₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,933 members, 8,447,799 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 02:19 AM

Toggle theme

Funny:I Resemble Small Pikin? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcFunny:I Resemble Small Pikin? (1530 Views)

1 Reply (Go Down)

Funny:I Resemble Small Pikin? by benedict100(op): 6:45pm On May 23, 2016
My people ooo...I just dey my own jejely wen one of my neighbour like dat come tell me say.........
Guy:Ewooooooooo
Me:I say wetin
Guy:I just watch for news now say plane don loss for Egypt
Me:How come?
Guy:bomb dey inside the plane so e explode booooooommmmmmmm!!!! kpa kpa....shhhhhhhhh...
Me:Dey no check d plane?
Guy:dey check am na.....CNN talk say na 82,000 Engineers na im check am
Me:I quiet
Me:I quiet
....

Me:still quiet
FINALLY
I just tell d guy say sleep dey catch me because I never still recover from the lie self....My doctor say make I come for check up bcoz I never hear well since den.......
My people.....(sobs...)
How una see am?
Na wetin I do d guy?
Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by dopedealer(m): 7:01pm On May 23, 2016
Yes you resemble small pikin infact you be small piking for bringing this crap to NL tongue
Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by Nobody:
benedict100:
My people ooo...I just dey my own jejely wen one of my neighbour like dat come tell me say.........
Guy:Ewooooooooo
Me:I say wetin
Guy:I just watch for news now say plane don loss for Egypt
Me:How come?
Guy:bomb dey inside the plane so e explode booooooommmmmmmm!!!! kpa kpa....shhhhhhhhh...
Me:Dey no check d plane?
Guy:dey check am na.....CNN talk say na 82,000 Engineers na im check am
Me:I quiet
Me:I quiet
....

Me:still quiet
FINALLY
I just tell d guy say sleep dey catch me because I never still recover from the lie self....My doctor say make I come for check up bcoz I never hear well since den.......
My people.....(sobs...)
How una see am?
Na wetin I do d guy?
Are u ok?
Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by benedict100(op): 10:44pm On May 23, 2016
dopedealer:
Yes you resemble small pikin infact you be small piking for bringing this crap to NL tongue
u wey b old man wetin u dey do for d post....gerrarahere
Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by benedict100(op): 10:46pm On May 23, 2016
AnalyticEngine:
Only One condom could have saved nairalanders from this stupid post
ur fada left yansh dere
Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by Nobody: 6:28am On May 24, 2016
benedict100:
ur fada left yansh dere
What about the right one?
1 Reply

So Funny I Can't Stop LaughingSo Funny I Can't Stop LaughingSome Nigerians Can Be Very Funny. I Saw These Abbreviations234

How Gala Was Vs How Gala IsIs This Swag Or Madness? Caption This PhotoAmibo Room , Juat To Make You Laugh......