NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (528) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3401850 Views)
1 2 3 ... 525 526 527 528 529 530 531 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:01pm On Jun 04, 2016 |
missbeebee:Tor! Tell him oo |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:02pm On Jun 04, 2016 |
chumaster:I no even knw d person wey die.. dem just drag me go. com dey gimme malt and meat.. me wey hate malt |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:02pm On Jun 04, 2016 |
coyy:well if yorme dy sexy to u jux dscharge sheboss no dy decieve us |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:02pm On Jun 04, 2016 |
yorme:lolz..u well so? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:03pm On Jun 04, 2016 |
sheboss:she**male and coy beta b kiaful |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:03pm On Jun 04, 2016 |
missbeebee:then keep am to urself, shebi you read from front page abt mbaise in Imo where women marry fellow women |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:03pm On Jun 04, 2016 |
kapable75:no call ma name dis nyt again... kee who?, ma sugarcane ..u high walai |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:04pm On Jun 04, 2016 |
chumaster:lolz.. ure rejecting ur VP' s gift fa. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:05pm On Jun 04, 2016 |
Gud night everyone!! Have a splendid nyt rest ya ol. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:05pm On Jun 04, 2016 |
coyy:you should have borrowed a bag and pack all those malt. Atleast you'l have something for sheboss |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:07pm On Jun 04, 2016 |
missbeebee:this kind gift get tail |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:07pm On Jun 04, 2016 |
gud evening y'all aw is yhu? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:08pm On Jun 04, 2016 |
Tracer: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:08pm On Jun 04, 2016 |
Tracer: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:10pm On Jun 04, 2016 |
my people, goodnyt.. someone is missing.. who knows who and why? I don dey type rubbish.. goodnyt fa I take style love u all. especially ma baby honey.. Sheboss mi.. in naetoc voice-- what I hate, she hates or pretends to ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:11pm On Jun 04, 2016 |
missbeebee: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 11:16pm On Jun 04, 2016 |
chumaster:Fine Sir, you? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:32pm On Jun 04, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:33pm On Jun 04, 2016 |
missbeebee:Me sef dey find my twin fa.. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:35pm On Jun 04, 2016 |
Tracer: Ma baby boo doesn't do sausages and hotdogs...he only does doughnut ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:38pm On Jun 04, 2016 |
yorme:See this one dey shine teeth. Becos Tracer don call u sexy e dey totori ur body. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:40pm On Jun 04, 2016 |
chumaster:Needless. We have enough fanta in the house already. I be im personal fanta,no forget. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:41pm On Jun 04, 2016 |
sheboss:makes me wonder if u re both(she**male) cos mybe ur baby boo is fantasizing abt yorme**** gross? ?? pls help him i knw u do doughnuts too tell am to turn him bck or u can share wit yorme |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:45pm On Jun 04, 2016 |
coyy:Goodnight ma baby boo...plenty kisses. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:48pm On Jun 04, 2016 |
Tracer:choi...my baby boo and I are straight gan. Infact,u are kwaruptioning us. Coyy honey,pls don't read this. Tracer wan to spoil us ni. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:51pm On Jun 04, 2016 |
sheboss:honey kor bee ni na sting remain for yhu anuoluwaposimi aw re yhu |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by danemenike(op): 1:47am On Jun 05, 2016 |
OP passing by |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:46am On Jun 05, 2016 |
Apy sunday, y'all! Danemenike, I sight your passing by! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:36am On Jun 05, 2016 |
yorme:@10:49pm you dey use microphone shout ma name?well,wetin my pretty do nah? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 12:54pm On Jun 05, 2016 |
Dreamcome2ru:She missed your cuddling ne, and it was a lonely cold night for her... ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 1:33pm On Jun 05, 2016 |
[quote author=Tracer post=4628318 anuoluwaposimi aw re yhu[/quote]m gud hop u r too? Hapi Sunday |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 2:36pm On Jun 05, 2016 |
Tracer:Hehehe...don't worry,missbeebee wee do d stinging. Trust her to sting u wella. |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
? 

