Unemployed In Lagos - Jobs/Vacancies - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Jobs/Vacancies › Unemployed In Lagos (1139 Views)
| Unemployed In Lagos by Nobody: 1:02pm On Jul 11, 2016 |
Are there any recruiting firms that collect CV. please if anyone knows any such company lets share so one can drop CV in case of vacancies. Thanks |
| Re: Unemployed In Lagos by Nobody: 1:09pm On Jul 11, 2016 |
See as everyone dey peep comot. why una dey do me like this na.... i need a job oh |
| Re: Unemployed In Lagos by tobe4real(m): 4:13am On Jul 12, 2016 |
Abi you be king?why you dey find work? |
| Re: Unemployed In Lagos by Nobody: 7:48am On Jul 12, 2016 |
tobe4real:have you come here to mock me? what shall it profit you. smh |
| Re: Unemployed In Lagos by agrovick(m): 10:42am On Jul 12, 2016 |
KingAdegoke:No mind am but your blood too dey hot self, na play hin dey follow u play. Make me self join your ministry. |
| Re: Unemployed In Lagos by Nobody: 10:57am On Jul 12, 2016 |
agrovick:Lolz e get every reason to hot. you sef dey find work? |
| Re: Unemployed In Lagos by agrovick(m): 11:18am On Jul 12, 2016 |
KingAdegoke:I dey find o, make we go Jupiter go look? |
7.9 Million Nigerians Became Unemployed In 21 Months – NBS • 16m Nigerians Unemployed In Q3 2017 - National Bureau Of Statistics Reveals • N-power Is A Social Intervention Programme For The Unemployed In Nigeria. • 2 • 3 • 4
Nurses Wanted In An Hospital In Ibadan • Egg Marketers Wanted • 2017 Mtn Nigeria Graduate Development Programme
i need a job oh