Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,368 members, 7,864,701 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 02:27 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (713) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2582722 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (710) (711) (712) (713) (714) (715) (716) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by abat4real37(f): 9:25pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:
U r welcome dear. Hop ur day wasn't stressful?
no
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 9:25pm On Jun 27, 2016
Manus17:
Lol... grin
Abi nah.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:31pm On Jun 27, 2016
dipson546:

oya, asiri ti tu o.... na wetin ur eye dey find, na him u don dey see so.... olofodo okunrin....
U ehn! U re becoming unbecoming fa...Yorme b learner 4 ur side sef!
Nasoso trouble u go dey find upandan... undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:35pm On Jun 27, 2016
yorme:

shocked all of u ladies shu stop lieing ontop of me oh!.
Sha tell Kapable dah m missing him!

Sorry jare..
Na dipson546 dey teach coyy...no b u....ure innocently innocent.
Kapable will hear.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:38pm On Jun 27, 2016
Dream2:
LESSON NINE
Morals are the rules that govern which
actions are right and which are wrong.
A morals can be for all of society or an
individual’s beliefs.
Below are some examples of good morals:
Keep your promises
Do not cheat
Treat others as you want to be treated
Be trustworthy
Do not judge
Be dependable
Respect others
Be forgiving
Keep your self control
Have integrity
Be accountable and take responsibility
Have patience
Be loyal
Have respect for yourself
Be tolerant of differences
Seek justice
Have humility
Serve mankind
Be generous
Cc: Greycious
ruthobaz
Chumaster
Titanium38
coyy
yorme
Missbeebee
Dottune
StarryV
Sheboss
Hateu2
Franceswasky
Dipson546
callmemercy
abat4real37
Kapable75
tpip
MzShyShy
Anuoluwaposimi
And to all GL members..
Oshe Dream2.

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 9:44pm On Jun 27, 2016
missbeebee:
Oshe Dream2.
Na u "Oshe"pass o,(I don't know how to say that in yoruba dialect)

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:47pm On Jun 27, 2016
abat4real37:
no
ok dear...

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:51pm On Jun 27, 2016
yorme:

aw iz dah ur own na? Abi u want me to collect u ne? tongue wink
I'm not collectable tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ojaydedon(m): 9:54pm On Jun 27, 2016
Dream2:

We have 6GPZs in Nigeria,if you search the thread properly,it has been discussed so many times,the SouthWest,SouthSouth and the SouthEast are all considered as SOUTH while the NorthWest,NorthCentral and the NorthEast are all considered as NORTH in which you have to choose 4 states excluding your state of origin and the the state where you schooled,as at last batch,they were to choose 2northern and 2 southern states.
I do hope this explain all,but if you have any other questions please feel free to ask,we've got some gurus that will do justice to that.

yea.... Tnx..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Kylekent59: 9:55pm On Jun 27, 2016
See pages oOo. 700 and
And d worst part b say most of dem na quote
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:56pm On Jun 27, 2016
missbeebee:


Sorry jare..
Na dipson546 dey teach coyy...no b u....ure innocently innocent.
Kapable will hear.

u don come be that... gboromiro radio.... na u go know person wet dey teach person.... abeg no park your Aeroplane near now Range Rover o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:00pm On Jun 27, 2016
dipson546:

u don come be that... gboromiro radio.... na u go know person wet dey teach person.... abeg no park your Aeroplane near now Range Rover o
I don already park..any prblm wit dat?..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:01pm On Jun 27, 2016
missbeebee:

Sorry jare.. Na dipson546 dey teach coyy...no b u....ure innocently innocent. Kapable will hear.
Now ya talkin! Dipson na boss na!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:07pm On Jun 27, 2016
missbeebee:

I don already park..any prblm wit dat?..

Come, that thing must not scratch my Range Rover o...... I dey talkam now and una dey hear oo....na jeje trouble sleep o, na him yanga won come wakam oo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:08pm On Jun 27, 2016
yorme:

Now ya talkin! Dipson na boss na!
guy, e be like say u no won chop before u sleep dis night sha...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:18pm On Jun 27, 2016
dipson546:

guy, e be like say u no won chop before u sleep dis night sha...
undecided After i don chop like 3 tyms this nyt aiidy?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:21pm On Jun 27, 2016
dipson546:

Come, that thing must not scratch my Range Rover o...... I dey talkam now and una dey hear oo....na jeje trouble sleep o, na him yanga won come wakam oo
Ehn ehn!..Range Rover ni starlet ko! Carry ur starlet scrap comot from here jare!..Night iyaf do, goan sleep.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:23pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi dorlin!
Aw av u bin dear?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:24pm On Jun 27, 2016
Mummy Kapable pls bring back kapable as soon as possible ooooo cus me av rili missed him o. He's soo gentle not like some freelancers here uhmmmm
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:25pm On Jun 27, 2016
missbeebee:
Anuoluwaposimi dorlin! Aw av u bin dear?
I've bin fine.... u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:35pm On Jun 27, 2016
evening my pple.



Sheboss dearr, hateu2 iis ouur new neighbor.. she just wanted to show me pepper soup.. nothing serious.. u ma one and only.

dipson546 I no just knw wetin to tell u.. but, I pirry u


missbeebee nobody teach me anything o. if person wan teach me somtin sef, no b Yorme

anuoluwaposimi bawo ni??

mzshyshy been a while o. hope no p


dream2 thanks for d lesson.. I'm trustworthy. u can trust me with ur naira and woman..

titanium38 titanium38 titanium38 titanium38 Titanium38 titanium38 titanium38 titanium38 how many times I call u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:37pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:
Mummy Kapable pls bring back kapable as soon as possible ooooo cus me av rili missed him o. He's soo gentle not like some freelancers here uhmmmm
smh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:41pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:
Mummy Kapable pls bring back kapable as soon as possible ooooo cus me av rili missed him o. He's soo gentle not like some freelancers here uhmmmm

u for mention names na tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:45pm On Jun 27, 2016
coyy:


missbeebee nobody teach me anything o. if person wan teach me somtin sef, no b Yorme

Gbam! Anuoluwaposimi, you see? Ayam innocent fa! Like you! wink



I'm trustworthy. u can trust me with ur naira and woman..

Tarrh!!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:50pm On Jun 27, 2016
yorme:

Gbam! Anuoluwaposimi, you see? Ayam innocent fa! Like you! wink



Tarrh!!
what's tarrh?
u get cattarh?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:52pm On Jun 27, 2016
yorme:

u for mention names na tongue
See am!!...she call your name ni? Your conscience don dey scratch you already.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 10:53pm On Jun 27, 2016
yorme:


u for mention names na tongue
guilty conscience, tanx God d girls don knw u well, tongue
yorme:


u for mention names na tongue
guilty conscience, tanx God d girls don knw u well,
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 10:53pm On Jun 27, 2016
abat4real37:
this remind me of professional ethics and career development. Nice one keep it up
OTM
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:55pm On Jun 27, 2016
StarryV:
OTM
OTM. kor OPC ni
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 10:57pm On Jun 27, 2016
HateU2:
u watch tooo much of yorubaa films undecided U ar my nigga cheesy We have 'd same things'
Things like what biko?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by StarryV(f): 10:59pm On Jun 27, 2016
Titanium38:




All is well dearie. thanks for asking. where have you been sef.. been searching for you. dream2 almost commit... lipsrsealed
Eh eh shocked almost commit what? Abeg tell me inula?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:06pm On Jun 27, 2016
missbeebee:

Ehn ehn!..Range Rover ni starlet ko! Carry ur starlet scrap comot from here jare!..Night iyaf do, goan sleep.

wait, do you realize that you talking to someone's husband sha... se o mo pe obirin de ni e, and o de nlo ile oko o...

(1) (2) (3) ... (710) (711) (712) (713) (714) (715) (716) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.