₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,239 members, 8,420,927 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 02:16 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (583) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3112773 Views)

1 2 3 ... 580 581 582 583 584 585 586 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:33pm On Jun 14, 2016
coyy:
walai I am notjustok.com


gud evening eflibody
Shey kosi?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:33pm On Jun 14, 2016
Dream2:
Lol,badt guy,u be washman?how come u sabi all diz detergents ke?
u can call me "That Wiper" .. Itz my part time job grin and I dont use Omo ...only yorme does grin.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:33pm On Jun 14, 2016
iyke1989:
oh boy! No go dey create falling hand environment for urself o!!! Person wey study Zoology na im lead us finish so.....na wetin dey upstairs be koko!! Who stethoscope EPP??
Lol.. True talk bro!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 7:35pm On Jun 14, 2016
Wow,i sighted oga kuchikau,wow,brotherly,we await you to say hi to the house nah
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:35pm On Jun 14, 2016
Dottune:
Lol.. True talk bro!
that's whazzup!! My nigga...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:36pm On Jun 14, 2016
Dream2:
@Dottune,bro,to me course you studied doesn't define your mental strength,you're meant to pass through that course for a reason,be wise,be proud and even gan carry plenty shoulder join,say i studied the best course ever.
Thanks for the word of encouragement bro, na to gara finish on top my course grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:37pm On Jun 14, 2016
callmemercy:
Nah... U were close though. Mine is AAU,ekpoma. Theatre and Media arts.
yhmmm I was close shaaa. lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:37pm On Jun 14, 2016
iyke1989:
that's whazzup!! My nigga...
Chuck knuckle.

Wetin dey tonight na?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 7:38pm On Jun 14, 2016
iyke1989:
u can call me "That Wiper" .. Itz my part time job grin and I dont use Omo ...only yorme does grin.
You mean you WIPE anything" WIPABLE" right?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:39pm On Jun 14, 2016
dipson546:
iyawo nko, omo nko?
Ask Coyy tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 7:40pm On Jun 14, 2016
Dottune:
Thanks for the word of encouragement bro, na to gara finish on top my course grin
Ehn ehn,the green flag is for you bro,just stand Gidigba.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:41pm On Jun 14, 2016
callmemercy:
Then leave people to their thinking. The important ish here is that u know the course worth. I didn't bother changing some students mentality about my course back in school. I just tell myself its their business not mine.
Yeah.. thanks.

Meanwhile, how are you tonight?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by nonny400(m): 7:41pm On Jun 14, 2016
Anuoluwaposimi:
English studies
Wow. That's my mum's discipline. Interesting.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:42pm On Jun 14, 2016
Dottune:
Chuck knuckle.

Wetin dey tonight na?
nothing much bro....just chillin on here, grab dinner soon...surf a lil mo..and catch a flick till I hug my pillows...I know say ur night go be bomb!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:43pm On Jun 14, 2016
Dream2:
Ehn ehn,the green flag is for you bro,just stand Gidigba.
Oshey baddest!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:43pm On Jun 14, 2016
Dream2:
You mean you WIPE anything" WIPABLE" right?
bro azzin WIPING TILL THE KING OF WIPERS WIPE AWAY!!! grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:44pm On Jun 14, 2016
iyke1989:
nothing much bro....just chillin on here, grab dinner soon...surf a lil mo..and catch a flick till I hug my pillows...I know say ur night go be bomb!
Lol na as I go take watch Ronaldo tonight dey my mind
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 7:46pm On Jun 14, 2016
Dottune:
Oshey baddest!
Ma head dh do woof woof like woofer sha,see as u graduate me sharp sharp.........bad!!!baddo!!!.............
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:46pm On Jun 14, 2016
Tracer hommie...what it do??
U Bruce Wayne or dark knight?
Ur cryptic skimming is noticed!! smiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:47pm On Jun 14, 2016
nonny400:
Wow. That's my mum's discipline. Interesting.
Tx
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:49pm On Jun 14, 2016
Dream2:
Ma head dh swell sha,see as u graduate me sharp sharp.........bad!!!baddo!!!.............
hehe
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:49pm On Jun 14, 2016
Dottune:
Lol na as I go take watch Ronaldo tonight dey my mind
na walk over na...Iceland don lose already..Ororo 2 goals grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:50pm On Jun 14, 2016
Dottune:
Yeah Thanks... Good evening
Gud evening frd how u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:50pm On Jun 14, 2016
iyke1989:
okay...cool..abeg make una dey usher in more of fine babes..guys don too crowd for hia.. grin e come like say guys clone themselves 5 times for hia..yorme, coyy, and those 3 other guys na the same person grin
grin

let em keep rushing in! Our arms are wide enough to accommodate em all, especially em fine babes wink

Kapable75, Coyy, abi I lie?

Dream2, I for call ya name oh. Buh u dey fast wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 7:51pm On Jun 14, 2016
iyke1989:
bro azzin WIPING TILL THE KING OF WIPERS WIPE AWAY!!! grin
Take the crown of the WIPER,it has been bestowed to you permanently,you've prove yourself beyond reasonable doubt.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:51pm On Jun 14, 2016
iyke1989:
na walk over na...Iceland don lose already..Ororo 2 goals grin
Lol, I pray he scores an hat trick though
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:52pm On Jun 14, 2016
Dottune:
Lol Yorme Amebo Mr. Observer cheesy
grin

As an Information and Media Technology professional, dhaz awa calling! Amebo, aka Observing! grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:53pm On Jun 14, 2016
Abacharles:
welcome bro... u never tell us ur preferred states of deployment 'fa'
undecided
Copycat fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:53pm On Jun 14, 2016
Anuoluwaposimi:
Gud evening frd how u?
I'm fine, how are you doing?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:54pm On Jun 14, 2016
yorme:
grin

let em keep rushing in! Our arms are wide enough to accommodate em all, especially em fine babes wink

Kapable75, Coyy, abi I lie?

Dream2, I for call ya name oh. Buh u dey fast wink
Thank God say u don come...oya..use that wheelbarrow dey carry them from junction come .... Anyone wey front push am aside shout Next!....5 at a time tho...no too stress ya self grin.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 7:54pm On Jun 14, 2016
yorme:
grin

let em keep rushing in! Our arms are wide enough to accommodate em all, especially em fine babes wink

Kapable75, Coyy, abi I lie?

Dream2, I for call ya name oh. Buh u dey fast wink
Bro,haba,you for call ma name ehn?tell me wetin you just do now,you preamble am abi?what have I done to deserve this from you people ehn?one person dh call me for paraga joint,you dey here dh call ma name for "babes"matter,i beg lemme be.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:55pm On Jun 14, 2016
Dottune:
I'm fine, how are you doing?
finer dear, tx
1 2 3 ... 580 581 582 583 584 585 586 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House