₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,489 members, 8,422,301 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 04:53 AM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (554) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3118240 Views)

1 2 3 ... 551 552 553 554 555 556 557 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:09am On Jun 10, 2016
Anuoluwaposimi:
pls am lost chumaster na woman now yhmmmmmm coy coy n d guy don dey rehearse already yhmmmm
Anuoluwapo who be chumaster ? na male?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 11:12am On Jun 10, 2016
iyke1989:
hehehehe....no tell me say rutho.baz get liver pas u o
abeg wetin my name dey do for here oh?

dipson546 thinks chumaster is a female... grin cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:13am On Jun 10, 2016
kapable75:
pressy its very pathetic seeing guys committing suicide. Yea! Suicide cos its tantamount to deactivating. For crying out loud this NAIRALAND not INDIA or any where else where suicide is prevalant. Ok sha! He has his reasons (perhaps ramadan) and cannot say much cos i've not seen the shoe talk more of being in it. But on the long run, it is believed that anyone that commits suicide gatz no balls guts.
hmmm....ur last line is so true.
fasting shouldn't be the reason, does it even correlatehuh

starryV what's ur take on this?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:15am On Jun 10, 2016
ruthobaz baby, good morning
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:15am On Jun 10, 2016
ruthobaz:
abeg wetin my name dey do for here oh?
dipson546 thinks chumaster is a female... grin cheesy
lolz ....Gudmorni vp
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:17am On Jun 10, 2016
ruthobaz:
abeg wetin my name dey do for here oh?

dipson546 thinks chumaster is a female... grin cheesy
Ruth , no mind that coyy guy, him just dey give me the names of girls wey be single for here oo .. and him come put chumaster name , wetin concern me with chumaster .. se I be guy nii?... imagine , him no come put ur name self...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:17am On Jun 10, 2016
JohnQueen:
Person graduate 2015 finish NYSC 2017. Still don't understand
Lol....that's 9ja my country for you. Everything looks abnormal in this part of the world.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:19am On Jun 10, 2016
Anuoluwaposimi:
lolz ....Gudmorni vp
Anuoluwapo y u dey "lolz " naa ?...I no be gay ooooooo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:21am On Jun 10, 2016
iyke1989:
Wow!! Good morning dude.....u sure bout DAThuh Itz kinda late don't u think?
Morning bro.
Yeah, it's kinda late. But B15 must pass out before B16 OT.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 11:22am On Jun 10, 2016
dipson546:
Ruth , no mind that coyy guy, him just dey give me the names of girls wey be single for here oo .. and him come put chumaster name , wetin concern me with chumaster .. se I be guy nii?... imagine , him no come put ur name self...
Mr Single and Searching, I'm not searching ni!

I'm married to someone you know...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:23am On Jun 10, 2016
MzShyShy:
I won't fall in stream 2 IN JESUS NAME.
Lolz shyshy, first pray u fall in Batch B before praying against stream 2 grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 11:23am On Jun 10, 2016
Greycious:
ruthobaz baby, good morning
Morning dear.How are you?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 11:24am On Jun 10, 2016
Anuoluwaposimi:
lolz ....Gudmorni vp
Morning dear. Hope you're good?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:24am On Jun 10, 2016
dipson546:
en?? Anuoluwapo ngbo , who are those admirers ? tel me make do the "PCM Avengers"..

mzshyshy,why u dey shy shy naa, even if u dey shy shy, shall u shy for me ? oya commit that shy , I don show.....

Now Chumaster? ngbo you have been single ba? I know you don' dey wait for Me naa... oya where u , make we begin dey roll.... you it is not good for a woman to be alone
hun ...*runs out of d city*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:25am On Jun 10, 2016
ruthobaz:
Mr Single and Searching, I'm not searching ni!

I'm married to someone you know...
o ye of little faith .. Madam, don't you believe in God? there is nothing God can not do ooo.. you know naa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:25am On Jun 10, 2016
iyke1989:
lol...the "fa" Master.... How market?
Baba, market just dey der ne fa! The sun no dey make person see well sef!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:26am On Jun 10, 2016
dipson546:
Ruth , no mind that c..oyy guy, him just dey give me the names of girls wey be single for here oo .. and him come put chumaster name , wetin concern me with chumaster .. se I be guy nii?... imagine , him no come put ur name self...
ruthobaz ma VP is doubled abeg..

manage chumaster..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:27am On Jun 10, 2016
ruthobaz:
Mr Single and Searching, I'm not searching ni!
I'm married to someone you know...
VP, I don give am person jare.
na everybody him wan marry.. greedy boy.
chumaster isn't enuf for him
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:29am On Jun 10, 2016
ruthobaz:
Morning dear.How are you?
I'm doing good, work is kinda boring now...decided to dive into GL.
I See u hv made new friends smiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:30am On Jun 10, 2016
ruthobaz:
abeg wetin my name dey do for here oh?

dipson546 thinks chumaster is a female... grin cheesy
y u com tell am na.. yhuh

anuoluwaposimi , u sef no try..una for leave d guy make he toast chumaster na.. grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:30am On Jun 10, 2016
coyy:
hun ...*runs out of d city*
grin See wetin u don cause! Let Chumaster cash u!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:31am On Jun 10, 2016
coyy:
ruthobaz ma VP is doubled abeg..

manage chumaster..
guy guy guy...I go arrest you ooo and I will hand you over to "avengers" oo,....


oya coyy, do normal
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:32am On Jun 10, 2016
coyy:
y u com tell am na.. yhuh

anuoluwaposimi , u sef no try..una for leave d guy make he toast chumaster na.. grin
lolzz... bad guy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:33am On Jun 10, 2016
yorme:
grin See wetin u don cause! Let Chumaster cash u!
yorme... how far naa, e be like say u sure pass ..u see Ruth?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 11:36am On Jun 10, 2016
ruthobaz:
abeg wetin my name dey do for here oh?

dipson546 thinks chumaster is a female... grin cheesy
lol..I just dey affirm ur integrity joor
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:36am On Jun 10, 2016
yorme:
grin See wetin u don cause! Let Chumaster cash u!
lol... dipson546 wan marry every single lady wey we get for here ni. lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 11:37am On Jun 10, 2016
Greycious:
Morning bro.
Yeah, it's kinda late. But B15 must pass out before B16 OT.
yea right undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:37am On Jun 10, 2016
dipson546:
lolzz... bad guy
cheesy
but what I dohuh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:38am On Jun 10, 2016
dipson546:
guy guy guy...I go arrest you ooo and I will hand you over to "avengers" oo,....


oya coy..y, do normal
oya .ur wife will soon come ..d next girl that enters d land is ur wife.. grin

that's d prophecy.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 11:39am On Jun 10, 2016
yorme:
Baba, market just dey der ne fa! The sun no dey make person see well sef!
Eiyaa...doh....the sun here never begin frown like dat sha
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:41am On Jun 10, 2016
coyy:
lol... dipson546 wan marry every single lady wey we get for here ni. lol
e concern you?

oya park well
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:42am On Jun 10, 2016
coyy:
cheesy
but what I dohuh
no worry.. angel Micheal is coming to give you one shara...
1 2 3 ... 551 552 553 554 555 556 557 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House