I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) (785 Views)
| I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by metalDETECTED(op): 9:29pm On Aug 28, 2016 |
Pls i no wan wahala. I just go buy dog yesterday. I come dey hear say one oga iroko enter police net, sake of say e name im dog buhari. Now i confuse cos i been wan name the cooler dog Jagaban and the much noisier one ffk. I no wan make olokpaa com dey knock for my door say dem wan me for station. I nefa even pay for the dogs finis. Abi Naija get Dog name brochure or doirectory? ![]() Advise pls ![]()
|
| Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by endtimeshit(m): 9:37pm On Aug 28, 2016 |
Hahaha, give one your name, and the other your surname. Nobody go arrest you |
| Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by metalDETECTED(op): 9:44pm On Aug 28, 2016 |
endtimeshit:E no go work |
| Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by UndisputedBosom(m): 9:46pm On Aug 28, 2016 |
Name one APC the other Change ....nobody go arrest u ![]() |
| Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by aylagos(m): 10:00pm On Aug 28, 2016 |
Just name one your father's and the second your grandfather's name am 100 percent sure no one will arrest you. Thank me later |
| Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by ibos: 10:27pm On Aug 28, 2016 |
Indeed a mad joke! Ah! ah!, make a video with your dog and monetize on youtube to get some money. |
| Re: I Jus Buy 2 Dog, How I Go Take Name Dem To Avoid Wahala? (pic) by abinsco25(m): 3:59am On Aug 29, 2016 |
Name them after your papa and mama. |
See The Real 'pepper Dem Gang' (photos) • Ikorodu Residents Palace Charm On Electric Pole To Avoid Disconnection • Nairaland Jus Weak Me • 2 • 3 • 4
Very Hilarious, See What My Instagram Friend Posted On His Birthday! • Linda Ikeji Social (LIS) Crashed With Error Page [photo] • Xenophobic Attacks On Nigerians In South Africa.

