₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,364 members, 8,440,262 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 05:00 PM

Toggle theme

Unemployed In Lagos - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralJobs/VacanciesUnemployed In Lagos (1138 Views)

1 Reply (Go Down)

Unemployed In Lagos by Nobody: 1:02pm On Jul 11, 2016
Are there any recruiting firms that collect CV. please if anyone knows any such company lets share so one can drop CV in case of vacancies. Thanks
Re: Unemployed In Lagos by Nobody: 1:09pm On Jul 11, 2016
See as everyone dey peep comot. why una dey do me like this na.... sad i need a job oh
Re: Unemployed In Lagos by tobe4real(m): 4:13am On Jul 12, 2016
Abi you be king?why you dey find work?
Re: Unemployed In Lagos by Nobody: 7:48am On Jul 12, 2016
tobe4real:
Abi you be king?why you dey find work?
have you come here to mock me? what shall it profit you. smh
Re: Unemployed In Lagos by agrovick(m): 10:42am On Jul 12, 2016
KingAdegoke:
have you come here to mock me? what shall it profit you. smh
No mind am but your blood too dey hot self, na play hin dey follow u play.
Make me self join your ministry.
Re: Unemployed In Lagos by Nobody: 10:57am On Jul 12, 2016
agrovick:
No mind am but your blood too dey hot self, na play hin dey follow u play.
Make me self join your ministry.
Lolz e get every reason to hot. you sef dey find work?
Re: Unemployed In Lagos by agrovick(m): 11:18am On Jul 12, 2016
KingAdegoke:
Lolz e get every reason to hot. you sef dey find work?
I dey find o, make we go Jupiter go look?
1 Reply

7.9 Million Nigerians Became Unemployed In 21 Months – NBS16m Nigerians Unemployed In Q3 2017 - National Bureau Of Statistics RevealsN-power Is A Social Intervention Programme For The Unemployed In Nigeria.234

Urgent Help (job Interview)Credcentral Limited Ongoing RecruitmentNestle Nigeria Plc Recruitment For Entry Level Accountants