NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (703) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3114594 Views)
1 2 3 ... 700 701 702 703 704 705 706 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:03pm On Jun 27, 2016 |
dipson546:Ayam tryna test ma matchmaking skills again ne ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by 12dave(m): 3:03pm On Jun 27, 2016 |
this wives wey una don dey share for Dis thread without proper toasting.theris god oh |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:03pm On Jun 27, 2016 |
yorme:I am lala's gf .I can ban u ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:04pm On Jun 27, 2016 |
yorme:yorme how far. i think shes a he too. cause woman no fit find trouble reach like this.. ![]() but me i think shes hes just having fun sha. lolz. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by 12dave(m): 3:06pm On Jun 27, 2016 |
HateU2:oya u be lala's gf i be him broda . |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:06pm On Jun 27, 2016 |
Titanium38: Tell Dottune to deeply hug this newly found 'missing rib' of his oh |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 3:06pm On Jun 27, 2016 |
HateU2:I'd be letting this go because of Dream2
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 3:07pm On Jun 27, 2016 |
Dream2:hahahaha. u c sword for my hand? I don't av time to use sword on (f) I use kondo |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:08pm On Jun 27, 2016 |
12dave:Lala's brother ke? Help tell HateU2 that i'm Lala's girlfriend too fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 3:09pm On Jun 27, 2016 |
Dream2:smh!! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:09pm On Jun 27, 2016 |
Titanium38: Me know na. Trolls dem! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 3:11pm On Jun 27, 2016 |
Titanium38:Ma'm we are about to call board meeting on that..... but according to a reliable source I think that info is not real and can never be |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:11pm On Jun 27, 2016 |
12dave:u can't give him, Wat I'm giving him ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 3:12pm On Jun 27, 2016 |
Dottune:Much respect to you. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:12pm On Jun 27, 2016 |
Dottune:So fast ![]()
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 3:12pm On Jun 27, 2016 |
StarryV: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:13pm On Jun 27, 2016 |
12dave: Wee u manage HateU2 with Dottune? I sure say s/he fit handle two! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 3:13pm On Jun 27, 2016 |
yorme:wen boredom.show person hell, u fit just do anything to get attention fa. dat is what the guy is doing... I understand him. how u dey bros |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:13pm On Jun 27, 2016 |
Titanium38:Hello. I'm a lady. Ask anybody in romance section ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 3:14pm On Jun 27, 2016 |
So we quickly enter page 702. Well Yorme no dey do that kind matchmaking, shey you no know say my sweetheart Franceswasky dey here? Titanium38 I no find anybody o Dipson546 correct guy! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 3:14pm On Jun 27, 2016 |
coyy:Funny dude. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 3:14pm On Jun 27, 2016 |
12dave:Keep wairing... ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:15pm On Jun 27, 2016 |
yorme:lala is not gay ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:15pm On Jun 27, 2016 |
Dottune: Pele! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 3:16pm On Jun 27, 2016 |
yorme:hahahahaha.. he can handle three sef.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by 12dave(m): 3:16pm On Jun 27, 2016 |
yorme:what will happen is that since both of you are my brother's (lala's) gf I would like to know the one he wooed first so that I can continue |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 3:16pm On Jun 27, 2016 |
Anuoluwaposimi:Ah ah dear, Ee neva reach like that na. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:16pm On Jun 27, 2016 |
HateU2:Ask him of me na ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:16pm On Jun 27, 2016 |
coyy:mtchewwww
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 3:17pm On Jun 27, 2016 |
Dream2:but as e b say she is a guy, I will use original kondo olopa not d natural kondo dat I av. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:18pm On Jun 27, 2016 |
12dave:You too wan turn Lala's gf? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 3:18pm On Jun 27, 2016 |
Dream2:ehnehn?? ![]() |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House

.

Tell Dottune to deeply hug this newly found 'missing rib' of his oh
by Wednesday stream 2 batch A will fall out and hopefully our time table will rush out. still wairin