LOL! Photo Of The Day - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › LOL! Photo Of The Day (1242 Views)
| LOL! Photo Of The Day by Halleydavid(op): 6:30pm On Jun 03, 2016 |
The rats in the house must have frustrated the owner to take this kind of drastic step. lalasticlala , have rats ever made you do something similar to this before?
|
| Re: LOL! Photo Of The Day by Confirmer(m): 6:33pm On Jun 03, 2016 |
And irrebutable proof to PHCN that all hope is lost on electricity. |
| Re: LOL! Photo Of The Day by Nobody: 6:45pm On Jun 03, 2016 |
Just imagine when PHCN restores light and the loaf of bread lands on ur head when u are fast asleep...
|
| Re: LOL! Photo Of The Day by donphilopus: 6:48pm On Jun 03, 2016 |
This one small na..The one wey make me laugh pass na the guy wey go hide money for this kinda ceiling fan (rubber) make him cousin wey wan come greet am nor see am based on say na omila him be..When him cousin come, the guy go bath, when he dey come back inside, him (omila) cousin tell am say 'Guy, for your mind now you think say you hide money? Better comot am from the fan rubber wey dey kiss ceiling so'. Since then if the guy wan comot wey him cousin dey, he go give am anything wey he dey fear make he nor lost, make he (omila cousin) help me hold.... @least thief nor fit thief wetin u give am hold again!! |
| Re: LOL! Photo Of The Day by tomakint: 6:51pm On Jun 03, 2016 |
Halleydavid:Lwkmd ![]()
|
| Re: LOL! Photo Of The Day by osesology(m): 7:16pm On Jun 03, 2016 |
Dumb but funny |
President Mugabe Post About Men Who Can't Toast Women "Lol" (photo) • The Look On This Groom’s Face…lol (photo) • English Hard Oh! Lol (photo Of The Day) • 2 • 3 • 4
Abeg One Word For This Couple • This One That President Trump Is Looking Over Excited, I Hope President Buhari • Tgif Pics: Buhari Vs Atiku