Funny:I Resemble Small Pikin? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Funny:I Resemble Small Pikin? (1532 Views)
| Funny:I Resemble Small Pikin? by benedict100(op): 6:45pm On May 23, 2016 |
My people ooo...I just dey my own jejely wen one of my neighbour like dat come tell me say......... Guy:Ewooooooooo Me:I say wetin Guy:I just watch for news now say plane don loss for Egypt Me:How come? Guy:bomb dey inside the plane so e explode booooooommmmmmmm!!!! kpa kpa....shhhhhhhhh... Me:Dey no check d plane? Guy:dey check am na.....CNN talk say na 82,000 Engineers na im check am Me:I quiet Me:I quiet .... Me:still quiet FINALLY I just tell d guy say sleep dey catch me because I never still recover from the lie self....My doctor say make I come for check up bcoz I never hear well since den....... My people.....(sobs...) How una see am? Na wetin I do d guy? |
| Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by dopedealer(m): 7:01pm On May 23, 2016 |
Yes you resemble small pikin infact you be small piking for bringing this crap to NL ![]() |
| Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by Nobody: 7:24pm On May 23, 2016*. Modified: 9:14am On Nov 25, 2016 |
benedict100:Are u ok? |
| Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by benedict100(op): 10:44pm On May 23, 2016 |
dopedealer:u wey b old man wetin u dey do for d post....gerrarahere |
| Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by benedict100(op): 10:46pm On May 23, 2016 |
AnalyticEngine:ur fada left yansh dere |
| Re: Funny:I Resemble Small Pikin? by Nobody: 6:28am On May 24, 2016 |
benedict100:What about the right one? |
So Funny I Can't Stop Laughing • So Funny I Can't Stop Laughing • Some Nigerians Can Be Very Funny. I Saw These Abbreviations • 2 • 3 • 4
Photos- Buhari Vs Obama Serving Food. Who Is Better? • Some Awkward Photos • Big Cassava Joke By Dindy.
