Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,710 members, 7,831,221 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 03:44 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2289) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3392750 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2286) (2287) (2288) (2289) (2290) (2291) (2292) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:49am On Apr 20, 2016
THIS LAND IS NOT FOR SALE






















Abbeyunique2:

U no hear say nah yuan we dey spend now 4 GC
lolz.... Oga Abbey gudmorin, So make i con fling my dollars?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:49am On Apr 20, 2016
Eaglevision: I sight you baba mi..

Katerine07: Award dedicated to Chelsea Fc...
How re you doing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:49am On Apr 20, 2016
iambibi:
.. Neighbor you no go go market today?? . tongue.... Oya shift for me make me sef spread my mat!!..
Market ke! Na 4 inside here I go sell my market today o. Oya carry ur mat come.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:50am On Apr 20, 2016
iambibi:
Spixytinxy... Oya give everybody one one paraga... I go pay!!!! *bringing out dollars*..
c dis one ooo, na me u wan take shine ni, where u for c moni, who dash u? Abi na for dat two two naira fruit salad wey u dey sell u tk gt moni ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:51am On Apr 20, 2016
iambibi:
Spixytinxy... Oya give everybody one one paraga... I go pay!!!! *bringing out dollars*..
ehn! ehn! ds paraga wey almost destroy our marriage na hin u dey share upandan......okay oo...sha pass one for me, e don tey ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:51am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
c dis one ooo, na me u wan take shine ni, where u for c moni, who dash u? Abi na for dat two two naira fruit salad wey u dey sell u tk gt moni ni

Gangangan...1:0
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dayowunmi(m): 7:51am On Apr 20, 2016
Hope nysc will not come up with another tales by moonlight as to why call up letters may not be ready today o, because in Nigeria we are only good with collecting salaries, doing the actual work we are being paid for, na so so excuses them go dey yearn
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:52am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
lol, who go pay for d drinks abi av u forgotten dat u r stil owing me ni
My husband go take responsibility no worry. Oya start to dey distribute am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 7:53am On Apr 20, 2016
Smellymouth:
Happy birthday to my Gee- VillageGOAT grin

Age with Grace bro.

Keep on living cool
grin you no know say if to say those boys geh Guun, dem for shut you? cheesy

Y you go come force dem to snap with wetin there tongue no go touch grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 7:54am On Apr 20, 2016
Magymagz:

swty!!

baby ive mised u like mofedaku,y did u go away for so long?check ur mail now,been screaming there baby come bak to GC o,baby oya gist me what happnd.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:54am On Apr 20, 2016
Rukkyola:

My husband go take responsibility no worry. Oya start to dey distribute am
Whc one??

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LOola12(f): 7:54am On Apr 20, 2016
DTOBS:
*SAUCE(S)
Lmao
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kaywiluv(f): 7:55am On Apr 20, 2016
doublezero7:
#StraightToCamp #A16 #ComfortAndSafety


See good market strategy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:55am On Apr 20, 2016
iambibi:
because you don manage sabi how to color your work abi.. undecided
B4 UNKO? NA CRAYON I GO DEY USE WRITE AS FROM NOW ON. MAKE I TEACH U HOW TO COLOR
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by skinnybleed(m): 7:56am On Apr 20, 2016
Maybe by 8am sha the emails will start rolling in, make NYSC sha do normal
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:56am On Apr 20, 2016
Rukkyola:

My husband go take responsibility no worry. Oya start to dey distribute am
which responsibility undecided undecided undecided mk him first take responsibility for d moni wey una dey owe me

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:56am On Apr 20, 2016
OYA let's discuss nysc related matters and motivational books.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:56am On Apr 20, 2016
DTOBS:


Gangangan...1:0
ahn! ahn!! oga minister, wey i bn don dey talk to iambibi say make we show for d dinner.......na hin u cum do ds one........han han
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:57am On Apr 20, 2016
dayowunmi:
Hope nysc will not come up with another tales by moonlight as to why call up letters may not be ready today o, because in Nigeria we are only good with collecting salaries, doing the actual work we are being paid for, na so so excuses them go dey yearn
Nope!,we don't pray we find ourselves in such a situation.
Like I said earlier, printing of the CUL will actually start around that 10-11am this morning all things being equal. Remember we experienced something like this during reg, it started around 10as well.
Let's keep the hope alive.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:57am On Apr 20, 2016
skinnybleed:
Maybe by 8am sha the emails will start rolling in, make NYSC sha do normal
Alotta maybes in Nigeria 2day.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pazzys(m): 7:57am On Apr 20, 2016
kaywiluv:



See good market strategy
I dey tels u...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:58am On Apr 20, 2016
jubrealguy:
ehn! ehn! ds paraga wey almost destroy our marriage na hin u dey share upandan......okay oo...sha pass one for me, e don tey ooo
which pple marriage e don spoil, abeg commot here joor, no use ur bad mouth spoil market for me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:58am On Apr 20, 2016
LogoDWhiz:

Na aunty spambot ban am.
She no dey look face
abeg who be aunty spam bot?? never heard of her. what does she do?.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:58am On Apr 20, 2016
jubrealguy:
lolz....shey na for inside camp dem go cum later release our CUL ni abi u sef don folo den use paraga chop popcorn ds early momo ni
Lol! Na me & u d take paraga & popcorn together. Abi no b me & u dey postpone am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:59am On Apr 20, 2016
jubrealguy:
ahn! ahn!! oga minister, wey i bn don dey talk to iambibi say make we show for d dinner.......na hin u cum do ds one........han han
Lolzzz....no vex...oya make una come...
My chisophia is ready to host you guys....

Make una no eat before coming ooo

*thinking* shey den even get food to eat before ni!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:59am On Apr 20, 2016
Rukkyola:

B4 UNKO? NA CRAYON I GO DEY USE WRITE AS FROM NOW ON. MAKE I TEACH U HOW TO COLOR
lol.....which browser u dey use
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:59am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
c dis one ooo, na me u wan take shine ni, where u for c moni, who dash u? Abi na for dat two two naira fruit salad wey u dey sell u tk gt moni ni
lolz...Na from the two two naira e turn dollars....even patoranking talk am.. Nobody wey no fit to make am.grin... only if you go save and stop selling on credit . tongue....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:59am On Apr 20, 2016
DTOBS:

Nope!,we don't pray we find ourselves in such a situation.
Like I said earlier, printing of the CUL will actually start around that 10-11am this morning all things being equal. Remember we experienced something like this during reg, it started around 10as well.
Let's keep the hope alive.
u dey work for nysc office ni

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 7:59am On Apr 20, 2016
Walexz:
Good morning friends, hope you all have wonderful night rest..
Happy born day to youvillagegoat, I wish you many apply return of this day.
I just need to know where I am posted to and that's all, I am not going to any café today not even tomorrow.
I'll print the CUL at my convenience

spixytinxy:
Happy birthdayvillagegoat, long life nd prosperity

Abbeyunique2(m):
am
special shout out to my guyvillagegoat. may today marks the beginning of good things in your life. cheers bro, enjoy and i hope NYSC gives you the perfect gift. hbd bro

merikims(f):

happy buydayvillagegoat.share d gala share d booze.bigger shall you grow.

adusco(m):
Happy birthdayvillagegoat, more grass to your mouth, less stubbornness in your head (assumptions: all goat are stubborn either from the village or the city).#winks
I wish you abundant joy and unlimited progress in your endeavors.
CHEERS!!!

peterveo(m):
villagegoatmy God increase u in all ramification as u become a year older today (CULday). Cheerssss!
Dis ur moniker shavillagegoat

Rukkyola(f):
Happy birthday 2villagegoat. The grass below is my gift 4 u. Had to search through the bush this nyt to get them 4 u. Enjoy your day!

LogoDWhiz(m):
Happy Birthdayvillagegoat. God's blessings shall follow you.
You actually share thesame date with someone special to me. Nice one

Wittyemi(m):
Happy gracious birthday to you wise clown. Wishing you More abilities to lay up gold as dust,witty ideas for positive generational impact. Nice speech bro..Lol

girlyesosae(f):

Happy Birthday and God's Blessings !!! Im sure you'll get a really good posting.

i thank una my people, i wish una more prado jeeps inside una garage cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:59am On Apr 20, 2016
hardie14:

abeg who be aunty spam bot??
never heard of her.
what does she do?.
She is the "jailer"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:00am On Apr 20, 2016
spixytinxy:
u dey work for nysc office ni
Are you asking me

*singing*.. "If she ask me eee, na who I go ask"?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:01am On Apr 20, 2016
The minister for women affairs is greeting yall beautiful ladies down there silently observing,i know all of u will be deployed to the state im also gonna b deployed to.cant wait to see you all! hehe

(1) (2) (3) ... (2286) (2287) (2288) (2289) (2290) (2291) (2292) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.