Atlast we found our moon!!! - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Atlast we found our moon!!! (1214 Views)
| Atlast we found our moon!!! by Nobody: 9:46am On Jul 06, 2016 |
We just dey find everything for this country... we find oga certificate sotee we tire..till date we no see am... we find the chibok girl wey boko release sotee we tire....till now we still dey find her. we find all the money wey dem say dey recover sotee we give up.... wetin we never find? we don even find our first lady enter US of A them say she never enter there since.... now...we don start to find moon...which kind wahala be this?? if we no see this moon wetin go happen? na indefinite holiday? Muslims in the house if we no see this moon...wetin go happen? war? |
| Re: Atlast we found our moon!!! by HtwoOw: 10:14am On Jul 06, 2016 |
![]() Nonsense |
| Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:18am On Jul 06, 2016 |
grundig..how u see this matter? |
| Re: Atlast we found our moon!!! by victorazy(m): 10:23am On Jul 06, 2016 |
I found my Jesus |
| Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:24am On Jul 06, 2016 |
victorazy:this thread na for Muslims o |
| Re: Atlast we found our moon!!! by Engrobiorah(m): 10:36am On Jul 06, 2016 |
I trust Nigerian Police... Very soon they will catch the Sun & beat him until he agrees he is the Moon we have been waiting for |
| Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:42am On Jul 06, 2016 |
Engrobiorah:hahahagahahahaha |
| Re: Atlast we found our moon!!! by eposho: 10:42am On Jul 06, 2016 |
victorazy:In the moon |
| Re: Atlast we found our moon!!! by OjukwuWarBird: 10:44am On Jul 06, 2016 |
DDeliverer:The suffering wey the moon dey see don make am go hide for heaven ![]() |
| Re: Atlast we found our moon!!! by Candyrain(m): 10:51am On Jul 06, 2016 |
OP Hahahaha, U no well I swear Lolzzzzzzzzzzzzzz |
| Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:55am On Jul 06, 2016 |
k |
| Re: Atlast we found our moon!!! by Nobody: 10:59am On Jul 06, 2016 |
OjukwuWarBird:hahahahhaa...wahala dey o |
The North Atlast Confesses The Long Known Truth • Atlast! Construction Work Resumes On Kazeem Street Ojota • Atlast Nigeria Is Finally Enter Into The Change Era.....you Are Welcome! • 2 • 3 • 4
Jonathan Denies Reports On Interest To Contest 2019 Election • Saraki, Ekweremadu Forgery Trial Stalled • Imo State Begins Payment Of Pensioners