dept u finish from?
Mech
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:52pm On Apr 18, 2016
chisophia:
was good, yours?
babe am fyn o... Av really missed u so much o... Hope dis holdup no too much wen u dey enter city sha?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:53pm On Apr 18, 2016
wittyemi:
leave Rukkyola make she dey demo,see gate fee be like wetin person go use start life after NYSC.Abeg make una no tell d crowd about the gate fee o because if u do,maybe na only Rukkyola family all those artist go perform for last last. Wait oo,na Yen or dollar she wan use pay Chris Breezy?
Oma ga o. Wittyemi, waz ur problem again? Shebi I don already tell u sey I go give u free ticket, y u still dey complain upandan?
Besides, plenty people don already buy ticket self. Ino concern u whether na dollar or kobo I go use pay Chris brown. Urs is just to come & catch fun & vamoose after d parry. So shut up.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by neyochin: 5:54pm On Apr 18, 2016
larrytorch:


nah ! finished from d dept. of biochemistry. U ?
lol. U serious? Mine is chemistry.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:56pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
e no just wanbe......e fokasibe, how far u na......hope u don start to dey prepare down....baba, shey dem fit allow polybag cos ah look my load now, e neva full one polybag....Unless dem want make i dey carry empty box
lol...I never start to dey prepare o, bur wait o na guy I b na I no need plenty preparation, omo na dat nylon bag fit do am o because i no ready to dey carry load as I dey... Make bois get coins for hand b d koko
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:56pm On Apr 18, 2016
Jemimaa01
Nice dp.

Haven't seen u around before.. smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 5:57pm On Apr 18, 2016
LogoDWhiz:


lol..

Na Fraiser dey incharge..

Seems Rukkyola want to help
Wants to help with kini?
Me wey get party by 10pm 2day. Ehn ehn, your excellency sir, u never by ticket 4 u & Merikims fa. Kilode na? Abi u don't wanto show face ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:58pm On Apr 18, 2016
larrytorch:


I'm sorry abt dat bro ! My bad
u be my G nah. eyin omo baba Ogo. say u sabi kebe from ur dept. he later finished with u guys
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by larrytorch(m): 6:00pm On Apr 18, 2016
neyochin:
lol. U serious? Mine is chemistry.

damn serious... maybe ur real name or pic of u myt ring a bell
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:00pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:


My friend Bayo no dey give ofo. Nah confirm sauce. Fowosh can confirm


Fraiser is in charge of Golden city customs service. Hope the guy no dey beer parlour so
lol... Padimi oju lasan o se sewere o (ordinary eyes no fit do madman)... I need to dey ok on som botus bfor I go fit face dos foreigners o... Som of dem face no dey smile
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by teemama20(f): 6:01pm On Apr 18, 2016
I wonder hw dis plc go be tomao nite....som pple go open dia eyes to see CUL by 12am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 6:01pm On Apr 18, 2016
Rukkyola

Ticket pls! Gives her 2 yuan ( I have stopped spending dollars)
So who would be the MC Not you I guess, cause I won't show up if you happen to be the mc
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:01pm On Apr 18, 2016
lexzyy:
Wow I love dis... Am a photographer, it seems camp go make brain@last.
Oga photo, hope u will show face at my party 2night. I never c photographer oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:03pm On Apr 18, 2016
Oyehomie:

Soooo....it's in skus alredi....nt in Eksu yet though
..


I no trust ma inlaw o..e fit dey beer parlour truly oooo.....
lol... U sabi ur inlaw na, I no get tym... If my eyes no dirty I no go fit discharge dis my new assignment wella... Oju lasan o se o

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by larrytorch(m): 6:04pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:

u be my G nah. eyin omo baba Ogo. say u sabi kebe from ur dept. he later finished with u guys

lol... I know him(Kebe) damn well !
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:04pm On Apr 18, 2016
Beckytee:
abeg make I pass oooo. wu get bold 5 battery?
cc: abbeyunique logoDWhiz fraiser kbs468
sweet@ I get new one wey I never use o... Chasko tinx... Com collect am for my house for eveni...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 6:05pm On Apr 18, 2016
Omashowen:
SERVICE CENTRE TECHNICIANS urgently needed with a minimum of 3years Exp in CONSUMER ELECTRONICS INDUSTRY.
Qua/Requirement:
B.Eng. Elect/Electronics with a 2 yrs repair experience of Home Appliances.
Good oral/written communication and leadership skills
Should have knowledge of spare part planning and forecasting
Conversant with computer applications

Only candidates with required profile should send CV to wdmrecruitments@gmail.com

Noted

(1) (2) (3) ... (2219) (2220) (2221) (2222) (2223) (2224) (2225) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.