₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,526 members, 8,512,290 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 08:23 AM

Toggle theme

My People, How Una See Nairaland Latest Look? - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › My People, How Una See Nairaland Latest Look? (752 Views)

1 Reply (Go Down)

My People, How Una See Nairaland Latest Look? by Daniel058(op): 6:48pm On Aug 07, 2016
well , i dey salute verybody wey dey this forum from our oga at the top, our very own babanla Seun Osewa to the last person wey dey organise this big forum..



I dey troway my salute to all the e-warriors, All NCAN, S-B-A-N, endtime crews, all of una Mr & miss nairaland both ex and incubent..




I dey hail all our guests, all COPY COPY OPs grin. . all Spies from other neigbouring countries /continent , I commot my cap for all of una.



Well, dem say"Frog no dey run in day time just in vain. either e dey pursue something or something dey pursue am""


MY country people , i open this thread to tell una how i see the latest look of this great forum. .




WHY UNA COME DEY DRAW LINE FOR EVERY TOPIC, SUBTOPIC, EVEN ON SECTION NAMES LIKE SAY UNA DEY WRITE THINGS ON BLACK BOARD FOR KINDERGATHEN DEM? ? ABI UNA THINK SAY WE THE SUFFER FROM MOAOPIA??






Since morning i see am, this forum come reduced the respect i get for am angry just look how e be like where primary school children dey learn WRITTING..



BIKO, people wey dey in charge of this forum, make una look into this Matter, na beg i dey beg una. . I THANK

YOU ALL

Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by dacovajnr: 6:54pm On Aug 07, 2016
Na chinko Nairaland you dey Oga..Check your IP address grin
Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by adewumiopeyemi(m): 6:57pm On Aug 07, 2016
cool cool cool
Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by Daniel058(op): 6:59pm On Aug 07, 2016
dacovajnr:
Na chinko Nairaland you dey Oga..Check your IP address grin
wich IP address u dey talk about boss? Coz me dey flex my tecno p5 ➕ cool grin
Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by Donovela(m): 7:03pm On Aug 07, 2016
You are probably using uc browser with the option "Underline Link" enabled
Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by Daniel058(op): 7:03pm On Aug 07, 2016
Tolexander, Donovela, make talk no just view and pass cry
Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by Daniel058(op): 7:04pm On Aug 07, 2016
Donovela:
You are probably using uc browser with the option "Underline Link" enabled
make i cucu check
Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by Tolexander: 7:16pm On Aug 07, 2016
Daniel058:
Tolexander, Donovela, make talk no just view and pass cry
mine is not like that.

probably the browser you are using or you did the underlining yourself.

I use opera. below is the screen grab;

Re: My People, How Una See Nairaland Latest Look? by Daniel058(op): 7:31pm On Aug 07, 2016
Tolexander:
mine is not like that.

probably the browser you are using or you did the underlining yourself.

I use opera. below is the screen grab;
Wow, so it's actually from my browser wink
1 Reply

Checkout The Latest Look Of Nigerian Self-acclaimed Male Barbie – Bobrisky • 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba • Difference Between How Rich People & How People Children Brush Teeth (hilarious) • 2 • 3 • 4

I Want To Have Sex Every Single Minute — Nollywood Actress Fumes • E-money And Kids Look Too Cute For Words In Sparkling White Matching Outfits • Flaskbackfriday-toyin Aimakhu Stunning Look Is Everything