Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,680 members, 7,851,342 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 05:25 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2280) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3424400 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2277) (2278) (2279) (2280) (2281) (2282) (2283) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:48pm On Apr 19, 2016
wittyemi:
Boss abeg calm down ooo,make dem no go use left eye fish u out too come go ban u oo,Fraiser no happy for where him dey oo,na so so beans wey no done dem dey give am chop there oo.

Them suppose don ban those Jombojombo girl too na (I think) n she no go dey see ur post,abi no b so?
lol "na so so beans wen no done dem dey give am chop der oo"

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 11:48pm On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:

Dont have it in my archive
will u manage "story of my life".
i'm more of team *the weeknd and maroon 5*
weekend is an amazing singer. Play me machinery by dice ailes and reekado banks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:48pm On Apr 19, 2016
Cynnny:

As u come u for talk say u dey hungry nah, abi u dey wait make d food miraculously appear for ur front. oya wait make I warm egusi soup, na garri abi semo u dey chop?
Cynnny put only one meat for him cos he don drink too much..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 11:49pm On Apr 19, 2016
yanabasee:


We shld expect anything!

They might chose to sort it out using that method of who register first or a random selection!...

if I no fall for stream 1. I go burn NYSC down ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:50pm On Apr 19, 2016
MemphisDepay:
if I no fall for stream 1. I go burn NYSC down ni
Bros easy oh!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:50pm On Apr 19, 2016
wittyemi:
Boss abeg calm down ooo,make dem no go use left eye fish u out too come go ban u oo,Fraiser no happy for where him dey oo,na so so beans wey no done dem dey give am chop there oo.

Them suppose don ban those Jombojombo girl too na (I think) n she no go dey see ur post,abi no b so?
lmao......ah go juzz do like Oyehomie, find another moniker, ko si time jare....oga, keep ur award oo, before i pull olamide stunt on u, wait! u juzz gimme work, u beta make sure say all dose English dey dico
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:50pm On Apr 19, 2016
sirguy542:

I for don come out since just that am very weak...
na xo sha.. 2dae stressful even mi sef.. I go soon go hse jux rest after i finish wif dis egusi soup.... Ur wife sabi kuk ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:51pm On Apr 19, 2016
sirguy542:

Cynnny put only one meat for him cos he don drink too much..
na wa oo wetin man do man
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 11:52pm On Apr 19, 2016
MemphisDepay:
if I no fall for stream 1. I go burn NYSC down ni

Dude, u're blabbing! undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:53pm On Apr 19, 2016
wittyemi:
Bigger BOSS,I admire you.
Tnx boss
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:53pm On Apr 19, 2016
MemphisDepay:
weekend is an amazing singer. Play me machinery by dice ailes and reekado banks
that song wey be like say reekado smoked b4 he record am.
but it's ur request and i must play it for you. Oya take it
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cynnny(f): 11:53pm On Apr 19, 2016
sirguy542:
I for don come out since just that am very weak...
Don't worry my love just go to the room let me serve u dinner in bed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:53pm On Apr 19, 2016
tuffpivot:
na xo sha.. 2dae stressful even mi sef.. I go soon go hse jux rest after i finish wif dis egusi soup.... Ur wife sabi kuk ooo
Before nko...That's why I no dey use my cynnny play...you better go marry..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by otunbashonny(m): 11:53pm On Apr 19, 2016
MemphisDepay:
if I no fall for stream 1. I go burn NYSC down ni
Burner boy ni kiss
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:53pm On Apr 19, 2016
MemphisDepay:
weekend is an amazing singer. Play me machinery by dice ailes and reekado banks
guy abeg make i plug usb make u send mi d jam
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:54pm On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:
this aunty bot dey really worry us
I don tire for her matter
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by HappySmokey(m): 11:54pm On Apr 19, 2016
Okayyyyy - I am back --- few minutes more -#lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:55pm On Apr 19, 2016
Cynnny:
Don't worry my love just go to the room let me serve u dinner in bed
Better woman... That's why I love you so much..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:55pm On Apr 19, 2016
sirguy542:

Before nko...That's why I no dey use my cynnny play...you better go marry..
no wori abt dat 1...i go soon go villa... Once i show na wif 1 soft village wife... grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:56pm On Apr 19, 2016
iambibi:
yes sir!! Oti clear!! Oti clear!!.. Lol

After disappointing me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:56pm On Apr 19, 2016
Oga Crobboy, i understand how you are feeling right now, that itch to type. the thing don ban 4 almost 4 times now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cynnny(f): 11:57pm On Apr 19, 2016
tuffpivot:
na wa oo wetin man do man
lol sorry man, I have to do as my hubby says, oya chop *gives him a plate of garri and egusi with one meat*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:57pm On Apr 19, 2016
HappySmokey:
Okayyyyy - I am back --- few minutes more -#lol
oga no keep sleep because of nysc o. go and sleep. That's my kobo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:57pm On Apr 19, 2016
MemphisDepay:
New threads go yapa tomorrow. Can't wait


Threads already created.

Dey will just spring up
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:59pm On Apr 19, 2016
LogoDWhiz:

After disappointing me
hafa u na.....u wan use my babe do 6th wife ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:59pm On Apr 19, 2016
Cynnny:

lol sorry man, I have to do as my hubby says, oya chop *gives him a plate of garri and egusi with one meat*
sirguy542 if i chop dis 1 meat.. Problem go dey ooo..... I dey talk am nw o undecided

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:00am On Apr 20, 2016
What happened tonight was exactly the same thing that happened the day LogoDwhiz created this thread..

Everything you do in this life people must talk so the best antidote is to ignore them..

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:01am On Apr 20, 2016
LogoDWhiz:



Threads already created.

Dey will just spring up
really. No wahala
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:01am On Apr 20, 2016
Oya check ya emails..... GOOD LUCK EVERYONE... I WISH Y'ALL D BEST
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 12:01am On Apr 20, 2016
MemphisDepay:
Play me steal my girl by one direction

Does registering early or late determine the stream you'd fall into. ? Am eager o
Yes for the Batch B15 front runners/guys then like Yanabasee said because they had the opportunity of accessing all the states at once to select just 3 of them

whereas, ours is a 4 states of choice constraint with a limited access to 7 states maximum per a batch of 4 groups and a minimum of 1

infact, some got only 2 for selection out of a potential 28 (7*4=28).

So everything has been scattered this time around, else we did alot of analysis, permutation and combination then nauw after Logodwhiz created this thread

CROBBOY and Fraiser, I guess the mods are family Men oo and thus gone asleep already, else something should have been done in our anticipated regard by now oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:02am On Apr 20, 2016
sirguy542:
What happened tonight was exactly the same thing that happened the day LogoDwhiz created this thread..

Everything you do in this life people must talk so the best antidote is to ignore them..
hmmm oto oro. "eyes on the road no time 4 distractions"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:02am On Apr 20, 2016
tuffpivot:
guy abeg make i plug usb make u send mi d jam
shey your phone no get virus sha

(1) (2) (3) ... (2277) (2278) (2279) (2280) (2281) (2282) (2283) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.