₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,955 members, 8,447,936 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 11:08 AM

Toggle theme

Atlast we found our moon!!! - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsAtlast we found our moon!!! (1215 Views)

1 Reply (Go Down)

Atlast we found our moon!!! by Nobody: 9:46am On Jul 06, 2016
We just dey find everything for this country...

we find oga certificate sotee we tire..till date we no see am...

we find the chibok girl wey boko release sotee we tire....till now we still dey find her.

we find all the money wey dem say dey recover sotee we give up....

wetin we never find? we don even find our first lady enter US of A them say she never enter there since....

now...we don start to find moon...which kind wahala be this??

if we no see this moon wetin go happen?
na indefinite holiday?
Muslims in the house if we no see this moon...wetin go happen? war?
Re: Atlast we found our moon!!! by HtwoOw: 10:14am On Jul 06, 2016
angry grin grin

Nonsense
Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:18am On Jul 06, 2016
grundig..how u see this matter?
Re: Atlast we found our moon!!! by victorazy(m): 10:23am On Jul 06, 2016
I found my Jesus
Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:24am On Jul 06, 2016
victorazy:
I found my Jesus
this thread na for Muslims o
Re: Atlast we found our moon!!! by Engrobiorah(m): 10:36am On Jul 06, 2016
I trust Nigerian Police... Very soon they will catch the Sun & beat him until he agrees he is the Moon we have been waiting for
Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:42am On Jul 06, 2016
Engrobiorah:
I trust Nigerian Police... Very soon they will catch the Sun & beat him until he agrees he is the Moon we have been waiting for
hahahagahahahaha
Re: Atlast we found our moon!!! by eposho: 10:42am On Jul 06, 2016
victorazy:
I found my Jesus
In the moon
Re: Atlast we found our moon!!! by OjukwuWarBird: 10:44am On Jul 06, 2016
DDeliverer:
We just dey find everything for this country...

we find oga certificate sotee we tire..till date we no see am...

we find the chibok girl wey boko release sotee we tire....till now we still dey find her.

we find all the money wey dem say dey recover sotee we give up....

wetin we never find? we don even find our first lady enter US of A them say she never enter there since....

now...we don start to find moon...which kind wahala be this??

if we no see this moon wetin go happen?
na indefinite holiday?
Muslims in the house if we no see this moon...wetin go happen? war?
The suffering wey the moon dey see don make am go hide for heaven grin
Re: Atlast we found our moon!!! by Candyrain(m): 10:51am On Jul 06, 2016
OP Hahahaha,
U no well I swear

Lolzzzzzzzzzzzzzz
Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:55am On Jul 06, 2016
k
Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:59am On Jul 06, 2016
OjukwuWarBird:
The suffering wey the moon dey see don make am go hide for heaven grin
hahahahhaa...wahala dey o
1 Reply

The North Atlast Confesses The Long Known TruthAtlast! Construction Work Resumes On Kazeem Street OjotaAtlast Nigeria Is Finally Enter Into The Change Era.....you Are Welcome!234

Arms scam: Buhari approves Ihejirika, Minimah, 52 others investigationA. All. P. Promise. C. Cancel.Rivers State Govt To Sue Police, SSS For Sealing Off Venue Of PDP Convention