Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,851 members, 7,820,963 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 05:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) (5640 Views)
Please What Does Na Dem Dey Rush Us Mean? / Shocking Devices Used By Chinese Students To Cheat During Exams(photos). / Exam Malpractice: See What This Lady Did To Cheat In An Exam Hall (photo) (2) (3) (4)
Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Redgo: 1:50pm On May 28, 2016 |
proof that we copied from our colonial masters
|
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by mhizzcutie(f): 2:37pm On May 28, 2016 |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelinguist: 4:13pm On May 28, 2016 |
Na seun be that 1 Like |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by jcflex(m): 4:13pm On May 28, 2016 |
The word CHEAT is in the dictionary, and dictionary was produce by who .......... we are learning from them. 4 Likes |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Danni07(m): 4:43pm On May 28, 2016 |
U no fit try dat1 4 naija university! Na 2 minutes dem dn catch u 2 Likes |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 4:55pm On May 28, 2016 |
But they do these things in nigerian universities too |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by mytime24(f): 5:42pm On May 28, 2016 |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Trendy247: 5:47pm On May 28, 2016 |
No wonder Nigerians dey excel 4 dia uni 2 Likes |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by afanide: 5:59pm On May 28, 2016 |
we be learners for where dem dey na 1 Like |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 6:28pm On May 28, 2016 |
D 1st one look easy, i will try it |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 6:29pm On May 28, 2016 |
D 1st one looks easy, i will try it 2 Likes |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nicolars(m): 6:40pm On May 28, 2016 |
Only d 1st D odas, ifa hear Dem 4 don catch u if na naija |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 7:03pm On May 28, 2016 |
Nicolars: Lol dont worry, i am nt a novice in dis cheat biznezz |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelastmediator: 7:24pm On May 28, 2016 |
lhawarl1: Please remember to open a thread when you are caught 1 Like |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nicolars(m): 7:31pm On May 28, 2016 |
lhawarl1:I hail ooo |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by sylvez(m): 8:06pm On May 28, 2016 |
lhawarl1: Abeg no try am o |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 8:38pm On May 28, 2016 |
Cheat, i don't do thas zhit |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by porrigeyam(m): 9:14pm On May 28, 2016 |
Like this post for no reason 8 Likes
|
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:19pm On May 28, 2016 |
[/quote] crotonite: eni ti o ba mo iwè, owun ni o mo way oo (d person da knw book na him knw d way oo) |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:20pm On May 28, 2016 |
sylvez: why?¿ |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:23pm On May 28, 2016 |
thelastmediator: i go PM u wen am caught, so u can cum nd join me behind bars |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:25pm On May 28, 2016 |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by xender(m): 9:44pm On May 28, 2016 |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 10:06pm On May 28, 2016 |
lhawarl1: i was about to vex when i realised what u mean't, thanks to the translation... i 4 done tear down this thread...lol |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Urbannews: 10:26pm On May 28, 2016 |
There is a new site called Www.urbannews. it is a news site that has all aspects of news like world, local, business, sports and entertainment, it also has a music and download section where u can download latest music and videos from ur favourite artiste and for all sorts lovers it has has a livescores section so u can check the latest scores action while reading updated news. All this can be found on Www.urbannews.. And also if u know ur very good on wordpress ND u would like to be posting on a very good site u can contact me on Email:urbannewsng@gmail.com WhatsApp: 09083545909, 07036420273 Thanks very much. Would love ur comments |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelastmediator: 10:51pm On May 28, 2016 |
lhawarl1: OYO |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 11:04pm On May 28, 2016 |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by sylvez(m): 11:23pm On May 28, 2016 |
1 Like
|
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by obontami: 6:12am On May 29, 2016 |
Op now u have thought irunooboo new trick for his upcoming junior WAEC |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by dsmooth1(m): 9:56am On May 29, 2016 |
No b today naaaa,,, e don teeyyyy, Dey nid to cum to 9ja for phd on hw to cheat,,,especially frmm last chance pple [if u fail dis exam no mor skull for u oo] |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by kunleyy(m): 11:31am On May 29, 2016 |
for my sch...na instant repeat |
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Jetjacky(m): 1:19pm On May 29, 2016 |
Lol |
Learning Spanish In Lagos / The Proposed Nationwide Strike By All Nigerian Polytechnic / 2012 Official Education Section Poster Of The Year
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |