NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2281) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4065739 Views)
1 2 3 ... 2278 2279 2280 2281 2282 2283 2284 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:02am On Apr 20, 2016 |
jubrealguy:Lol. No be unto that level. She no do MC for us today. Same with Qutyjoice. Dem sha fall my hand |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:03am On Apr 20, 2016 |
otunbashonny:burna boy offend you ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:03am On Apr 20, 2016 |
LogoDWhiz:no be like dat pressy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:04am On Apr 20, 2016 |
Abbeyunique2:na ma guy you dey bash like that. You go chop cane o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:04am On Apr 20, 2016 |
tuffpivot:Lol..Nothing go happen.. the only thing u fit do be say u no go gree give me food if I come your house.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:04am On Apr 20, 2016 |
MemphisDepay:no oo i don install kapersky and smartdav 4 dis my symbian fone sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:05am On Apr 20, 2016 |
sirguy542:you just wait |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:05am On Apr 20, 2016 |
MemphisDepay:Yes boss. The leak version 'thing' brought about the creation of threads |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:06am On Apr 20, 2016 |
tuffpivot:beta . oya wching song u wan mk I send I sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:06am On Apr 20, 2016 |
Abbeyunique2:lol... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:06am On Apr 20, 2016 |
iambibi:E pain me o make I no lie u. Now, I will turn myself into a DJ. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cynnny(f): 12:06am On Apr 20, 2016 |
sirguy542:sweetheart I want to go to bed, sleep is calling |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 12:06am On Apr 20, 2016 |
The speed at which this thread is moving ehn... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:07am On Apr 20, 2016 |
sirguy542:u sure say u go c place march 4 dat hse??
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:07am On Apr 20, 2016 |
LogoDWhiz:the threads will help us alot Hope to meet at least half of the peeps in my thread |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 12:08am On Apr 20, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:08am On Apr 20, 2016 |
sirguy542:You are right bro. I didn't mind as long as I have the go ahead from the mods. Na to just ignore dem sure pass. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:08am On Apr 20, 2016 |
tuffpivot:u better rush go village cos no be everyday my wife go dey give you food.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:08am On Apr 20, 2016 |
MemphisDepay:na dat falz jam wif ajebutter... Badt gang wit dat oda jam badt badoo baddest |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by senatordave1(m): 12:09am On Apr 20, 2016 |
Has anybody printed call up yet? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:09am On Apr 20, 2016 |
MemphisDepay:Lol. That won't be possible. But there will be traffic on threads like akwa ibom, lagos and co |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:09am On Apr 20, 2016 |
sirguy542:ahah!! Wot re frnds 4.. Ur tin na my own 2 na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:09am On Apr 20, 2016 |
LogoDWhiz:lolz.....na oyinbo say "think outta d box" |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:10am On Apr 20, 2016 |
Kbs468:just drank McDowell. I will read this by daybreak |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 12:10am On Apr 20, 2016 |
senatordave1:You mean, this night? LoL....... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:10am On Apr 20, 2016 |
MemphisDepay:team YBNL |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:10am On Apr 20, 2016 |
senatordave1:senator.....mo rush, calm down....iyeh( i don learn tins for GC) |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by HappySmokey(m): 12:11am On Apr 20, 2016 |
no show yet o--- chaii NYSC no vex me o.. only me na hackers o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MemphisDepay(m): 12:11am On Apr 20, 2016 |
LogoDWhiz:why say it won't be possible. They ain't ghosts na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:11am On Apr 20, 2016 |
LogoDWhiz:pres oo no vex buh i nova understznd y baba CROBBOY jux dey onserve 4 d street on code oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 12:11am On Apr 20, 2016 |
Oya every move to NYSC portal it's time to know ur fate ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:12am On Apr 20, 2016 |
20/04/2016 is finally here!!
sound the alarm.
good morning everyone,catch yall later in d day,make una go sleep o.
Corpee weeeeeeeeeeeee! #Anticipate |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)

