₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,115 members, 8,429,425 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 08:53 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (536) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3149288 Views)

1 2 3 ... 533 534 535 536 537 538 539 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:21pm On Jun 07, 2016
yorme:
My stubbornness be learner beside some people ooo.

Coyy, I no mention your name oo.
(Where that guy dey sef?)
I'm still trying to understand what it means to b stubborn..

titanium38 , I still dey look u o..

******535*****

specially dedicated to ma bae ... Sheboss . u no dey for d land, wetin hapn?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:22pm On Jun 07, 2016
yorme:
Boss! I'm dey oo! How far lag?
Omo Lag dey o, na sleep I just dey sleep o. As work no dey

Meanwhile I get 5k page or 5k likes up for sale for 10k, na fresh and active page (Just yesterday)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:23pm On Jun 07, 2016
yorme:
My stubbornness be learner beside some people ooo.

Coyy, I no mention your name oo.
(Where that guy dey sef?)
Na you talk that wan oo.. akam, ukum adisho inside.. iwatago? Lols
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by fweshlee(m): 9:23pm On Jun 07, 2016
yorme:
Bullet Kwa? No oh! Bazuka fa!
I'm Titanium....*Bazuka proofed.......hope u r too
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:25pm On Jun 07, 2016
coyy:
I'm still trying to understand what it means to b stubborn..

titanium38 , I still dey look u o..
Coil sorry coyy how far na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:28pm On Jun 07, 2016
coyy:
I'm still trying to understand what it means to b stubborn..

titanium38 , I still dey look u o..
It's good! It's allowed. Just let know when you are done lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:31pm On Jun 07, 2016
Dottune:
Yeah. I feel a bit better now.

But come this your new profile picture no be from here o, abi Yorme check to confirm.
Choi! Na true oh!

Titanium38, upon sighting ya dp, I haf suddenly start to be falling for you! infact ehn, I haf fall inside sockaway! All for ya!

*kneels down and brings round keyholder out*

Moi black n yellow Titanium, marry me!

*whispers*
No worry bout the wedding cost. Na for inside yellow moon we go do am...n Dottune go surely handle the total expenses!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:34pm On Jun 07, 2016
Dottune:
Coil sorry coyy how far na
Choi! grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:34pm On Jun 07, 2016
fweshlee:
I'm Titanium....*Bazuka proofed.......hope u r too
undecided
Titanus Titanium38, please confirm!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:34pm On Jun 07, 2016
missbeebee:
I tell u.
he's so stubborn ehn!
grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:36pm On Jun 07, 2016
Dottune:
Yeah. I feel a bit better now.

But come this your new profile picture no be from here o, abi Yorme check to confirm.
Where e from? I no understand lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:36pm On Jun 07, 2016
Titanium38:
Na you talk that wan oo.. akam, ukum adisho inside.. iwatago? Lols
Choi! n you finally lost me fa! Translate na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:36pm On Jun 07, 2016
Dottune:
Yeah. I feel a bit better now.

But come this your new profile picture no be from here o, abi Yorme check to confirm.
Where e from? I no understand lolz

Yorme I reserve my comment for that kind moon wedding.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:38pm On Jun 07, 2016
Dottune:
Omo Lag dey o, na sleep I just dey sleep o. As work no dey

Meanwhile I get 5k page or 5k likes up for sale for 10k, na fresh and active page (Just yesterday)
Hehehe! It's well, ma brother!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:39pm On Jun 07, 2016
fweshlee:
I'm Titanium....*Bazuka proofed.......hope u r too
Who? Since when? Did you collect permission before thieving the name? I will start bearing fweshlee now oo grin

yorme:
Choi! n you finally lost me fa! Translate na
No I wont! grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Goldenokey(m): 9:43pm On Jun 07, 2016
#TeamMSR: NYSC Announces Commencement of 2016 Batch A Stream
II Orientation Programme - www.mymouaugist..co.id/2016/06/nysc-announces-commencement-of-2016.html?m=1
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:46pm On Jun 07, 2016
Titanium38:
No I wont! grin
sad
Me sef go start to dey bear your name oo! Translate jor!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:48pm On Jun 07, 2016
Starryv odikwa do? You aren't saying anything, hope you are good?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:48pm On Jun 07, 2016
yorme:
Hehehe! It's well, ma brother!
Abi now
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:50pm On Jun 07, 2016
yorme:
Choi! Na true oh!

Titanium38, upon sighting ya dp, I haf suddenly start to be falling for you! infact ehn, I haf fall inside sockaway! All for ya!

*kneels down and brings round keyholder out*

Moi black n yellow Titanium, marry me!

*whispers*
No worry bout the wedding cost. Na for inside yellow moon we go do am...n Dottune go surely handle the total expenses!
Hehe... na me go be the groom niyen, if I dey handle the expenses
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 9:53pm On Jun 07, 2016
yorme:
Lol. As I see your testimony of being busy with your newly found job ne! No vex! Remember me when first salary enters Sha oh!
mehn.....it's not being easy o

don't worry. first salary na will go to ur account grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by fweshlee(m): 9:53pm On Jun 07, 2016
[quote author=Titanium38 post=46368375]Who? Since when? Did you collect permission before thieving the name? I will start bearing fweshlee now oo grin
Mz Titanium m Mr Titanium......M d BoSs u r my Bosset......lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:58pm On Jun 07, 2016
[quote author=fweshlee post=46368731][/quote]Lobatan undecided

Tracker.. happy tracking o! You want me to drag you out fa? Lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:04pm On Jun 07, 2016
Dottune:
Hehe... na me go be the groom niyen, if I dey handle the expenses
undecided When you turn igbo man na? can't you support ya fellow brother ne?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:09pm On Jun 07, 2016
Titanium38:
Where e from? I no understand lolz
Na from Jupiter o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:11pm On Jun 07, 2016
Greycious:
mehn.....it's not being easy o
don't worry. first salary na will go to ur account grin
Oya na! Washere! First fruits parole!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:12pm On Jun 07, 2016
yorme:
undecided When you turn igbo man na? can't you support ya fellow brother ne?
I turn Igbo man when I see Titanium38 profile picture fa.

Oya I go do supporting striker grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:13pm On Jun 07, 2016
Greycious:
mehn.....it's not being easy o
don't worry. first salary na will go to ur account grin
Oga Greycious me nkor?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:18pm On Jun 07, 2016
Dottune:
Coil sorry coyy how far na
even uhuh??
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:23pm On Jun 07, 2016
Dottune:
I turn Igbo man when I see Titanium38 profile picture fa.

Oya I go do supporting striker grin
No be for bedroom affairs Sha! Coz I can fit lock you up for public toilet, throwway key oh!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 10:23pm On Jun 07, 2016
coyy:
even uhuh??
No Sir
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by fweshlee(m): 10:26pm On Jun 07, 2016
Goodnyt Pals....gat to wake up early for Sahur and Site by. 8am..............Tiitanium38 kizzez
1 2 3 ... 533 534 535 536 537 538 539 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House