July Allawee - NYSC - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › July Allawee (3619 Views)
| July Allawee by tomaudu(op): 12:36pm On Jul 27, 2016*. Modified: 2:40am On May 05, 2024 |
. |
| Re: July Allawee by Nobody: 1:20pm On Jul 27, 2016*. Modified: 2:34pm On Jul 27, 2016 |
[size=15pt]THIS GUY... YOU LIKE ALAWEE EHN. NYSC GO SOON FINISH OH. HOPE YOU DON DEY COORDINATE SOURCE OF INCOME? START NOW OH[/size]. ![]() |
| Re: July Allawee by Nobody: 3:15pm On Jul 27, 2016 |
tomaudu: ![]() |
| Re: July Allawee by simpoler: 4:40pm On Jul 27, 2016 |
is there any corper dat doesn't like alowee. even if ur papa na buhari. pls indicate if u hv gotten alert pls. |
| Re: July Allawee by Abdul4trust1(m): 4:41pm On Jul 27, 2016 |
Waiting |
| Re: July Allawee by elmisti(m): 2:17am On Jul 28, 2016 |
I will not comment until jswagg4 open his usual allawe thread, he is d anointed allawee thread guy for b15. ![]() |
| Re: July Allawee by jswagg4(m): 7:00am On Jul 28, 2016 |
elmisti:LOOOOLLL.......... I don transfer the anointing jare,oya comment. |
| Re: July Allawee by elmisti(m): 7:58am On Jul 28, 2016 |
jswagg4:ehn. ehn, dis one Wey July take nitro speed go, I Dey hope make dem take nitro pay d money too and make anambra take nitro pay d 8mnth Wey dem owe me. |
| Re: July Allawee by jswagg4(m): 11:20am On Jul 28, 2016 |
elmisti:o boy.... 8months?? Nawa o. NYSC suppose settle us on or before Friday. |
| Re: July Allawee by slyd90(m): 12:01pm On Jul 28, 2016 |
when will Fg start paying ooooo...man don broke.... |
| Re: July Allawee by elmisti(m): 12:34pm On Jul 28, 2016 |
jswagg4:make dem sama boys sharp sharp ![]() |
| Re: July Allawee by oppybouy(m): 1:26pm On Jul 28, 2016 |
Guys, alawee never show o. No joy for where I dey for Lokoja here o |
| Re: July Allawee by gammarays(m): 1:42pm On Jul 28, 2016*. Modified: 3:15pm On Jul 28, 2016 |
Just received mine Zenith bank 2016 batch a stream 11
|
| Re: July Allawee by Nobody: 2:40pm On Jul 28, 2016 |
| Re: July Allawee by slyd90(m): 2:51pm On Jul 28, 2016 |
gammarays:. which state please |
| Re: July Allawee by gammarays(m): 3:16pm On Jul 28, 2016 |
slyd90:Osun |
| Re: July Allawee by Nino267: 7:43pm On Jul 28, 2016 |
Na who don receive alert abeg,that osun guy dey lie joor |
| Re: July Allawee by sugarcoatted(f): 8:36pm On Jul 28, 2016 |
Nino267:Osun state has been paid |
| Re: July Allawee by gammarays(m): 4:02am On Jul 29, 2016 |
Nino267:You want me to withdraw the bucks and flash it before your face for you to believe abi |
| Re: July Allawee by Solomonodimegwu(m): 6:23am On Jul 29, 2016 |
gammarays:lol! My friend in kogi recieved yesterday |
| Re: July Allawee by tomaudu(op): 6:27am On Jul 29, 2016*. Modified: 2:41am On May 05, 2024 |
. |
| Re: July Allawee by gammarays(m): 12:41pm On Jul 29, 2016 |
Solomonodimegwu:Yes we signed our payment voucher on the first thursday of july.We submitted some docs same day shaa,thats all. |
| Re: July Allawee by slyd90(m): 5:13pm On Jul 29, 2016 |
I just received mine now..........Ebonyi state B15 Diamond bank |
| Re: July Allawee by Nino267: 5:24pm On Jul 29, 2016 |
Na why dem come dey omit bauchi now #nawaoo |
| Re: July Allawee by simpoler: 5:36am On Jul 30, 2016 |
why dey no wan pay Lagos b 2015 corpers |
| Re: July Allawee by tomaudu(op): 6:44am On Jul 30, 2016*. Modified: 2:41am On May 05, 2024 |
. |
| Re: July Allawee by cute0077: 10:02am On Jul 30, 2016 |
Zenith bank never alert me ooooo. Stream2 batch A |
| Re: July Allawee by romzyxy(m): 12:16pm On Jul 30, 2016 |
tomaudu:haven't received yet pls how do u post on nairaland. have something I need to post. |
| Re: July Allawee by jswagg4(m): 4:06pm On Jul 30, 2016 |
simpoler:yeah... A lot of Lagos corpers r complaining |
Should We Expect JULY Allawee Before 31st? • July Allawee Oooooooooo • Will 2016 Batch A Stream II Corps Members Reaceive July Allawee? • 2 • 3 • 4
ATTENTION!!! 2015 Batch A Prospective Corp Members : verify your name • NIN For NYSC Registration 2025/2026: Everything You Need To Know • Corper Wahala With Sex
