NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (819) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3121578 Views)
1 2 3 ... 816 817 818 819 820 821 822 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 1:58pm On Jul 15, 2016 |
yorme:LOL Iffa hear, i sing die, me weh dem give automatic qualification for Project fame. As i just sing one line, dem talk say i don qualify. I just dey wait for them to finish auditions, slect other people weh go join me for the academy. In fact na me go win am sef |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 1:58pm On Jul 15, 2016 |
coyy:Baba,how u dh? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 1:59pm On Jul 15, 2016 |
chiefojiji:Hope uve answered Dipson? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 1:59pm On Jul 15, 2016 |
Posimii:Not really, just transportation wahala |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 2:00pm On Jul 15, 2016 |
Posimii:Yea,seeing is believing jare,no hidding. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:01pm On Jul 15, 2016 |
Matrix07:thats fake.. this is 2015 batch b timetable .. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:02pm On Jul 15, 2016 |
Dottune:Which day salary go enter now? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 2:03pm On Jul 15, 2016 |
StarryV:Hmmmm,i believe you have a peace of mind now right?morning gone,next is lovely afternoon and night#AmHere# |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 2:05pm On Jul 15, 2016 |
@Dottune,thanks for the mention bro,how you doing? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:08pm On Jul 15, 2016 |
Dottune:Eeeeya dat z lag for u! U ll soon get used to it sha. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 2:08pm On Jul 15, 2016 |
Dottune: ![]() I dey like this kyn dream! Sha remember to wake up, before mama Dotun pours hot water on you! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 2:09pm On Jul 15, 2016 |
dipson546:Thanks for correcting us jawe. That guy is definitely high on something |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 2:21pm On Jul 15, 2016 |
Posimii:Anytime weh you talk say e go enter |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 2:22pm On Jul 15, 2016 |
Dream2:I'm good bro, missed your daily lesson's |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 2:24pm On Jul 15, 2016 |
yorme:lol o ma ya e ni photo. No famz me when you see me for TV o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:25pm On Jul 15, 2016 |
Dottune:lolz, k ooo. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by engrhope12: 2:26pm On Jul 15, 2016 |
nicetboy:has futo started submitting name to student affair |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 2:27pm On Jul 15, 2016 |
Dottune:Infact you aff win already. Twshew. Do do:re:mifor me 1st |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 2:32pm On Jul 15, 2016 |
Posimii:I'm still thinking ifashu answer him ![]() Dipson, wave ur hand anywhere u dey. Igo see u. Like say u dey ETF |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Lordtrailz: 2:33pm On Jul 15, 2016*. Modified: 6:02pm On Oct 19, 2020 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 2:34pm On Jul 15, 2016 |
chiefojiji:
|
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 2:35pm On Jul 15, 2016 |
Lordtrailz:Good bro.. Tfare Na die |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 2:42pm On Jul 15, 2016 |
[quote author=Dottune post=47568035][/quote]Aswell, ugeh tetanus for head! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 2:47pm On Jul 15, 2016 |
chiefojiji:i don help you fix am ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 2:53pm On Jul 15, 2016 |
Dottune: ![]() U didn't figure say I be aboki? Must I use U instead of I before you know say na u I dey tell say u geh tetanus for head. Ifa ponsh u, u vomit lion |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:03pm On Jul 15, 2016 |
chiefojiji: E haf fail already! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:03pm On Jul 15, 2016 |
Dottune: And if ai famz yhu...izit ya famzing?? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 3:12pm On Jul 15, 2016 |
chiefojiji:so Hausa don dey get chief? more so weh also dey bear Ojiji? Truly Nigeria is experiencing chnage |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:12pm On Jul 15, 2016 |
aydeluxe:yeah i have. During compilation sinceee. Do i need to go again? I think i should go again sef. Have you checked yours ![]() Dottune.. Am good . hows the sizzling job going? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 3:15pm On Jul 15, 2016 |
yorme:Yes, you no collect famzing license from me na |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 3:18pm On Jul 15, 2016 |
chiefojiji:Guy I dey SEMS side... just wait for me around Big LT... I dey come now |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:18pm On Jul 15, 2016 |
Happy TGIF everyone. infact i wish i could modify and post all the goodiez we having right now.. lolz. |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House




