Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) (5879 Views)
| Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Redgo(op): 1:50pm On May 28, 2016 |
proof that we copied from our colonial masters
|
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by mhizzcutie(f): 2:37pm On May 28, 2016 |
![]() |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelinguist: 4:13pm On May 28, 2016 |
Na seun be that |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by jcflex(m): 4:13pm On May 28, 2016 |
The word CHEAT is in the dictionary, and dictionary was produce by who .......... we are learning from them. |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Danni07(m): 4:43pm On May 28, 2016 |
U no fit try dat1 4 naija university! Na 2 minutes dem dn catch u ![]() |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 4:55pm On May 28, 2016 |
But they do these things in nigerian universities too |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by mytime24(f): 5:42pm On May 28, 2016 |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Trendy247: 5:47pm On May 28, 2016 |
No wonder Nigerians dey excel 4 dia uni |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by afanide: 5:59pm On May 28, 2016 |
we be learners for where dem dey na ![]() |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 6:28pm On May 28, 2016 |
D 1st one look easy, i will try it |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 6:29pm On May 28, 2016 |
D 1st one looks easy, i will try it |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nicolars(m): 6:40pm On May 28, 2016 |
Only d 1st D odas, ifa hear Dem 4 don catch u if na naija |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 7:03pm On May 28, 2016 |
Nicolars:Lol dont worry, i am nt a novice in dis cheat biznezz |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelastmediator: 7:24pm On May 28, 2016 |
lhawarl1:Please remember to open a thread when you are caught ![]() |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nicolars(m): 7:31pm On May 28, 2016 |
lhawarl1:I hail ooo |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by sylvez(m): 8:06pm On May 28, 2016 |
lhawarl1:Abeg no try am o |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 8:38pm On May 28, 2016 |
Cheat, i don't do thas zhit |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by porrigeyam(m): 9:14pm On May 28, 2016 |
Like this post for no reason
|
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:19pm On May 28, 2016 |
[/quote] crotonite:eni ti o ba mo iwè, owun ni o mo way oo (d person da knw book na him knw d way oo) |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:20pm On May 28, 2016 |
sylvez:why?¿ |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:23pm On May 28, 2016 |
thelastmediator:i go PM u wen am caught, so u can cum nd join me behind bars |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:25pm On May 28, 2016 |
![]() |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by xender(m): 9:44pm On May 28, 2016 |
![]() |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 10:06pm On May 28, 2016 |
lhawarl1:i was about to vex when i realised what u mean't, thanks to the translation... i 4 done tear down this thread...lol |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Urbannews: 10:26pm On May 28, 2016 |
There is a new site called Www.urbannews. it is a news site that has all aspects of news like world, local, business, sports and entertainment, it also has a music and download section where u can download latest music and videos from ur favourite artiste and for all sorts lovers it has has a livescores section so u can check the latest scores action while reading updated news. All this can be found on Www.urbannews.. And also if u know ur very good on wordpress ND u would like to be posting on a very good site u can contact me on Email:urbannewsng@gmail.com WhatsApp: 09083545909, 07036420273 Thanks very much. Would love ur comments |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelastmediator: 10:51pm On May 28, 2016 |
lhawarl1:OYO |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 11:04pm On May 28, 2016 |
thelastmediator:Lol |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by sylvez(m): 11:23pm On May 28, 2016 |
lhawarl1:for my skul na two yrs suspension n possibly expulsion is it not too risky?
|
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by obontami: 6:12am On May 29, 2016 |
Op now u have thought irunooboo new trick for his upcoming junior WAEC ![]() |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by dsmooth1(m): 9:56am On May 29, 2016 |
No b today naaaa,,, e don teeyyyy, Dey nid to cum to 9ja for phd on hw to cheat,,,especially frmm last chance pple [if u fail dis exam no mor skull for u oo] |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by kunleyy(m): 11:31am On May 29, 2016 |
for my sch...na instant repeat |
| Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Jetjacky(m): 1:19pm On May 29, 2016 |
Lol |
Please What Does Na Dem Dey Rush Us Mean? • Shocking Devices Used By Chinese Students To Cheat During Exams(photos). • Exam Malpractice: See What This Lady Did To Cheat In An Exam Hall (photo) • 2 • 3 • 4
Albinism In Snakes. (photos) • Direct Entry - Unilorin Portal Now Opened • 2025 Ogun State School Of Nursing And Midwifery Past Questions And Answers

Na 2 minutes dem dn catch u 

