FRSC Are Hypocrites - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › FRSC Are Hypocrites (487 Views)
1 Reply
| FRSC Are Hypocrites by maduinfo(op): 8:17am On Jul 25, 2016 |
FRSC vehicles with worn tyres yet they check motorist tyres.. ..hypocrites, change all the way
|
| Re: FRSC Are Hypocrites by Adeoba10(m): 8:20am On Jul 25, 2016 |
Guy, u no get work, dem suppose gab u, wen taking d pix make dem 6 d phone, d tori 4 sweet |
| Re: FRSC Are Hypocrites by maduinfo(op): 1:32pm On Jul 25, 2016 |
Adeoba10:Them no reach to gbab me, u no be real naija...and I no sure say u don experience frsc gra gra for area before, u for understand wetin I dey talk.. .as u no get character and ethics, na people like u dey settle frsc and police, stand for your right...correct them, if they are wrong. peace! |
Vincent Jack Is Dead! (Ondo FRSC Boss) • Nigerians Are Hypocrites, They Condemn Me For Wearing T-shirt But Hail Zuckerber • Shame, All Nairalanders Are Hypocrites. Including You Looking • 2 • 3 • 4
Uba Used To Finance Turkey Coup, Cia Investigation Reveales | E-nigeria • Collect Loan From Us,payback With Ease • British Woman With No History Of Drug Use Died Of Heroin Overdose In Ghana Hotel