Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous (602 Views)
| Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by judecares1(op): 7:41pm On Jul 09, 2016 |
After Gov. Fayose of Ekiti accuse our first sey she give Oyibo man wen imm name na Jefferson money bt according to na wu-ru-wu-ru nd our president nr dey use ear hear dey wu-ru-wu-ru mata. Since then our ist lady vex course d Gov. Say imm mad man bt d Gov. Say imm gree bt make our ist lady go obodo Oyibo. our ist lady promise 2 go bt e bike say money nr dey d country bt she see money go Saudi Arabia , I won beg d house Make we contribute moni so that our ist lady go fit use go obodo Oyibo. abeg make we dey generous. nr b big money oooo. Everybody go pay atleast 1naira. So 1million people go give 1million 1naira . Hw una see am? |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by histemple: 7:44pm On Jul 09, 2016 |
Funny |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by Nasa28(m): 7:52pm On Jul 09, 2016 |
histemple:I am in. let's kick corruption out!!!!! |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by judecares1(op): 8:00pm On Jul 09, 2016 |
histemple:bros dis 1 nr b laf mata, na serious mata |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by judecares1(op): 8:10pm On Jul 09, 2016 |
Nasa28:So bros mk we create d bank wen we won use collect d money |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by Jusmudi(m): 8:19pm On Jul 09, 2016 |
a/c name : Aishabuhari Jefferson
A/c number : 419
Bank: EFCC |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by judecares1(op): 8:27pm On Jul 09, 2016 |
Jusmudi:Chai,u mean say EFCC na 419 ? |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by Jusmudi(m): 8:31pm On Jul 09, 2016 |
judecares1:Dem nor be 419 but our president still use dat EFCC use am fight him wife |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by judecares1(op): 8:40pm On Jul 09, 2016 |
Imagine d president wen talk say he dey fight corruption n he dey live wit person wen corrupt,how una want mk d country be? |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by Jusmudi(m): 8:43pm On Jul 09, 2016 |
na how much dey don contribute so far mk she 4 travel go d obodo Oyibo to tel Fayose say na lie |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by Jusmudi(m): 9:00pm On Jul 09, 2016 |
lalastica fp pls pls |
| Re: Contribution Towards Our First Lady Trip To American..........be Generous by judecares1(op): 9:23pm On Jul 09, 2016 |
Nigerians need to know d truth abt asiha jafferson if waitn Fayose dey talk na true |
Two Nigerians Arrested For Impersonating Kenyan First Lady • Rivers DPO Shot Dead By Armed Robbers While Returning From A Trip. Photos • 2 Yahoo Boys Sell Lagos Lagoon To American Based Business Man For N787million • 2 • 3 • 4
19 People Killed In Tokyo Knife Attack • Millitants Storms Igando.. #buhari In Trouble! • See What They Did To A Suspected Female Kidnapper In Osun State -globaltake News