Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,162 members, 7,829,158 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 08:37 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2284) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3391368 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2281) (2282) (2283) (2284) (2285) (2286) (2287) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 4:51am On Apr 20, 2016
Sweetyie:
Please who have printed
Shebi na 8am dem go resume for Office? Mo na chill till 9am biko!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 4:51am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
139 ke, which eyes u take dey look my shop, me no get any drink of 130 oooo

@Spixytixy, after we don booze finish, say perhaps on our 8th bottles each, any cash wey dey pocket nai u go collect o, even if na jus' 130 naira. Paka nor dey for wrapper o.

@Fraih, tankiu o jare, better pesin. How prep for camping nau. Your heart don dey beat like beats by Dre, abi?

@DTobs, na Osogbo I dey o. Howboutcha sir?

@JubrealGuy, shiaman mi, iyi e papoju.

@Armynu, ehen! Mah jus' dey mezebu drinks go; wow! Ehn, I nor go cohn drink irresponsibly. Mah just manage 1 Crate of beer. Dah 1 don do me. I go need one jar of Groundnut wah go take support am sha o.

@Everyone else...may we all receive favour as to our postings o.
*bows out*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 4:52am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
Eh eh eh eh grin grin grin nd u too sent4rina, ok na

Nawa o everbody jux dey do vigilante 4 here.. Wetin dis CUL go cause ehn...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:54am On Apr 20, 2016
Sweetyie:
Please who have printed
no one. chill till like 10am. shotigbo. good morning
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:58am On Apr 20, 2016
special shout out to my guy Villagegoat. may today marks the beginning of good things in your life. cheers bro, enjoy and i hope NYSC gives you the perfect gift. hbd bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by RevolutionX: 4:58am On Apr 20, 2016
whooooooooooaaaaaaaaa!!!
I've printed my CUL oh!!!!
Who else has??
It now carries your PPA and specific project for CDS. hmmnn... NYSC and change (APC) are working hand in hand.
Ah wish all PCMs a happy CUL printing day. May your expectations not be cut off.
Sha my ppa is Aso Rock Clinic or NNPC clinic oh(you choose one), and my cds is to build a mobile health support application. (dreams that touches the soul)
ROTFLMFAO
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 4:59am On Apr 20, 2016
Dis Exceldamsel babe make brain o.. Hav u introduce ursef?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 4:59am On Apr 20, 2016
FolabiBret:


@Spixytixy, after we don booze finish, say perhaps on our 8th bottles each, any cash wey dey pocket nai u go collect o, even if na jus' 130 naira. Paka nor dey for wrapper o.

@Fraih, tankiu o jare, better pesin. How prep for camping nau. Your heart don dey beat like beats by Dre, abi?

@DTobs, na Osogbo I dey o. Howboutcha sir?

@JubrealGuy, shiaman mi, iyi e papoju.

@Armynu, ehen! Mah jus' dey mezebu drinks go; wow! Ehn, I nor go cohn drink irresponsibly. Mah just manage 1 Crate of beer. Dah 1 don do me. I go need one jar of Groundnut wah go take support am sha o.

@Everyone else...may we all receive favour as to our postings o.
*bows out*
u beta no try nosense. Thank God say Armynu don agree to pay for d drinks, if not I for show u chumtin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:01am On Apr 20, 2016
Sent4rina:


Nawa o everbody jux dey do vigilante 4 here.. Wetin dis CUL go cause ehn...
no b small tin oooooo, I wan go force my sef sleep jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sweetyie(f): 5:02am On Apr 20, 2016
Brimmie:

Shebi na 8am dem go resume for Office? Mo na chill till 9am biko!
Abeg I'm tired of chilling jaare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:02am On Apr 20, 2016
RevolutionX:
whooooooooooaaaaaaaaa!!!
I've printed my CUL oh!!!!
Who else has??
It now carries your PPA and specific project for CDS. hmmnn... NYSC and change (APC) are working hand in hand.
Ah wish all PCMs a happy CUL printing day. May your expectations not be cut off.
Sha my ppa is Aso Rock Clinic or NNPC clinic oh(you choose one), and my cds is to build a mobile health support application. (dreams that touches the soul)
ROTFLMFAO
Oga kilode na, u wan kill us bf our time ni, take ur time oooo

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:04am On Apr 20, 2016
Happy birthday villagegoat, long life nd prosperity
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sweetyie(f): 5:04am On Apr 20, 2016
Abbeyunique2:

no one. chill till like 10am. shotigbo. good morning
I have heard u, please they should we fast abt it so that my mind will be at rest
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:05am On Apr 20, 2016
Good morning GC, hope you all find what you are looking for today. please do check in to update about how things are FYS. please and please, dont be saddened by any unwanted posting. God works in a mysterious way. stay blessed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 5:06am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
no b small tin oooooo, I wan go force my sef sleep jare


I jux wake up to see wetin dey shappen, i go stil go bak to bed sef as no cos 4 alarm.

Na lagos dem giv u b4? If not, na oyo dem go giv u now i promise.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 5:07am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
u beta no try nosense. Thank God say Armynu don agree to pay for d drinks, if not I for show u chumtin

*refrains Armynu from paying* oya, madam, show me something. *raises eyebrows*

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:07am On Apr 20, 2016
Sent4rina:



I jux wake up to see wetin dey shappen, i go stil go bak to bed sef as no cos 4 alarm.

Na lagos dem giv u b4? If not, na oyo dem go giv u now i promise.
lol, u don join ur wife rukkyola dey kolo abi, na adamawa dem giv me bf ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 5:09am On Apr 20, 2016
Sweetyie:

I have heard u, please they should we fast abt it so that my mind will be at rest

sweet damsel u beta put ur mind at rest, NYSC no worth dis hustle o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:09am On Apr 20, 2016
FolabiBret:


*refrains Armynu from paying* oya, madam, show me something. *raises eyebrows*
hmmm, I c say u b trouble maker, armynu already paid so carry ur wahala commot for my shop bf I arrange boys for u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:09am On Apr 20, 2016
Sweetyie:

I have heard u, please they should we fast abt it so that my mind will be at rest
lol, isnt it too late for fasting?
"hope for the best and expect the worst" Weird right? that way you wont be dissapointed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by RevolutionX: 5:13am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
Oga kilode na, u wan kill us bf our time ni, take ur time oooo
no Na, ah! Relax, relax. Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 5:17am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
lol, u don join ur wife rukkyola dey kolo abi, na adamawa dem giv me bf ooo

naught gal paraga don dey worry u abi. Shey uno fit claim wetin emi talk say make i give u abi..
Anyway i no dey vex, ur paraga biz wan take new dimension bi dat as per say alcohol na scarce commodity nd u go bring it to dia door steps live nd direct.. Think am, u go make money die!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 5:18am On Apr 20, 2016
Sent4rina:

sweet damsel u beta put ur mind at rest, NYSC no worth dis hustle o.
Bros, everytime i see ur name.. Na Semolina dey come my mind.. How far you? undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 5:18am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
hmmm, I c say u b trouble maker, armynu already paid so carry ur wahala commot for my shop bf I arrange boys for u

*removes eye-glasses* Me! Arrange boys for me? *breaks 7 bottles*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 5:20am On Apr 20, 2016
See them, Borno people! grin grin

dhupsy(f), missprudence(f), RevolutionX, smileeey(f), Val601(f), dekokelvin(m), sydneyboss(m), Themaths(m), BukkyAdeyemi, mickyswaggz(m), LaExpert, Yemson(m), OlaSalo(m), FolabiBret(m), Sent4rina
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 5:20am On Apr 20, 2016
This one wey everybody just full ground berekete for here dis early momo. Una nor dey sleep, abi na d CUL printing palaver cause una insomnia?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 5:22am On Apr 20, 2016
Brimmie:

Bros, everytime i see ur name.. Na Semolina dey come my mind.. How far you? undecided

No doubt abt dis u 2 like fud...

Bro i dey lowkey dey await my humble fate o. Whch state dem giv u b4?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 5:23am On Apr 20, 2016
Oga DTOBS u sef no sleep, nawa o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:24am On Apr 20, 2016
Sent4rina:


naught gal paraga don dey worry u abi. Shey uno fit claim wetin emi talk say make i give u abi..
Anyway i no dey vex, ur paraga biz wan take new dimension bi dat as per say alcohol na scarce commodity nd u go bring it to dia door steps live nd direct.. Think am, u go make money die!
lol u no crious, which emi tell u, my God go suprise All of una today
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:25am On Apr 20, 2016
FolabiBret:


*removes eye-glasses* Me! Arrange boys for me? *breaks 7 bottles*
haaaa, c dis man oooo, I go show u sege today
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:26am On Apr 20, 2016
I b think say I c fraiser ooooo, dtobs how far na, se u don print ur CUL
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:29am On Apr 20, 2016
My people My peoplegrin
It is my greatest and humble pleasure to thank you for finding my humble self worthy of being a recipient of the "Sport Personality of the year(Male)".
I want to thank everybody that participated in the build up, the nominations and the voting. A very special thanks to the steering committee!
I now dedicate this award to 1. God almighty 2. My sweetheart, chisophia who has been the surest even more than surebet!
Thank you all.

(1) (2) (3) ... (2281) (2282) (2283) (2284) (2285) (2286) (2287) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.