NPOWER Shoddiness - Programming - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Programming › NPOWER Shoddiness (1597 Views)
| NPOWER Shoddiness by Nobody: 2:25pm On Jun 12, 2016 |
| Re: NPOWER Shoddiness by psucc(m): 2:28pm On Jun 12, 2016 |
Hmmm wet in you see for the site? Tell us or dem design am like police recruitment portal? |
| Re: NPOWER Shoddiness by Nobody: 2:55pm On Jun 12, 2016 |
It's taken away, it was showing the directory listing and they left the sql for the entire wordpress on the site |
| Re: NPOWER Shoddiness by kentho(m): 5:39pm On Jun 12, 2016 |
I sure say if dem quote d amount wey FG supposedly pay for that site..... Person fit faint... |
| Re: NPOWER Shoddiness by guru01(m): 3:30pm On Jun 13, 2016 |
pcguru1:Hi pcguru, I guest you already have the SQL dump, abeg you fit share am? |
| Re: NPOWER Shoddiness by Nobody: 7:43pm On Jun 13, 2016 |
guru01:Ha I deleted it o abeg too young to go to prison |
| Re: NPOWER Shoddiness by babatope88(m): 9:48pm On Jun 13, 2016 |
Thought I'm the only one that saw it o npo.*****bla...bla.. |
| Re: NPOWER Shoddiness by Nobody: 10:01pm On Jun 13, 2016 |
babatope88:spot on |
| Re: NPOWER Shoddiness by guru01(m): 8:54pm On Jun 14, 2016 |
Prison ni prison kor. Does who stole our money don't go prison, na ordinary SQL na him won carry you go prison. |
| Re: NPOWER Shoddiness by okonja(m): 6:07am On Jun 15, 2016 |
guru01:Share you wetin?, So you expect him to claim that he still have it with him abi? ![]() |
Android App - Audio Converter • CODE CAMP 2017: 6weeks FREE Intensive Programming Bootcamp At Devamplify Awka • Web Developer Group
