NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2255) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4079839 Views)
1 2 3 ... 2252 2253 2254 2255 2256 2257 2258 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 3:18pm On Apr 19, 2016 |
LogoDWhiz:Next in line kwa? Meaning, u will readily divorce merikims just to be wit chisophia. Nawa for u o pressy... Must u colonize them all ![]() #2254... Dedicated to all d woman-wrapper of dis city ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by fairlyusedpant: 3:18pm On Apr 19, 2016 |
LogoDWhiz:baba, i no go gree ooo, na me dey take over, you don marry, if not world war 4 go start, and chisophia like guy wey get money, and i come get 5 private jets, i sure say na me she go love pass she no won be second wife |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:19pm On Apr 19, 2016 |
flamingsword1:bros na there mouth nw,y u go tell dem shut up? dnt kill their joy,evryone go know whatsup as frm tomorrow. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:21pm On Apr 19, 2016 |
Kbs468:thought I was d only 1 interested in diz |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:22pm On Apr 19, 2016 |
missprudence!!! looooongest time o.how hav u been and hows prep? comon gimme a smile blizzydodo sweedie awayu? bummiaaaaaaaaaan i see u too sugar |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:22pm On Apr 19, 2016 |
LogoDWhiz:Chai!! Pressy! Don't do this to me na. I yaff already started broadcasting to the whole world that I will soon become an OYINBO. Come lemme tell u something * Whispering* My husband was just forming big boy 4 nothing ni fa. He no get money. Dat naming ceremony wey we do self, na borrow borrow we go do. Gbese don full our neck. I still dey owe spixytinxy N250,000. Please let d FG sponsor us. I need to gerrawt ov dis city b4 d people wey we owe start to dey find us upandan. BIKO! Just I & my triplets will do. 4get about my friends & other relatives |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by daudae1: 3:23pm On Apr 19, 2016 |
Camp Is Holding april 27th..CUL will be out tomoro afternoon |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:23pm On Apr 19, 2016 |
iambibi:PUBLIC SERVICE ANNOUNCEMENT I DTOBS formally announce my divorce from my ex wife, Airstarkane. The matter has been judged by the honourable justice of the magistrate court, down street division Golden city state. I hereby brings it to the notice of everybody that am in no way attached to Airstarkane again as she is now free to mingle and I am free to do so. I will appreciate it if all and sundry treat this as official. Thank you all for you humble time and utmost cooperation. Signed DTOBS. Cc: The presidency All media house Special cc: The amebos; rukky ola and iambibi. Special special cc: chisophia |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:23pm On Apr 19, 2016 |
fairlyusedpant:On top person's wife. oga u berra go romanceland |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:24pm On Apr 19, 2016 |
LogoDWhiz:pressy be like........ "don't blame me for having 5 girlfriends oooo, me that I'm gathering them, am i mad? " Ah no sure, buh e no juzz normal |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:26pm On Apr 19, 2016 |
Rukkyola:ontop say we bought VVIP tickets. efcc where una dey |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:26pm On Apr 19, 2016 |
Testimony89:Testimony mind urself oh............. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:26pm On Apr 19, 2016 |
daudae1:Good one...the positives |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:27pm On Apr 19, 2016 |
jubrealguy:Lolz...... U know I'm a gud man if nt I 4 don go IFE, INDIA and CHINA get juju wei I go use scatter ur family bt I jst dey watch as una story unfold...... I luv ur wife no be small nd I still dey wish d best for u guys cos I kno sey no man fit fight d power of inevitability....... Mr jubrealguy I'm not a trouble maker oh |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:28pm On Apr 19, 2016 |
eaglevision:I'm doing well sugar, jus de pray & wait make night do so Wednesday go com shaperly....Ow ya side? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:28pm On Apr 19, 2016 |
daudae1:oh boi!!! we don dey go trutru oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 3:29pm On Apr 19, 2016 |
Kbs468:nice one.. Guess i was right afterall |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:29pm On Apr 19, 2016 |
Abbeyunique2:My brother see me see wahala oooo ...On top my wife oooo... Na sin make person wife fine ni.... Chisophia; you need to come out and tell this people to gerrarahia oooo... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:30pm On Apr 19, 2016 |
Rukkyola:Iya eta so ara e oh |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:30pm On Apr 19, 2016 |
Abbeyunique2:All doz musicians & comedians wey u c yesterday, u think sey na five five naira I pay them? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 3:31pm On Apr 19, 2016 |
jubrealguy:lol.. ur head dey dia. Abeg if u still get d image, send am giv me.. ![]() u be boss. I wonder how u do it.. With all the numerous wives u av, iambibi doesn't know about it.. I hail o u go giv me scope? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prettyjo(f): 3:31pm On Apr 19, 2016 |
some people will actually not sleep tonight. Anyway,I have made up my mind to serve anywhere |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 3:31pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS:i no dey understand all this Yoruba u dey speak upandan O. anyway Brimmie is just some guy that had a crush on me. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Jamesdman(m): 3:31pm On Apr 19, 2016 |
daudae1:Gbamm!!! No more worries.. The elders of the land have spoken. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:31pm On Apr 19, 2016 |
Testimony89:IAMBIBI......coman confirm @bolded |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:32pm On Apr 19, 2016 |
LogoDWhiz:OK |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:33pm On Apr 19, 2016 |
chisophia:Babe...it was an expression of my love for you in my local dialect through song! Now; I believe brimmie is not going to disturb us ooo...and all this guys shouting ur name upadan,kindly tell dem to back off nah |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:34pm On Apr 19, 2016 |
merikims:Oyo is beginning to be ur case oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:35pm On Apr 19, 2016 |
eaglevision:eaglevision, I've been good thank u... No preparation until I see my state of Deployment... how are u?? Fraiser!! I saw Ur mention the other day... how are u? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:35pm On Apr 19, 2016 |
eaglevision:delivery na free? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:36pm On Apr 19, 2016 |
LogoDWhiz:numerous wife......how can i av numerous wife and still be at Iambibi's beck and call..... e joor ooo, me loyal daku..... no dey hail me... lol dahs d pic...... dah pic dey make me laff everyday
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:38pm On Apr 19, 2016 |
BlizzydoDo:How e go be free... Fraiser no give u money ni |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 7 guest(s)


