NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (613) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3134219 Views)
1 2 3 ... 610 611 612 613 614 615 616 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:25pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:She's crushing for ma bouncing ne. No mind am. Na d repercussion me no fit give guarantee for sha! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:25pm On Jun 16, 2016 |
chumaster:Tell her I luff her, abeg. Ayam too shy to talk! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:26pm On Jun 16, 2016 |
Dream2:Gbamest!! You be correct dude! Starry must be so proud of u. No mind chumaster and yorme,dey no know what it means to be in loff ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:27pm On Jun 16, 2016 |
yormee:5 wetin Oya Omonighoblessing don't go near him again. I am disappointed |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:29pm On Jun 16, 2016 |
yormee:I no dey tell again |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:29pm On Jun 16, 2016 |
Yormee na your third moniker be this? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:32pm On Jun 16, 2016 |
chumaster:That Boxers guy can so rapeeee! His *thing* is currently stuck in my dog's *thing* fa! I never knew he does dogs too...Na why I go by extra pant E be that! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:32pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: Chumaster, see insalt oo |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:33pm On Jun 16, 2016 |
chumaster:Tor. me sef weak oo. so yorme na one of those 5seconds men ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:33pm On Jun 16, 2016 |
chumaster: because? izit your luffing? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:33pm On Jun 16, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:34pm On Jun 16, 2016 |
Dottune:I got banned on the second moniker too ne oh! just because I posted my contact on a thread fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:36pm On Jun 16, 2016 |
sheboss:Chumaster, weris ya bedroom? I want to show Sheboss something ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:38pm On Jun 16, 2016 |
yormee:I no want make you break her heart. 5 seconds too bad |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:38pm On Jun 16, 2016 |
yormee:Hahaha Eyaah |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:39pm On Jun 16, 2016 |
chumaster:I don't break hearts. I break keyboards ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:40pm On Jun 16, 2016 |
Hi lovelies and gentlemen.....how the night dey swirl?.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:40pm On Jun 16, 2016 |
sheboss:he needs our prayers o. Btw, which men are you talking abt ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:40pm On Jun 16, 2016 |
yormee: *wondering* tor shey boxers asked u to coman flex ya power wit him,u con carry dog go ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:41pm On Jun 16, 2016 |
yormee:I dnt need that disappointment in my bedroom biko |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:42pm On Jun 16, 2016 |
coyy:I'm gud frd how u? Nepa has bin so unfair ni jare so I just kom check n leave. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 7:42pm On Jun 16, 2016 |
iyke1989:Its been good, although what's trending is that Yormee only lasts for 5 seconds on bed |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:43pm On Jun 16, 2016 |
chumaster:D ones wey dey last 4 only 5 secs na...ask yorme, he knows. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:43pm On Jun 16, 2016 |
iyke1989:Bladdest! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:44pm On Jun 16, 2016 |
chumaster:True.talk! Buhari needs our prayers truly! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 7:44pm On Jun 16, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:44pm On Jun 16, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:45pm On Jun 16, 2016 |
Dream2:I'm gud how u? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:45pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: I told you I don't dp guys na. I wanto show you what i borrowed from Coyy, Chumaster and Dream2 ne ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:45pm On Jun 16, 2016 |
Dottune:Sipping of Kunu ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 7:46pm On Jun 16, 2016 |
Dottune: Yorme!!! IzdatSoooO ? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:46pm On Jun 16, 2016 |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House



Oya Omonighoblessing don't go near him again. I am disappointed
Chumaster, see insalt oo
