₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,148 members, 8,425,183 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 08:31 AM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (626) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3128574 Views)

1 2 3 ... 623 624 625 626 627 628 629 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:21pm On Jun 17, 2016
coyy:
I dey c boys before until boxer showed up. I dont want ma nyash to b a target
See him for ya back! cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:23pm On Jun 17, 2016
coyy:
I just dey look u.
me coil, abi.
me self dey look u Na only u sabi look tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:24pm On Jun 17, 2016
yormee:
Anuoluwaposimi and "yhmmm", like 5&6!

Who is my witness? cheesy
warefa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:25pm On Jun 17, 2016
coyy:
I dey fine...just angry.. my charger is spoilt ;(
O'boi,see FK,but your own beta nah,me wey be say dem boiz collected my infinix when I go work for one riverine area,my paddy come dash me this BB 9800 am using,at first am okay with it but now ehn,it seems the phone is limiting my prowess,restriction on app to download,the market na poo,keypad gan dh make ma hand pain me and I no get shingbonhin to buy anoda phone,am helpless oo.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 4:25pm On Jun 17, 2016
kayusely70:
Howre you today VP
I'm good dear. Longest time no chat cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:26pm On Jun 17, 2016
MzShyShy:
I'm fine sis...for even recognizing me, I'm more dan fine...guess u r good
Sweet@ it bin a y. Y av u bin shying away?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 4:27pm On Jun 17, 2016
coyy:
I dey c boys before until boxer showed up. I dont want ma nyash to b a target
Fear fear!!!

Na only one guy dey make you dey fear every other guy ba?

It was fun while it lasted, though. That's if its over grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:28pm On Jun 17, 2016
Dream2:
I knew you will have a clue,Good morning.
lol.....good evening bro..wassup?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:29pm On Jun 17, 2016
Dream2:
O'boi,see FK,but your own beta nah,me wey be say dem boiz collected my infinix when I go work for one riverine area,my paddy come dash me this BB 9800 am using,at first am okay with it but now ehn,it seems the phone is limiting my prowess,restriction on app to download,the market na poo,keypad gan dh make ma hand pain me and I no get shingbonhin to buy anoda phone,am helpless oo.
my charger spoil, I got a fake charger thinking it was original . I on d gen for 2hrs30mins to charge ma fone..I got 17%. d 17% don enta 8% ..bye bye . c u all at nyt if I c ma sister charger steal
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:36pm On Jun 17, 2016
yormee:
Anuoluwaposimi and "yhmmm", like 5&6!

Who is my witness? cheesy
yormee you will make a very good life partner. you can notice everything sha. thats good o! keep it up o! lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:39pm On Jun 17, 2016
oya I don show...
I salute everybody.. Coyy how far naa,? Mr Yormee wetin dey Sir? Dream2 gudafternun Sir..to all my swt@ in the building,Iyawomi atata Anuoluwaposimi, Titanium babe, heheheh Madam Ruth, oya misbeebe I sight you, mzshyshy, where is my Sheboss fa... gbogbo ile ni moki oo.....
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:39pm On Jun 17, 2016
coyy:
my charger spoil, I got a fake charger thinking it was original . I on d gen for 2hrs30mins to charge ma fone..I got 17%. d 17% don enta 8% ..bye bye . c u all at nyt if I c ma sister charger steal
LOL,dh don scammed you,if u steal charger,remember yormee get koboko o.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:43pm On Jun 17, 2016
MzShyShy:
I'm fine sis...for even recognizing me, I'm more dan fine...guess u r good
lolz. am good o! ofcourse i will always recognize you.. lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:43pm On Jun 17, 2016
iyke1989:
lol.....good evening bro..wassup?
Speak french bro,i have reset my hearing mode to french.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:44pm On Jun 17, 2016
Dream2:
LOL,dh don scammed you,if u steal charger,remember yormee get koboko o.
Hold it der! My koboko is no longer for anyhow usage! Iz now a rare commodity for special occasions fa!

Baba Dipson546, I hail ya forehead oo!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:45pm On Jun 17, 2016
Wassup y'all?..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:45pm On Jun 17, 2016
Titanium38:
yormee you will make a very good life partner. you can notice everything sha. thats good o! keep it up o! lol
grin You definitely know ama learner beside u na!

Wait make I carry jotter n pen, make I come learn more at thine feet fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:48pm On Jun 17, 2016
Dream2:
Speak french bro,i have reset my hearing mode to french.
who be the girl wey help u do am? grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:48pm On Jun 17, 2016
yormee:
grin You definitely know ama learner beside u na!

Wait make I carry jotter n pen, make I come learn more at thine feet fa!
abeg oo. am also learning fa. its not easy my dear. we can only try
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:49pm On Jun 17, 2016
iyke1989:
Wassup y'all?..
Hi, love! cool
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:54pm On Jun 17, 2016
yormee:
Hi, love! cool
you've got to be freakin kidding me!! Oh boy! modify that thing before I personally ban u!! Sharp! Sharp!!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:55pm On Jun 17, 2016
dipson546:
oya I don show...
I salute everybody.. Coyy how far naa,? Mr Yormee wetin dey Sir? Dream2 gudafternun Sir..to all my swt@ in the building,Iyawomi atata Anuoluwaposimi, Titanium babe, heheheh Madam Ruth, oya misbeebe I sight you, mzshyshy, where is my Sheboss fa... gbogbo ile ni moki oo.....
Hi Dipson. How u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:58pm On Jun 17, 2016
Anuoluwaposimi:
Hi Dipson. How u?
ayam fyn and you?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:58pm On Jun 17, 2016
iyke1989:
you've got to be freakin kidding me!! Oh boy! modify that thing before I personally ban u!! Sharp! Sharp!!
grin

You appeared like Boxer ne na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 5:01pm On Jun 17, 2016
yormee:
grin

You appeared like Boxer ne na
boxer ko...shimi ni
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:06pm On Jun 17, 2016
yormee:
Hi, love! cool
and you guys are wondering how boxer talks like that lolz. yorme na wa for you. i don laugh so tey my oga dey look me with side eyes grin cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:09pm On Jun 17, 2016
dipson546:
oya I don show...
I salute everybody.. Coyy how far naa,? Mr Yormee wetin dey Sir? Dream2 gudafternun Sir..to all my swt@ in the building,Iyawomi atata Anuoluwaposimi, Titanium babe, heheheh Madam Ruth, oya misbeebe I sight you, mzshyshy, where is my Sheboss fa... gbogbo ile ni moki oo.....
how are you father abraham lolz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:09pm On Jun 17, 2016
Titanium38:
and you guys are wondering how boxer talks like that lolz. yorme na wa for you. i don laugh so tey my oga dey look me with side eyes grin cheesy
grin

That guy get mind, walahi! And na because he never see correct gay guy wey go rape him die ni oh!

Laugh codedly ooo. Me no wan hear stories that touch fa

He talks so raw, so shamelessly,infact reading his msg self irritates me.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:10pm On Jun 17, 2016
iyke1989:
boxer ko...shimi ni
grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:11pm On Jun 17, 2016
dipson546:
ayam fyn and you?
Same dear tx
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:13pm On Jun 17, 2016
yormee:
grin

That guy get mind, walahi! And na because he never see correct gay guy wey go rape him die ni oh!

Laugh codedly ooo. Me no wan hear stories that touch fa
grin
1 2 3 ... 623 624 625 626 627 628 629 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 24 guest(s)