Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,980 members, 7,845,161 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 01:03 PM

Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) - Celebrities (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) (35096 Views)

Mide Funmi Martins Celebrates Her Birthday With Lovely Photos / Mide Funmi Martins Looking Like A Queen In New Adorable Pictures / Mide Funmi-martins Stuns In Bedroom Pictures (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Ice4jez(m): 7:43pm On Jun 16, 2016
married woman and she wear chain for leg, OK she try ,write am down
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by aemmy: 7:48pm On Jun 16, 2016
Beautiful
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by miqos02(m): 7:48pm On Jun 16, 2016
she Don comot wedding ring?
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by j3r3myk3n(m): 7:49pm On Jun 16, 2016
Tired of Nairaland with 'Steps out' 'Steps out wahala. Abeg leave people wey dey step in and out
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by FlySly05: 8:15pm On Jun 16, 2016
Thunderlicious:


Wetin your eyes find go there? U no see hand, head, mouth, eyeglass, and the obvious blue jeans wear...?


You know say na where e dey pain you go show doctor na. Na wetin consign me pass I just talk. I'm sure you'd agree with on that unless you're a woman which my instinct is telling me you are.
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by smellingmenses: 8:26pm On Jun 16, 2016
she curses too much....
powerfulsettingz:
My crush I swear
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by femi4: 8:28pm On Jun 16, 2016
FlySly05:
Is it me or has this Lady been doing some breas enlargement procedure ?
Na Yoruba girl now.....dem dey get big breas.t wella
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by femi4: 8:31pm On Jun 16, 2016
ameboismyhobby:
All dis our yoruba actress sha wan fine by force by fire. grin*
no wonder,
Amebo is your work
Eke is your hobby
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by brownsug(f): 8:36pm On Jun 16, 2016
U dey mind her she be like hungry lion

sexymoma:
oro to ko o ni'tumo
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by FlySly05: 8:45pm On Jun 16, 2016
femi4:
Na Yoruba girl now.....dem dey get big breas.t wella


Trust me she didn't start off as that. This happened overnight. So where you get your theory of generalizing my Yoruba sisters from my Yoruba brother .
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Nobody: 9:10pm On Jun 16, 2016
......................................................
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Ada9103(f): 9:14pm On Jun 16, 2016
Niceeeeeee.........me love denim
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by pumpy007(m): 9:19pm On Jun 16, 2016
allanphash7:
Just love this babe for real






How come that 2 paralel guy gain entrance into you ?
if nah you get the chance u wont enter the place
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by femi4: 9:29pm On Jun 16, 2016
FlySly05:



Trust me she didn't start off as that. This happened overnight. So where you get your theory of generalizing my Yoruba sisters from my Yoruba brother .
Make I mentioned few:
Ronke Oshodi Oke
Foluke Daramola
Ayo Adesanya
Eniola Badmus
Flakky Ididowo
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by banme1(m): 9:35pm On Jun 16, 2016
olarhtunji:
here we go again....where's my Vaseline
no so u de start. Soon u will look for one minor to rap.e
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by fairheven: 9:40pm On Jun 16, 2016
my God, this woman is gradually turning white?
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by FlySly05: 9:46pm On Jun 16, 2016
femi4:
Make I mentioned few: Ronke Oshodi Oke Foluke Daramola Ayo Adesanya Eniola Badmus Flakky Ididowo

O boy slow down ooo. You don too dey watch home videos
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by prettyslimme(f): 9:54pm On Jun 16, 2016
ameboismyhobby:
All dis our yoruba actress sha wan fine by force by fire. grin*
wanted to insult u.buh.den I saw ur moniker.
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by kenoz(m): 10:40pm On Jun 16, 2016
Beautiful
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by ABSOL10: 11:35pm On Jun 16, 2016
FlySly05:
Is it me or has this Lady been doing some breas enlargement procedure ?

thank you o, was just wondering niyen, boya o de ti give birth sha.....looking nice though
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Nobody: 12:09am On Jun 17, 2016
I hope all is well with her marriage now.
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Taryur3(m): 1:41am On Jun 17, 2016
I sight the waist trainer...
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Nobody: 2:10am On Jun 17, 2016
Nothing special.
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by greatman247(m): 3:50am On Jun 17, 2016
Yes she looks stunning but her kids looks wowo, maybe they got that from the hubby. That's what happens when Beauty marries Beast. Lol.
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Donald3d(m): 4:30am On Jun 17, 2016
Opiletool:



one day you will mistakenly grab Robb.
or Aboniki

1 Like

Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by excelbie(f): 7:29am On Jun 17, 2016
Nice one
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by fmikecok(m): 7:31am On Jun 17, 2016
Davecafary:
I love those lush green leaves behind.


You be goat?
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by harffie(m): 7:54am On Jun 17, 2016
Milf
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Emmatdayo(m): 8:42am On Jun 17, 2016
ameboismyhobby:
All dis our yoruba actress sha wan fine by force by fire. grin*
with that thing wey dey ur head wey u call face grin u still get mouth dey say person no fine grin
na wa o
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by ameboismyhobby(f): 9:22am On Jun 17, 2016
It was a gud thing u did, jst Tnk God.
prettyslimme:
wanted to insult u.buh.den I saw ur moniker.
Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by moutew: 10:16am On Jun 17, 2016

(1) (2) (3) (Reply)

Stella Damasus And Daniel Ademinokan Loved Up In New Photo / Kcee Flaunts Packs Of Dollars In A Bag / "Who Is The Baddest?" - Daniella Okeke Strikes A Pose

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.