₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,899 members, 8,447,601 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 03:43 PM

Toggle theme

Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O - Food - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFoodOmo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O (1889 Views)

1 Reply (Go Down)

Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by jaelz(op): 9:00am On Jun 17, 2016
Okay see the huge bush meat i killed in my kitchen this morning, i have seen so many threads here on Nairaland here where people happily showed off the bush meat the killed and prepared for themselves but in this case i couldn't do that cause of two reasons:

1.) Being that i had to make it to work and so i couldn't prepare it

2.) Even though i didn't have to go to work i don't even know how to prepare it ma so njoy....

cc:mynd44, lalasticlala, seun, onila, prettythicksme, praizeblog

Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by jaelz(op): 9:00am On Jun 17, 2016
nahso
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by HungerBAD: 9:01am On Jun 17, 2016
Bros this na Rat Pikin nau.

The way the tongue comot sef, you go know say the rat dey beg you for its life.
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by RoyalBlak007: 9:03am On Jun 17, 2016
Extinction

[color=#AB56BA]Loading[/color]
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by vislabraye(m): 9:05am On Jun 17, 2016
jaelz:
Okay see the huge bush meat i killed in my kitchen this morning, i have seen so many threads here on Nairaland here where people happily showed off the bush meat the killed and prepared for themselves but in this case i couldn't do that cause of two reasons:

1.) Being that i had to make it to work and so i couldn't prepare it

2.) Even though i didn't have to go to work i don't even know how to prepare it ma so njoy....

cc:mynd44, lalasticlala, seun, onila, prettythicksme, praizeblog
Op, be careful of ebola grin
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by Disneylady(f): 9:05am On Jun 17, 2016
That's a bush rat....small though undecided
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by Ojestas(m): 9:07am On Jun 17, 2016
See as e dey fresh. . e don chop your yam tire
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by GlorifiedTunde(m): 9:07am On Jun 17, 2016
OP.don't eat it oo shocked shocked

Can you cook Lassa ? grin grin cheesy
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by obiorathesubtle: 9:13am On Jun 17, 2016
undecided that's how lala will come and take this rat murder to fp..
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by hotspec(m): 9:17am On Jun 17, 2016
its like we are gradually moving from SNAKE thread to BUSHMEAT thread. im sure ds will make FP.

lalastic.....food is ready
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by fkpboss: 9:18am On Jun 17, 2016
This one na bush meat or rat
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by alorax2(f): 9:30am On Jun 17, 2016
Na rat I dey see o, or is my eyes deceiving me? Where is my glasses

Lala come and confirm for me o as u b expert.
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by MPEROR: 6:20pm On Sep 26, 2017
you killed a rat
Re: Omo See Bush Meat Wey I Kill This Morning O by symbianDON(m): 3:47pm On Sep 28, 2017
how people enjoy eating rat is really really really beyond me
1 Reply

Slay Queen Caught Bush Meat, Prepares Delicious Pepper Soup (photos)'When God Of Bush Meat Remembered Me'; Man Shares His Experience In Owerri. PICSBush Meat, Pythons Being Sold Along Kubwa Expressway Abuja (Photos)234

Homoretaller Cakes N More Free TrainingGala Is Now N100See The Cassava I Harvested In My Plot