Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,522 members, 7,836,995 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:32 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2276) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3404018 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2273) (2274) (2275) (2276) (2277) (2278) (2279) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:20pm On Apr 19, 2016
Rukkyola:

Abeg 4get about balance 4 now. Allow me 2 quickly browse through what I had missed. E b like sey some intruders waka enter here dis nyt. If dey make me vex na first class nonsense & pictures I go dey post 4 here 2moro.
I dey come, make I continue to dey read
Come here, bia which way now...?
Abegi, start show for us jawe abi you wan make I dey para for you ni....person don dey here since morning no show, we don finish all the drinks wey dey on top the table,...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:20pm On Apr 19, 2016
DTOBS:

I no know oooo na, Spixytnxy rush in now and break the news to us... But e be like say na no-license driving dem Gbam am for or drink-driving
Abeg no lie for my paraga head oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Harique(f): 10:21pm On Apr 19, 2016
All dis my uncle my uncle... dat ur uncle don help Nigeria? we r going higher nd we don't need dat ur uncle. if God says yes, wil u say no bcus ur uncle may epp... beingobjective or whatever ur monicker is, let dt ur uncle help u. Lastborn nd gudgirl, stop acting lyk a kid, u don't nid t.

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:22pm On Apr 19, 2016
spixytinxy:
Abeg no lie for my paraga head oooo
Hehehehe ur paraga head indeed sheh na lie ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:22pm On Apr 19, 2016
spixytinxy:
I dey fine oooo, me dey go oooo, if I don't go who will grin cheesy grin
I dey feel u grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:23pm On Apr 19, 2016
Rukkyola:

Abeg 4get about balance 4 now. Allow me 2 quickly browse through what I had missed. E b like sey some intruders waka enter here dis nyt. If dey make me vex na first class nonsense & pictures I go dey post 4 here 2moro.
I dey come, make I continue to dey read
lol, qutyjoice nd iambibi where una dey na, dis ladder wey I carry for leg don dey pain me oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:23pm On Apr 19, 2016
Harique:
All dis my uncle my uncle... dat ur uncle don help Nigeria? we r going higher nd we don't need dat ur uncle. if God says yes, wil u say no bcus ur uncle may epp... beingobjective or whatever ur monicker is, let dt ur uncle help u. Lastborn nd gudgirl, stop acting lyk a kid, u don't nid t.
You've made my night sweetie...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:24pm On Apr 19, 2016
To the guy that wanna start checking Nysc website by 12am 2nite, OYO is ur case. chill till morning. HBP isnt so uncommon for under 30 nowadays.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:24pm On Apr 19, 2016
DTOBS:

Hehehehe ur paraga head indeed sheh na lie ni?
na lie ooooo my paraga no dey shack drivers
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:25pm On Apr 19, 2016
FolabiBret:


Shey make I buy you pongila? E plenty gan for dia. Meanwhile, I don land for naija sef. Mah just take 130 naira go flex u for spixytixy shop... e go rish u mezebu paraga nau. And, Blizzy, nor worry, I go buy you pringles. @ Jubrealguy, eyin ti Nairabet family, mo ki e pelu brother e, wittyemi.
baba..... owo meji mi loke..... gbayiii brother
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:26pm On Apr 19, 2016
IghravweIG:

I dey feel u grin
na so ooo bro, bt come oo se u no wan marry ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:26pm On Apr 19, 2016
spixytinxy:
na lie ooooo my paraga no dey shack drivers
shocked why den come arrest am nah... No be big bottle of paraga and dry gin den collect from am?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:26pm On Apr 19, 2016
Fraiser:
rukkyola no vex o... I been dey tink sey u don see d announcement for TV ni o, na dis nyt b d award nyt... Abeg u go help join us do MC o... MC rukky because d work dis nyt go plenty... Btw e b lyk sey sombody won set us up for city dis nyt... Den don go open border for janduku make dem com dabaru our party, I dey see one goodgirl nd lastborn dey brandish cutlass everywia... Abeg shapally help us call police o make dem com bundle dem comot here...
We suppoz shift that award night go 2moro. Make we come change am 2 award day. So that commotion go shelle 4 dis city wella 2moro.
Doz 2 people no get brain. Na empty skull dem carry enter dis city this nyt. In short capital OYO & big BORNO is dea case!

I no sabi do MC ooo. Na only if u want make I help u pursue all our guest remain.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by girlyesosae(f): 10:27pm On Apr 19, 2016
pinupjoe:


Ma point exactly, I'm actually pissed at the annoying reply- I have to go thru countless pages, sift thru all the social talk to see if there's anything related to CULs or postings so I know when to give the notice at work... it's good to post jokes and funny stuff but at at times like this, info is what peeps really need,not this--- I only asked about CULs cos I heard some schools got and were giving out/ or planning to... if peeps wna chat, there are channels, groups and ig DMS for such, not here!

To help out. What you can do (Ive done this too) is, when you visit after a few days and see that 50 pages have been added. Simple ask for any update on nysc and cc all the gurus like kbs, crobboy, fraiser, LogoDWhiz etc. And i can bet they will reply and udpate you.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:27pm On Apr 19, 2016
FolabiBret:


Shey make I buy you pongila? E plenty gan for dia. Meanwhile, I don land for naija sef. Mah just take 130 naira go flex u for spixytixy shop... e go rish u mezebu paraga nau. And, Blizzy, nor worry, I go buy you pringles. @ Jubrealguy, eyin ti Nairabet family, mo ki e pelu brother e, wittyemi.
139 ke, which eyes u take dey look my shop, me no get any drink of 130 oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:28pm On Apr 19, 2016
Blairbrook
I am curious about you.
I've always seen you peeping, but I haven't seen you comment before.
What could be wrong?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:28pm On Apr 19, 2016
spixytinxy:
na so ooo bro, bt come oo se u no wan marry ni
me dey cool like dis o smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:29pm On Apr 19, 2016
What a Night! smiley

Bae;Shammak apologizes for his unavoidable absence tonight. But He's here in spirit.

Thanks to Everyone who contributed during Nomination and Voting.
Thanks for making it happen.

Much Thanks to other committee members, sincerely, it was a good time with you all.
Cc:
Kbs468, LogoDWhiz, Spixytinxy and BoboLil.


Keep up with the good work guys! And please let the bashing stop.

3 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:29pm On Apr 19, 2016
LogoDWhiz:

U neva reply my PM
I will do that shortly...Am having network issues.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 10:30pm On Apr 19, 2016
Warris hapenin hia mehn? Seeing a lot of controversial posts... Pls, let's drop all these hatings & beefings atleast for tonight, bikonu! Udo na Chi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:30pm On Apr 19, 2016
DTOBS:

shocked why den come arrest am nah... No be big bottle of paraga and dry gin den collect from am?
no oooo, dem arrest am because him get misunderstanding with jombojombo pple.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:31pm On Apr 19, 2016
Fraih:
What a Night! smiley

Bae;Shammak apologizes for his unavoidable absence tonight. But He's here in spirit.

Thanks to Everyone who contributed during Nomination and Voting.
Thanks for making it happen.

Much Thanks to other committee members, sincerely, it was a good time with you all.
Cc:
Kbs468, LogoDWhiz, Spixytinxy and BoboLil.


Keep up with the good work guys! And please let the bashing stop.
welcome bk, sup wit ur batri
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Jamesdman(m): 10:32pm On Apr 19, 2016
spixytinxy:
Wow u r welcome bk dear, am gud n u. Me I got to stop relying on my promiscuous husband ooooo. Owo mewa for u, mo miss e gan, kinlo mu bo

Plenty plenty oo.

For you and the ibeji.

I'll ship them over through Konga.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 10:32pm On Apr 19, 2016
Harique:
All dis my uncle my uncle... dat ur uncle don help Nigeria? we r going higher nd we don't need dat ur uncle. if God says yes, wil u say no bcus ur uncle may epp... beingobjective or whatever ur monicker is, let dt ur uncle help u. Lastborn nd gudgirl, stop acting lyk a kid, u don't nid t.
Abeg help me ask her who her uncle don epp before
All this kunu head girls sef.... Na wa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:32pm On Apr 19, 2016
sirguy542:
I will do that shortly...Am having network issues.
Okay bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:32pm On Apr 19, 2016
Cynnny:
where is my sirguy542, are u not yet back from work abi we no go go dis parry?
Cynnny love am back. I had a very terrible day today. hope you are good?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:33pm On Apr 19, 2016
DTOBS:

Come here, bia which way now...?
Abegi, start show for us jawe abi you wan make I dey para for you ni....person don dey here since morning no show, we don finish all the drinks wey dey on top the table,...
Which kain show u want make I start I resemble papa ajasco Abi na basket mouth I go call am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:33pm On Apr 19, 2016
IghravweIG:

me dey cool like dis o smiley
chai u don turn oldest bachelor oooo, pls I nid wife for my broda
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Jamesdman(m): 10:35pm On Apr 19, 2016
BREAKING NEWS - Vanguard

NYSC postpones Date For Batch A 2016 orientation programme again

2016 Batch “A” Orientation Course. Change Of Commencement Of Orientation Exercise.

It just came to our notice that the orientation camp date for Batch “A” 2016 which was scheduled to hold on 27th of April after series of postponement has been shifted till further notice. This was learnt today as at 3: 45pm after the newly director general met with the necessary stakeholders in other to discuss the challenges facing the scheme. When an anonymous was asked what could cause the sudden postponement, he said it might not be unconnected with the delay in the budget appropriated to NYSC. This was what a guy sent in a group today after smoking ubo. Thanks for attention. You can now go back to what you were doing!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:35pm On Apr 19, 2016
Jamesdman:


Plenty plenty oo.

For you and the ibeji.

I'll ship them over through Konga.
Wow, I dey believe u jare

(1) (2) (3) ... (2273) (2274) (2275) (2276) (2277) (2278) (2279) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.